NewStats: 3,261,363 , 8,173,796 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 02:00 AM 1b2o3t

6z3e3g

Anonymous4's Posts 1w4w6l

Anonymous4's Posts

(1) (7) (of 7 pages)

Anonymous4: 7:47am On Jul 19, 2019
And for school dem dey act as if they have been automatically Employed since Year One

23 Likes 3 Shares

Anonymous4: 9:39am On Jul 06, 2019
Any man or woman that eat rat go dey steal that's why I no fit eat am.. any man wey eat Snake go dey poisonous that's why I no fit eat that one too.. [b]Any man or woman that eat rat go dey steal that's why I no fit eat am.. any man wey eat Snake go dey poisonous that's why I no fit eat that one too.. [/b]Any man or woman that eat rat go dey steal that's why I no fit eat am.. any man wey eat Snake go dey poisonous that's why I no fit eat that one too..
Anonymous4: 9:33am On Jul 06, 2019
I know no before oooo but I don know now sha
Anonymous4: 11:22pm On Jul 05, 2019
You no put that Aunty wey barb hair I no gree
Anonymous4: 11:12pm On Jul 05, 2019
;DAtiku is coming ;DAtiku is coming
Anonymous4: 11:08pm On Jul 05, 2019
She's very bored in the House.. even at her Diary section today.. she can't expressed herself.. like she has something in mind but can't talk

1 Like 1 Share

Anonymous4: 10:33pm On Jul 04, 2019
We're Laspotians we deserve the Best.. school of Excellence
Anonymous4: 8:14am On Jul 02, 2019
Since when
Anonymous4: 8:12am On Jul 02, 2019
Wetin he con dey do for the house again.. RR worth more than wasting 3months inside one house na.. I no believe

1 Like

Anonymous4: 11:24am On Jul 01, 2019
Mk12:
Tell that to your father whenever you see him today
My Father doesn't come here to post rubbish.. Because he has sense
Anonymous4: 11:21am On Jul 01, 2019
Mk12:
I don't know about the ritual part but is there anyone in Nigeria who does not know some herdsmen sleep with their cows?

With Due respect Sir/Ma You lack Sense
Anonymous4: 11:38pm On Jun 30, 2019
booscy:
I've not heard about you before so which fame? Attention seeking worst selling author grin grin grin

worst selling Author than can afford double flight ticket.. Can you even afford half.. Didirin when you don't read.. How would you know him
Anonymous4: 11:14pm On Jun 30, 2019
She's making herself happy

2 Likes

Anonymous4: 1:53pm On Jun 29, 2019
This man Don enter am.. Thank God no be Muslim Nairalanders would have said they should kill all Muslims in Nigeria..
Anonymous4: 1:51pm On Jun 29, 2019
Gbese
Anonymous4: 1:05pm On Jun 29, 2019
Can I also react
Anonymous4: 5:28pm On Jun 27, 2019
He no dey respect himself at all.. Ode agbalagba he no see 2Baba

1 Like

Anonymous4: 10:51pm On Jun 26, 2019
What about the man they posted as the Billionaire.. You're confusing us
Anonymous4: 10:46pm On Jun 26, 2019
Wetin wey my mama con do for me.. Some people are just wicked.. you sure say the child is not Stepson..

1 Like

Anonymous4: 10:43pm On Jun 26, 2019
How many Billions she don get??

1 Like

Anonymous4: 10:23pm On Jun 26, 2019
We all know how Igbo wake their parents. This is our Culture and your position doesn't mean you shouldn't respect your elders. Reno senseless Man
Anonymous4: 10:17pm On Jun 26, 2019
I was just looking at my Crush iyanuoluwa.. Iyanu when we go do our own ooo..
Anonymous4: 9:38pm On Jun 26, 2019
The person above me needs to visit Yabaleft

1 Like

Anonymous4: 9:32pm On Jun 26, 2019
if na Hushpuppi dem go say he too dey showoff.. this one is show-on I think
Anonymous4: 7:22pm On Jun 26, 2019
The man did it to impress the Media not willingly.. Ok sir we don hear.. The whole media don dey praise u now hope u are happy now
Anonymous4: 11:02pm On Jun 25, 2019
Go and check the place now... This is Lagos not Aba

1 Like

Anonymous4: 10:57pm On Jun 25, 2019
Lazy Nigerian youth ... see as dem take am personal as if Wizkid go reward dem
Anonymous4: 9:00am On Jun 25, 2019
Na Balcony be this or Floor.. Nobody should abuse me ooo.. But as a Lagos boy that our IPOB brothers developed.. I dey see Balcony only for a Storey building where we dey look down.. I no know or hear say another Balcony wey we fit sit and leg go reach down dey.. Correct me if am wrong.. But nobody should abuse me ooo

3 Likes

Anonymous4: 7:26am On Jun 25, 2019
lala
Anonymous4: 7:34pm On Jun 23, 2019
Ijawwomaninoyo:

Better person, your credit balance.
Avail Bal: 325,450
Anonymous4: 7:33pm On Jun 23, 2019
[quote author=oyetunder post=79607957] Seconded. Why making an unknown object your subject of expression. Nay. Look for a Jupiter to draw, not an unpopular space particle.


Pardon.. who asked you to reply my comment..wey u con type all these grammar
Anonymous4: 6:37pm On Jun 23, 2019
Great Art but Draw better person.. this one no fit give u money

15 Likes 2 Shares

(1) (7) (of 7 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.