NewStats: 3,259,170 , 8,169,282 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 05:42 AM 734a4s

6z3e3g

Agboki's Posts 2wd3p

Agboki's Posts

(1) (10) (of 21 pages)

Agboki: 9:38pm On May 03
Nigeria matter just tire person.
Agboki: 9:36pm On May 03
Nigeria no just follow.

1 Like

Agboki: 8:08pm On Apr 17
CyrusVI:


Just Tiger nut, Groundnut,Date nut and Soya beans abi? And the person go dey pour am for cup dey add water morning, afternoon and night?
Any particular measurement dey?


People wey dey mention milk, dey confuse me sef...that one dey work too?




You fit also add milk if you like BT note e dey also make person add weight ooh,so if you dey drink am try 2 dey workout ooh.
Agboki: 9:26pm On Apr 11
Everybody wants a gud life 4 his or herself so no blame her....if U sha talk anything abt karma U dey mad.ogun punish karma.
Agboki: 10:18pm On Apr 10
Hausa's na number 1 citizens touch dem touch trouble,Nigeria a failed state.

11 Likes

Agboki: 4:36pm On Mar 30
Just street boy keh,U no no how much I been dey pay dis guy when him been dey do security guard for me 4 Aba.

1 Like

Agboki: 4:33pm On Mar 30
Naso boxing been dey in d earlier days fight till some1 drops bt now d fight suppose end with no contest since him been dey win on points.
Agboki: 7:13pm On Mar 26
They try add price.

1 Like

Agboki: 12:27am On Oct 22, 2024
Taskathome:
Do not fall for their lies

Let's say you took 15k to pay 21k in fourteen days or a month. Their customer care will call you before expiration saying if you can pay before the due date your loan will increase to 30k or 40k. If you fall for this lie, it will shock you that the next loan you can take form them is 5k. So be warned! If you take loan to pay another loan, this is where you'll begin to fall. Be warned. don't fall for their lies.

Palmpay dey perfect on this,Dem go gve u 72k to pay 98k for 7days,2 days to go Dem go come tell you to pay b4 2 o'clock d called day,say ur next loan go b 30days.all na just wash.

1 Like

Agboki: 5:18pm On Sep 30, 2024
Nigerian banks go jst dey misbehave. since last month i don go apply 2 open for access bank awkuzu till today dem neva open am, my money i neva c my port 4 were, dem dey bobo me with network matter.
Agboki: 11:04am On Sep 30, 2024
your location
Agboki: 11:37am On Jul 28, 2024
my exes wey some of them dey still come rob me and anytime wey dem still dey with me dem still dey always dey carried away, although most don marry now.
Agboki: 1:48pm On Jul 23, 2024
Henry2405:
There is something bothering me I need advice….There is dis girl I meet wen I got itted in 2021, she was in ND2 while I was in ND1,I asked her out then she declined saying she wasn’t ready for anything relationship and the other things done inside. Besides I am not a virgin but she isnt, fast forward to dis year after her one year IT, back to HND 1 while I am currently doing my 1yr now…so early dis year she started giving me green light, showing interest in me, so suddenly ending of March dis year I accepted and we started dating (This girl na church girl,u should understand wat I mean). but before we started I told her I no be church Guy, like am say my own na to go Sunday service come back house anything fellowship I no de go and I no be virgin, she said she will make out tym for church and me I agreed. Omo relationship start we normally kiss and do pre-intimacy and touch her clit, but I don’t finger her she don’t want it but dis girl she cooks for me even wen I don’t have money to cook she cooks for me with her own money…so suddenly dis month as we were chatting she said she is stopping all we have been doing like de kissing and de pre-intimacy of a thing that it is a SIN, that it stops blessing from coming 🙄and more, over that it is bringing down her spiritual life💔😔 That it wont stop her from loving and caring for me 😒🥺 me am confuse coz I love dis girl but e don tey wey I fk and she is saying all this to me ….and she is my neighbors for lodge nt de same lodge but her window is facing my door and I don’t know if I am to cheat😔💔and 2morrow now she fit still no marry me and end up marrying another person(somebody who is prayerful like her and goes to church like her like she do say and I de pray but no be dis speaking in tongue and I no de go church like am) then giving everything to the person and I go come loose. I really need advice please…🙏
No insult please"

Una dey try 4 dis generation of kids,wetin person wey Neva dey feed himself dey use woman do?

8 Likes

Agboki: 10:32pm On Jul 05, 2024
orohbiro:
Pls my boyfriend easily release pls what should he take so that he can last an hour pls help save our relationship before I quit at of frustration pls am begging

na small issue b dis na
Agboki: 8:19am On Jul 05, 2024
Nigeria na just scam.
Agboki: 7:55am On Jul 03, 2024
oxladexo:
What is dabino?


date nut
Agboki: 10:23pm On Jun 28, 2024
Jackanda1:
The solution to Porn induced erectile dysfunction is to stay away from Porn completely.

This your yeye mixture would only cause you health issues in the long run.

pple lyk you self BT abeg try dey use Ur brain dat is if u actually get 1.check d benefits of d listed nuts /crops apart from even helping your stamina in bed.
Agboki: 8:00am On Jun 28, 2024
Silentgroper:
ok .. I fit no getting time dey grind am .. na why I dey ask if I fit just chew am directly..

but hope u sha no say u no fit shew soya beans raw?
Agboki: 7:54am On Jun 28, 2024
Jackanda1:
Are you sure it works. Have you tried it before?

d powder mixture dey my fridge lyk dis I fit snap am if u wan c am, to leave junk foods ooh.
Agboki: 9:42pm On Jun 23, 2024
Silentgroper:
pesin no fit just chew everything mouth together ..

2. Can tigernut, groundnut and dabino work without the soybeans .. the taste of soybeans dey do me like to vomit...


grounding in powder form go legit d soya beans taste no go even come again self if u do am well and yes u can chew dem if u want u fit dey add Coconut and avocado self since u wan dey chew dem lyk dat,anoda sure method again na 2 ground ginger and garlic and lemon mix am 2geda dey drink every morning.bt dat soya beans method na him I dey use now d ginger method na him I dey use B4 d only problem with ginger method bsay e fit dey make u lose weight.

2 Likes

Agboki: 6:03pm On Jun 23, 2024
chilax001:
I started masturbating for over 15years and at a point my private part begin to go down quickly when i am having intimacy with a woman. i have been worried and just last month i have been taking different medications untill i came accross the herbs Coco samba, i have made a thread about it but i just want to create another for people to truly believe me. the herb is very powerful and my dick is strong like rock. you can give it a try today


u dey suffer from porn induced erectile dysfunction it can b cured completely with dat naturally drink wey I just explain here and try dey always eat watermelon and d seed 2geda Ur cure go permanent.

2 Likes

Agboki: 5:54pm On Jun 23, 2024
Coco samba na Viagra BT dem do am lyk normal ordinary bitters dem dey sell am 4 every shop wey dey sell action bitters.if you want lasting and permanent solution go buy soyabeans, tigernuts, groundnut and dabino ground am togeda 2 powder dey add water dey drink am 3 tyms a day u go dey always dey active..do dis method and your dick go fit dey bust wall naturally.but coco samba and jecomo dey work lyk Viagra defferent product with same effect with 1 bottle your dick go dey stand anyhow 4 3days straigh(and it's cheap) bt do d natural method wey i jst teach nw na permanent solution sha.

7 Likes

Agboki: 10:14am On May 21, 2024
if na east I 4 say make u carry am com
Agboki: 2:00am On May 20, 2024
mortal na mortal.

22 Likes 2 Shares

Agboki: 9:55pm On May 16, 2024
Gbadugbakun:
Next time don't end the call send your number to him to credit you since he's the one that said he wants to help you. Let him help

bad advice those pple dey get bad mind,dem fit even set u up rape u.
Agboki: 2:28pm On May 16, 2024
Pussyisgud:

For gbagada here for lagos 99 brothel, dem go first call price but na you go price am com talk how much you get, if you be jew dem fit go collect like 10k for your hand but as a regular customer know how to price it, and no be all dose old mama opo am talking young fresh girls even yellow skin.


customer... BT 4 ojo here u go hardly c 2k cheapest na 5k if she no set well 3k.
Agboki: 10:36am On May 16, 2024
MrCork:
SIMPLE QUESTION;

Name a product that gains value with age & use?

..and

N20,000 Will be transferred across for the correct answer within 1,hour

.THIS IS REAL.....LETS GO!!!!!

PLEASE NOTE;
THE CORRECT ANSWER MUST BE REPEATED TWICE TO PROVE YOU ARE 100% SURE OF YHE CORRECT ANSWER!!

Gooooood luck!! smiley


Education
Agboki: 10:31am On May 16, 2024
Pussyisgud:
There's nothing wrong there as long as you are not paying too much, i visit olosho too na its just 2k for short time and 400 naira for action bitters everything 2400.
Just shine torch wela mek u no go bang d one wey get boils for kpekus that thing dey infect by skin touch.

which ashawo still dey collect 2k,na village u dey?
Agboki: 6:16pm On Apr 26, 2024
tomi2000:


Do you have any agent at Oke-Afa market at is old Lagos who can help me sell my Plantain.

if you can take dem to iyana oba market ojo early in d morning let's say ABT 4/6am u will sell fast.
Agboki: 4:04pm On Dec 09, 2023
EmiDon11:
While growing up, I thought prostitutes are whites (xvideos influence).
Untill yesterday night in ajah, I went to thier brothel to get an olosho to cure my konji.
My eyes couldn't believe what I saw 😭😭😭
My dick felt like purging on behalf of my mouth 🤮🤮🤮
My dick was disappointed with my eyes😭😭😭.
To Guys out there, pls, u guys should get a girlfriend and forget hookup girls.

With the ones i saw yesterday, u don't need to bed them before u can infection, seeing them alone nearly gave me iris malfunction 😭😭😭😭😭


Na d amount own wey u find go u jam.
Agboki: 11:56am On Nov 06, 2023
Dat year every weekend we mst rent and exchange.phone don kill cyber cafe

1 Like

(1) (10) (of 21 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.