NewStats: 3,261,730 , 8,174,934 topics. Date: Friday, 30 May 2025 at 10:21 AM 4w6t3i6z3e3g |
(14) (of 71 pages)
![]() |
Cabalgeneral:you no answer Mr question you dey show me pictures I can show you pictures of any tribe in nigeria from now till one month ,so as your not a yoruba person tell me your tribe make I supply you pictures of your people's crine |
![]() |
If igbo people no start anything e no go trend ,since billionaire traditional medicine man akwa ukoko started trending I know our brothers from the others side are not happy they must present theirs,here it comes
6 Likes 1 Share |
![]() |
Cabalgeneral:you mean this heads the picture you showed are kidnappers just like anini or other Robbers this pic nko?
|
![]() |
blowjohn:Haiti no even get palm oil not to talk of crude but check us out men ,with everything thing God can give a country look at us na ![]() |
![]() |
Nigeria is still the worst country on this planet, first in corruption last in development
5 Likes |
![]() |
Gboom:na wetin i dey talk |
![]() |
If yamal dey tell you his age you sef go dey see everything your self,no be some wey go dey 30 years say dem dey 17 years e.g taye taiwo was 20 years his twin brother 33 ![]() 7 Likes |
![]() |
EreluRoz:how many musician you know wey no dey smoke can you entertain 80 000 people with ordinary eyes? Abeg go sit down,some wey you no dey see their own smoke is because dem dey smoke inside room first |
![]() |
Ballzproblem2:e full naija e full villages for naija too?everything dey common for una mouth if dem show toads abroad una go begin shout Abuja Roads fine dem security for abroad you go hear roads for maitama Abuja fine |
![]() |
Tinubu will handle our economy shettima will attack Israel and isis na there we dey ,today na tinubu will cook ewedu shettima will pound tuwo ![]() 27 Likes 6 Shares |
![]() |
Rapmoney:person wey steal the girls phone too 6 Likes |
![]() |
If you say your state is safe for naija if your rich carry your rolls Roys from any city you based for naija visit your village without security let's see how it goes
4 Likes 1 Share |
![]() |
Who i opon imo computer and abiola international airport osun state by Aregbeshola ![]() |
![]() |
Chinkoalhaji34:dangote is a criminal but his lucky his criminality stopped in nigeria, |
![]() |
helinues:so state governors are now president that spent 100 billion naira for hajj 2 Likes 1 Share |
![]() |
Nyamiriflathed:so if common abia state okpa lagos 3rd largest economy in the world will so share amala? Una no dey shame? Tinubu made lagos the 3rd largest in economy in the world |
![]() |
Remman:from what before? |
![]() |
Chinkoalhaji34:when tinubu use fellow rivers people to destroy river state they should not blame igbo people, no be igbo people dey give oil wells |
![]() |
![]() |
![]() |
CrushObituaries:okaja shrine or soka forest ?you guys still get mouth to dey talk even in this era of social media? Ogun state should be carved out |
![]() |
Adaisback:there are more than 1 million alfas in Ilorin and every Alfa is a ritualist so imagine 8 Likes |
![]() |
okoro:tell me where your people at idi oro mushin or ebute metta ijora olopa will plant their own garden with their face me I face you house |
![]() |
GanagiBitrus:they are now Africans if they jihadist and bomb you will change your statement calling them French ![]() |
![]() |
Nothing dey her body her toto wow over dark ,if you know how many times she took pictures before she got this one
1 Like |
![]() |
Tjra:just like tinubu built lagos and japan for him to build nigeria cement finish 2 Likes 1 Share |
![]() |
Yes na, why dem no go deny igbo people?,people wey government don tell say igbo people go dominate dem if dem say dem be igbos ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Dem fear uknown their papa for east ;Dl
|
![]() |
They will not add this to soyinka's legacy apart from telling us that soyinka speak English more than English people just like tinubu built lagos and japan ,awon tinubu built third mainland bridge
3 Likes 1 Share |
![]() |
sharpwriter:what is the meaning of ballablue bulaba |
![]() |
If any agbadorian can tell me what ballablu bulaba I will send 50euros from Austria to the person
2 Likes |
![]() |
AnyanwuSilas:Nigeria own is different our northern leaders are the ones sheltering those Islamists and bandits, but Rwanda is controlling many mining towns in drc congo |
(14) (of 71 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 36 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |