NewStats: 3,261,915 , 8,175,542 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 02:11 AM 6c1x2b6z3e3g |
(1) (4) (of 4 pages)
![]() |
Lovelyn451: stop being emotional & judgemental when it comes to marriage issue because we outsider don't really know the full story 1 Like |
![]() |
SAMBARRY: Bro that video na misleading video, na thanks him dey thank him papa for building him a house. Them suppose delete the video and close the thread |
![]() |
Trendingnewslin: All this bloggers abi na Youtuber all because of views and likes una go just dey mislead people anyhow. The video no even dey related to Weytin happen to portable at all. Na old video where him dey thank him papa for building house for him with the money wey him dey send am 1 Like |
![]() |
Godjone: Well... Right from time before portable blow him no dey normal, except if this portable sister talk say the "Akeem guy" don cast spell on portable before him blow ehen... I fit take am serious. But if she say na after portable don blow and make fame the guy cast spell on portable, then na big lie be that cos portable no be normal human being from onset |
![]() |
Jonathan: The fact say you no disvirgin girl no mean say you no fit give am belle, except say you be impotent. Well... All this things wey u talk so I just hope say your mama, sister, female family and your daughter no fall for the same category Sha? 1 Like |
![]() |
Magnoliaa: You see... Una go just dey open una mouth dey talk Weytin una no know anything about. Shay na all the married people life don turn around for great? I don't just know why you & your other fanatics always find it difficult to be "Logical in your reasoning sometimes" If I tell you now say "I Don marry and yet nothing has turned around exponentially as you claim", una go run use una double chance options wey una dey always use by saying "I'm not religious enough or I don't have faith" But unfortunately when you first talk am say if person marry, the person life go turn around exponentially for great, you no talk am say na for religious people or people with faith. Well.... Someday you people will be fine 1 Like 1 Share |
![]() |
FashionCookie: Which state & area? |
![]() |
SoftP: Anyhow you Wan put am, u still no make sense. 1. Na for your side e take dey special e no dey special over there because dem get am in abundance. 2. During that trading period Weytin dem go dey chop? because country no get food the only alternative wey dey available to dem you dey say make dem still trade am. To trade internationally u think say na one or two days deal? |
![]() |
Nonexisting1: You know maybe she f*ck your cousin countless times? You know maybe na him dumped your cousin after using her to time through his final year? Bro long story short no dey believe all the things wey women tell you, most especially stuffs about guys. Na Weytin she want make u know you go know. |
![]() |
SoftP: Mr know it all. A whole country dey hungry u dey say make dem dey wait for some western countries. So make the people dey die of hunger dey go simply because dem wan wait for one western country? 1 Like |
![]() |
Obakoolex: 20m for where? Shay him win sporty ni? Abi na where him wan take see am? On Tuesday wey him show me him acc/bal na #3,085,000 dey him Aza. But him dey expect 650k for him first show of the year. That one dey for transaction history dey show pending. When that one drop him total bal go be 3,735,000 |
![]() |
EmperorCaesar: What if the baby mama in question is your sister? Will you still dich out this same advice, most especially if your sister is a good girl? |
![]() |
mukthar2000: Bro even if na jinn, shay na so e dey easy to conjure or instruct jinn? The koko be say there must have been an extraordinary or spiritually power involve. So to cut the long story short juju still involve |
![]() |
Chully01: Too much of nollywood movie 1 Like |
![]() |
siraj1402: Hmmm... Ok |
![]() |
siraj1402: Well... this was exactly what they made us believe. So tell me, how manage 15 people that I know left for hajj in my state from different LCG last year, and none of them went there with there hard earned money? Rather they told me that they left with slots 3 Likes |
![]() |
Zonefree: Chai... See where you reason go ![]() Omo... People dey think far for nairaland here o. I swear my mind no go that way at all |
![]() |
Adeyinka90: Not only the married ones bro, most especially the married ones with kids. For my area here 1 derica is #900 1 Like 1 Share |
![]() |
todugo: No mind them. Them dey always believe say without there church, pastor or any religion say person no fit leave or survive for this life 2 Likes |
![]() |
TemplarLandry: Why are you people always like this? Any small thing "give your life to christ, give your life to christ, give your life to christ" Yenyenyenyenyen.... Do you want to tell me now that all the people in your church are problem free? So nobody among them has financial issues, marital issue, job issue, housing issue, depression or any issue at all? You people should always try to be logical at times na... |
![]() |
CJStarz: The voice in the video was saying "They shouldn't dig any ground because mohbad can't be buried in that kind of environment, that he is a popular figure" 4 Likes |
![]() |
Raylight2: Same here too bro, i didn't vote for him too as well. But him Don win my heart already |
![]() |
slawomir: Odogwu you dey among the pple wey i like for this nairaland & I be one of your followers too. But please anything related to polities & maybe religion please ๐ stay away from it. You are not really good in that areas, please maintain your areas of specialization. |
![]() |
lhordspy: Weytin this one dey talk? What is "he said so but may not? You don't just joke or play with what you say doing your campaign. If the subsidy issue is my own main concern in this country and I saw someone that prioritize the remover & still campaign against it, then I went ahead and voted for him and fortunately he was elected. then he later changed his mind by not removing it anymore. Don't you think that me & whosoever voted for him because of the "subsidy remover has been deceived & scammed?. So me & the other people that voted him in can easily accused him of not fulfilling the promise he made. Same way APC under Buhari istration scammed us with the slogan "CHANGE" but unfortunately nothing really changed. I am a yoruba guy & I voted for Buhari during his 1st tenure because I was promised "CHANGE", but when I didn't see or feel any changes during his 1st tenure then I decided not to voted him for the 2nd time but unfortunately he won. What I've been saying in essence is that "you can't promise & campaign with a particular thing, then later decides against it" that shows you are not credible & you don't have plans to lead. |
![]() |
|
![]() |
KunleAkingbadeh: Though I am not encouraging the environment for something edible But Those garri wey u dey buy for market dey eat na which type of environment u think say dem dey fry am? E even dey worse this ones sef I guess na because dem post this one |
![]() |
Mitsurugi: I still deposited #145k of old naira notes today by myself at wema Bank ikorodu Lagos. |
![]() |
ukaface: Yes o... Naso food sellers dey sell am for my area for Lagos here |
![]() |
ednut1: Deep |
![]() |
tydi: Not "we" bro, dupe ti e. U go say "You" Na just #4.500 chicken I see buy for me & my family. But I still Thank God cha cos some no see am buy sef |
![]() |
Landowner101: That's not the real Ronaldo's I.G, besides na only Nairaland here this news dey |
![]() |
purejustice36: I no like to dey dey bias, bro I swear that 30k too small make we do am 50k last price. So that those bride family go fit see small things buy with the 50k Like rice 2 paint, garri 2paint, beans 2 paint, palm oil 1 bottle, Groundnut oil 1 bottle, semo 1k, spaghetti 4 pieces & some other stuff too |
(1) (4) (of 4 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 57 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |