NewStats: 3,263,604 , 8,180,718 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 06:47 PM 52346v6z3e3g |
(2) (3) (of 3 pages)
![]() |
I beg, I cn't laugh ooooo!
|
![]() |
I vote ........ADEMOLADEJI
|
![]() |
Is osun workers that decided to suffer themselves bcs BEN BRUCE gave them money dey rejected it due to unnecessary excuse from their rascal governor.
|
![]() |
Aregbesola is d one d@ want to help Muslims is not any imam he just dey use d@ trick through their Muslim people, if care is not taken all Christians Govt workers in the state will not collect salary till 12month bcs d man is paying himself & all his house of assembly people, now looking for a way to pay ONLY MUSLIMS among the state workers, nawa o!
1 Like |
![]() |
Drop ur number & real name for me here, pls.
|
![]() |
Waiting 4 d concluding part.
|
![]() |
Nawa o! Mama wan eat waiting dey mak her picking 5n, such mother is a devil, if care is not taken She'll scattered the blissful marriage.
|
![]() |
Fake list, ghanians wey dia name no dey, dia face dey appear.
|
![]() |
Eyin ole oshi, God go punish all of una 1 by 1, so na billions of naira u want tak do wordrope allowance, nawa o! Naija money don suffer from U people.
|
![]() |
Hbd
|
![]() |
This is not his real hand work, he didn't work 4 this, bcs if he work for it he cn't be flaunting anyhow here! Rubbish.
|
![]() |
Infact, u'r such a good woman, may God almighty wipe away ur tears & my own tears ijn!
|
![]() |
Osun state people dey voted 4 party all in d name of APC, the state dry as if is not human being d@'s living dia, nawa 4 aregbesola o! He has promised dem d@ dey'r stil going to wait for 60days after presidential inauguration, which 'll make 8 or 9months, d man is an heartless man, he didn't consider d fact d 4 eyes are government workers.
|
![]() |
Court is even inviting him 4 funsho Williams case, so all eyes on tinubu now.
6 Likes 1 Share |
![]() |
I think she don born before now?
|
![]() |
D@ weather is weather for two!
|
![]() |
Congrat o! May God almighty help us as well, & if there's chance there let us know, congrat ones again.
|
![]() |
Bayelsa owe dia workers for 3month now.[color=#990000][/color]
|
![]() |
As big as lagos state it is, buhari said na big prison yard hin go build 4 dem after electing him as a president, chaii! TINUBU be carefull bcs na u go be d 1st person way den go trow inside it, d@ 1 na parable 4 U o!
|
(2) (3) (of 3 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 12 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |