NewStats: 3,259,838 , 8,170,951 topics. Date: Monday, 26 May 2025 at 05:46 AM n3x616z3e3g |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
You get to know the advantages when you tint your glasses. Dem no dey tell person. The privacy is topnotch nairalanda1: |
![]() |
Hand no dey touch Wike
|
![]() |
Make una help us beg Oga David ooo Mine don dey tell me say na my fellow man be this ooo Aliyu55: 6 Likes |
![]() |
Empty noise. Primary election was rigged in his favour and couldn't get reasonable number of votes during Kogi election.
Peakdesign23: |
![]() |
Nightmare? Dey play! Una go just carry phone and type anything Gossiphub: 3 Likes |
![]() |
Hmmm omo see water! Nigerians are suffering. Our major problem is bad governance. 1 Like |
![]() |
😂 Uber rate is too high!
4 Likes 1 Share |
![]() |
Alright
|
![]() |
Baba just dey sign dey go.. Let's make Nigeria a better Nation. God bless the Federal Republic of Nigeria!!! 1 Like |
![]() |
Noted
|
![]() |
Bricklayers will build it. Na only God fit build am bro... All our leaders are corrupt God1000: |
![]() |
It has reached a point that Men only believe what they actually benefit from marriage is just your offsprings (provided you do DNA). This is bad meeeh
Streetmovement: 8 Likes 1 Share |
![]() |
Dey play danijesus: 2 Likes |
![]() |
My niggar is back! Nice indeed slawomir: 7 Likes |
![]() |
Who told you he's from Akwa Ibom?
antidote06: |
![]() |
My brother... It's far better than some General hospitals me and you know in the country.
fartkay: |
![]() |
Nonsense EFCC. People are really suffering in this our wicked leaders era. You have money in bank to withdraw na problem, you have car to buy fuel na wahala, you want change of government to get PVC na another stress. Sometimes I wonder what we did to God to deserve this wicked act from our so called leaders. May God help us 1 Like 1 Share |
![]() |
He's free to take a smart move. Politics in Nigeria is like football club.
Belteshazzar1: |
![]() |
Congratulations to her!!!
|
![]() |
I pray not to see it too
Nia69: 1 Like |
![]() |
Them dey compare UK to Naija... It's well
|
![]() |
Make una end this case I beg.. We are tired of all these format!!!
|
![]() |
Small yansh dey shake.. Even Ghana E be thing |
![]() |
Same mistake again brother! Soludo poured out his own opinion. Even if you come out and say Sowore is your best candidate.. I won't see you as a fool! The funniest part...is still the educated that are playing roles of illiterate nowadays. *This is democracy!!!* ezegold4we: 2 Likes 1 Share |
![]() |
Where is Saudi Arabia ![]() Where Mecca is located. Go back and do proper research bro 1 Like |
![]() |
[ quote author=silvoclaira post=117914878]The Apc government has produced a witch-hunt that is leading to repeated opposition arrest across, on this eve of the general elections[/quote] No be APC matter be this bro.. Na we citizens of Nigeria dey do ourselves When PDP dey power dem dey steal |
![]() |
You did well brother A word is enough for the wise. Make we no hear stories later biko |
![]() |
Nonsense
25 Likes |
![]() |
Mothers of new generation! Even the system is corrupt |
![]() |
Massiveglory:The way some people do comment in this forum dey fear me... Just it and give kudos that's all 1 Like |
![]() |
Fine small
|
![]() |
This is not latest i beg Over 3 years back 1 Like |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |