NewStats: 3,264,788 , 8,184,716 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 11:34 AM 566i6g6z3e3g |
(10) (of 10 pages)
![]() |
Tallysmallz:is that a club or sumtin? ![]() |
![]() |
BornnAgainChild:are you a girl?*checking..oh you're a girl,I wonder what's 'sweet' abt them that you wished they never left..banning em is the solution sha |
![]() |
why is it in 'romance'?? ![]() |
![]() |
Mtchew,I wasted 5secs Of my day to see this,ok God dey. Btw!,seen this post on FB taya. |
![]() |
Eeeyah ![]() Lemma gaan wash plates jare |
![]() |
Movicq:
|
![]() |
That's quite a 'right up',if na naija guy do am strong thing nau,she go forget am say GP am,person don marry wioth children and you still say yyou love him,jog and gaan meet him na
|
![]() |
Blood of the ram abraham killed!,my hrt skip when I see this pic,e no even skip reach when I scroll down. Any guy that wants to ask her out will be like dwayne johnson,dafuq! 9 Likes |
![]() |
This is the pic of the lady who refused to kizz her husbandi na The man na secret ambassador for glo ni?,lwkmf!,see shoes and the bridesmaid sef. Poverty no get shame 1 Like |
![]() |
*Lai Lai,yes papa,chopping m$ney?,no papa,open ya acct,hahaha* Baba be like 'iffa hear pim for ya mouth,you LIAr! ![]() |
![]() |
Udmaster:yaba left!,you got an emergency ![]() |
![]() |
Ma gann sidon,who your dollar help?,dude's dead now I wonder hw ur kids will be proud to point you as their mum(that's if you even 'had' time to make babies)old women no go respect em selves,pple r dead now,its might jst be you nxt ma'am! ![]() |
![]() |
makydebbie:yh same and BTW,you cute tho |
![]() |
What conzine noodles I'm trying to cook,see mouth like pistol ![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
Whaaa is my konzine?*jenifa's voice Let them doing the milk I drinker it" |
![]() |
Wantu chop my data on this thing,tainkhu I go audition for church choir tha one fit carry me reach heaven ![]() |
![]() |
Which song? ![]() I foresee opportunists jumping on the link Your mini american dream abt to come true |
![]() |
![]() ![]() I was just robbed! I was robbed of FTC BTW,this is nat 'fourny' |
![]() |
baslone:funny enough I figured tha out after typing and posting it. 1 Like |
![]() |
1 Like |
![]() |
Vshock:I taya o,somepple humor don sink for shalanga |
![]() |
LyfeJennings:stupid NL rules,rules like we in the moses age,ok bye |
![]() |
Wtf!,that's why some pple prayer no dey get answer,'o lord give my enemies dry breast',dem seduce you ni? ![]() |
![]() |
mama wan show hersef,she feels she's sexy and all that,woh!,ma lo ro o,naija pips deadly gan o ![]() |
(10) (of 10 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |