NewStats: 3,262,373 , 8,176,961 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 04:26 AM 3e2l286z3e3g |
Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 (12503278 Views)
iamoyindamola(m): 9:58pm On May 06 |
I wan Barca to win but as ball they fly enter Szczesny net e sweet me That werey no deserve joy 2 Likes 1 Share |
Skimpledawg(m): 9:58pm On May 06 |
Singapore1: ![]() |
Leyqute(m): 9:58pm On May 06 |
diggz: 100% agree. They don try abeg |
Sportsweb: 9:59pm On May 06 |
3-3 first leg 3-3 second leg 6-6 after 180 mins of football 3 Likes |
Leyqute(m): 9:59pm On May 06 |
iamoyindamola: ![]() ![]() ![]() |
Skimpledawg(m): 9:59pm On May 06 |
iamoyindamola:You and Roland just get bad belle for separate players for this match ![]() |
DeeScan: 9:59pm On May 06 |
This match dey burst my brain .. me wey off Livestream as raphinha score that goal, only to come here and see 3-3 .. Omoh, make I go watch extra .. Arsenal Shou just kuku lose to PSG jeje .. either of inter or Barca go show Dem pepper for final.. |
Bluelines69: 9:59pm On May 06 |
That year drogba go done carry am go corner flag, Barca too like attack, lock shop after that Raphinha goal
|
PDPGuy: 9:59pm On May 06 |
Has to be the best UCL semifinal tie of all time!🤯🤯
1 Like |
Roland17(m): 10:00pm On May 06 |
Ibime: He is doing it on the big stage! Remind me of his GA in the knockout phase of the biggest club competition? Clutch…I don’t make rules. |
Singapore1(m): 10:00pm On May 06 |
Skimpledawg: he wan whine me but i no panic |
BlueRayDick: 10:01pm On May 06 |
monerozi5590: I like how the match demystify everybody’s knowledge ; nobody can say they saw it coming . It just kept swinging |
Skimpledawg(m): 10:01pm On May 06 |
Roland17(m): 10:01pm On May 06 |
Skimpledawg: Agenda must to Agend.. Any Angu that brings tears to the 🐍🐍🐍🐍🐍 |
Ibime(m): 10:01pm On May 06 |
Roland17: No be big stage anything. Barca defence open whørehouse so e no special. Na so Guirassy score hattrick no mean say Guirassy na don. That's only his 5th assist of the season 2 Likes |
iamoyindamola(m): 10:03pm On May 06 |
Skimpledawg:We see shege for the guy hand |
BlueMann: 10:04pm On May 06 |
swiz123: That thing na clear penalty. Made zero with the ball. |
BlueMann: 10:05pm On May 06 |
This Thuram is so disappointing.
|
diggz: 10:05pm On May 06 |
Thuram na goat
|
diggz: 10:05pm On May 06 |
Na who dey recommend Thuram that year for this place abeg?
|
odizeey(m): 10:06pm On May 06 |
diggz:If na to carry mojo artist, e no go hard am |
BlueRayDick: 10:06pm On May 06 |
Bluelines69: Na why I no Dey blame coaches wey Dey use boko haram tactics to hold on to a lead to win matches . If na Arteta team turn game around like Flick’s side side did at 3-2, Omo Inter fit no see ball till match go end ![]() |
diggz: 10:06pm On May 06 |
odizeey: World people make una take am easy lol |
odizeey(m): 10:07pm On May 06 |
diggz: ![]() |
Kimbeast: 10:07pm On May 06 |
Barcelona have el classico at the weekend. No rest at all.
|
DeeScan: 10:07pm On May 06 |
Seriously, how did inter not defend that two goal up. Dem suppose pack Airbus Boeing for house .. Una wey dey talk say inter defence tight, e no show this past matches wey dey don watch so. Put arsenal inter position, na great china wall, arsenal for pack .. nothing is ing through.. 1 Like |
Bluelines69: 10:07pm On May 06 |
BlueRayDick: Like lock shop na, recycle ball for back inter no even get legs to press |
Roland17(m): 10:08pm On May 06 |
odizeey:
|
iamoyindamola(m): 10:08pm On May 06 |
diggz:Be like say na ibime |
DeeScan: 10:08pm On May 06 |
Kimbeast: This is just Tuesday .. they have alot of rest period till the weekend... |
larride(m): 10:08pm On May 06 |
Including today, the last 3 games between these two teams ended 3-3. Wow. |
drisham(m): 10:09pm On May 06 |
Bluelines69: Dem don try abeg |