NewStats: 3,262,171 , 8,176,313 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 06:40 AM 593s3e6z3e3g |
Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (218762 Views)
akwesenana: 9:25pm On Mar 16 |
AlphaNugget:Congrats. |
Puntingnoob: 9:25pm On Mar 16 |
ispreloaded(m): 9:25pm On Mar 16 |
Peterzoom20:Liverpool no good for home? 🙄 |
JAOS(m): 9:25pm On Mar 16 |
AlphaNugget:Congratulations 🎉 |
PJtech: 9:25pm On Mar 16 |
See as men active
|
Reggzy: 9:25pm On Mar 16 |
E don happen alphanugget, my bribe worked ![]() |
Samueltemi337(m): 9:26pm On Mar 16 |
Congrats Alpha boy
|
Reggzy: 9:27pm On Mar 16 |
PJtech:Lol |
Peterzoom20: 9:27pm On Mar 16 |
Samueltemi337:Dortmund no good. No be them lose yesterday. Inter defence strong truly but I think if they meet Barca them go worry them. That small boy wey dem get sabi play ball well. |
tobore4u(m): 9:27pm On Mar 16 |
Hammer2O2O: 9:27pm On Mar 16 |
Joeblaze26:Na die you dey so...adamu 1 Like 1 Share |
lexylexy(m): 9:27pm On Mar 16 |
AlphaNugget: Congrats! |
Peterzoom20: 9:27pm On Mar 16 |
ispreloaded:No be them finish people today? |
christianjoy(m): 9:28pm On Mar 16 |
Calm down every one 🤑🤑🤑
|
Peterzoom20: 9:28pm On Mar 16 |
See man united wey person for carry instead of Liverpool.
|
PJtech: 9:29pm On Mar 16 |
Tojahh baba come drop plate o
|
akwesenana: 9:29pm On Mar 16 |
PSG over 2.5 odds na thief odds. Smh. See Liverpool.
|
Samueltemi337(m): 9:29pm On Mar 16 |
Peterzoom20: Dortmund go take that match serious o Nor be them reach chiampions league finals last season |
akwesenana: 9:30pm On Mar 16 |
akwesenana:I for just dey wait for one goal from psg. |
ispreloaded(m): 9:30pm On Mar 16 |
Peterzoom20:o thought dat was a cup final? Should b a neutral stadium |
Joeblaze26(m): 9:30pm On Mar 16 |
Hammer2O2O:I'll definitely survive and have a breakthrough. This I strongly believe 💯 |
Reggzy: 9:30pm On Mar 16 |
Peterzoom20:every thing na luck You go see liverpool for ground, you go talk say na man u wey dey 15th position you wan carry When person nor dey mad |
Peterzoom20: 9:32pm On Mar 16 |
Samueltemi337:Barca go beat them. Them weak last season. I no even know how them take beat lille sef. |
Hammer2O2O: 9:32pm On Mar 16 |
Joeblaze26:If you like |
Samueltemi337(m): 9:33pm On Mar 16 |
Joeblaze26: Yeah You have been surviving You don already dey use to suffer So that one nor be problem |
WhiteIverson: 9:33pm On Mar 16 |
Marseille haven't scored PSG in their last 5 meetings. How is that possible?
|
ispreloaded(m): 9:33pm On Mar 16 |
Peterzoom20:not at home
|
Peterzoom20: 9:33pm On Mar 16 |
ispreloaded:You believe say them go lose today? Na just Salah form been dey carry them as them hold am today wetin e play? Reggzy:Na him I dey tell Israel. Who go believe say them go lose today? Person for don dey wait Barca to score just one goal now. |
akwesenana: 9:34pm On Mar 16 |
ispreloaded:Jesus. Israel. 🙆♂️🙆♂️🤦♂️ |
Samueltemi337(m): 9:34pm On Mar 16 |
Peterzoom20: I surprise as them take beat lille Na why I nor write them off against Barca |
Samueltemi337(m): 9:34pm On Mar 16 |
ispreloaded: Israel what exactly is the problem? |
koolpal(m): 9:34pm On Mar 16 |
Bet9ja bonus is rubbish... Use real money first will cut use bonus it will come and they will give u change... Imagine 33k... I will only get 3500
|
ANALYSED COST OF RUNNING A PURE WATER BUSINESS IN NIGERIA + START-UP MANUAL
Viewing this topic: TUNEX89(m), guobe, lexylexy(m), JAOS(m), Fourthpredator
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |