NewStats: 3,259,365 , 8,169,915 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 07:13 PM 392r6b

6z3e3g

BBNaija 2024: Live Updates Thread - TV/Movies (75) - Nairaland 6l246g

BBNaija 2024: Live Updates Thread (519669 Views)

(4)

Go Down)

Giel: 11:22pm On Aug 01, 2024
Because of too much lies married woman no fit rock her hubby for pool party

People wey suppose dey kiss and rock

Married double Kay
Was the strategy worth it?

Just pray dem no evict una quick because e go too pain una

Big brother house una no enjoy because of overkaku, if una still no come go far. Na double wahala for dead body be dat

2 Likes

nooker: 11:23pm On Aug 01, 2024
senatordave1:


Can't her state

Aisha Umaru from Sokoto
Beorn: 11:24pm On Aug 01, 2024
I think Dj Flo is a lesbian. It is way too obvious.

3 Likes

senatordave1(m): 11:24pm On Aug 01, 2024
nooker:


Aisha Umaru from Sokoto

Ok though Fulani plenty for sokoto also.she must be the first Hausa Fulani/core northerner of the show
senatordave1(m): 11:26pm On Aug 01, 2024
lumens:
Why is Anita so breastless?


How the Bleep did she win MBGN?

I tire
Beorn: 11:26pm On Aug 01, 2024
The person/people that chose Nne & Victoria, two utter waste of slots, needs to be sentenced to life imprisonment without parole.

4 Likes

Pillar12: 11:26pm On Aug 01, 2024
So this Victoria girl want to get to the finale by being a furniture huh.



*No party - She's lost
*In party ,- She's still lost


Fine girl what is going on

4 Likes

Filly3(f): 11:27pm On Aug 01, 2024
senatordave1:


Can't her state
Either Zamfara or Sokoto
senatordave1(m): 11:27pm On Aug 01, 2024
Oshokhai69:
These twins be like people wey go dey do hookup. E dey their body.

Very mischievous lot
senatordave1(m): 11:27pm On Aug 01, 2024
Geezeem:
These twins sha grin

Them go set for collabo
senatordave1(m): 11:28pm On Aug 01, 2024
lumens:



And very f.uckable. Breast and yansh big

Cloud 10 things.
Agbgift(f): 11:28pm On Aug 01, 2024
Beorn:
I think Dj Flo is a lesbian. It is way too obvious.

Make una stop o.
I think say we don grow this stage.
senatordave1(m): 11:29pm On Aug 01, 2024
lumens:
Cbizoba's lips......I want to kiss

Onyeka backside is hefty
Giel: 11:29pm On Aug 01, 2024
Which kind men's assembly mbadiwe twins dey hold for pool side

Dem don follow any woman dance at all for this party?
belzabull(f): 11:30pm On Aug 01, 2024
Nelly is the life of the party

X-project on the beat cheesy
senatordave1(m): 11:30pm On Aug 01, 2024
Giel:
I appreciate the girls who gave me a bikini without a cover up
Ruthie and baby Chinwe

Even the girls wey slim wan use cover up finish themselves.

Doyin type no dey this house at all.

Toby and sooj on fire
thatigboman: 11:31pm On Aug 01, 2024
Federal Govt should ask NCC to ask the telcos to open up their services abeg. Sending 1 message takes me like 1 hour to go.
My super airtel 4G router is "connecting without internet" is that what we will suffer for 10 days?
Back to business
This pool party is so sweet. The girls really turned up
SamueItem337(m): 11:31pm On Aug 01, 2024
Giel:
Which kind men's assembly mbadiwe twins dey hold for pool side

Dem don follow any woman dance at all for this party?
Those guys are not interested in women

1 Like

Agbgift(f): 11:31pm On Aug 01, 2024
Giel:
Which kind men's assembly mbadiwe twins dey hold for pool side

Dem don follow any woman dance at all for this party?
You don forget say na politician born them. Abeg who get tractor make we take move them.
Giel: 11:31pm On Aug 01, 2024
Whoever mixed the songs dey try

Be like say na only old naija jams fit make these housemates dance.

1 Like

senatordave1(m): 11:32pm On Aug 01, 2024
lumens:
Mbadiwe twins are just like Gorillas opening their mouth and just showing plenty teeth.

Nothing else.

Spoilt kids things.
belzabull(f): 11:32pm On Aug 01, 2024
Nna ehnnnn...

But this Onyeka backside no be here'o shocked kiss kiss

2 Likes

Giel: 11:33pm On Aug 01, 2024
Victoria don finally stand up dance waist
Nothing rema no fit do
senatordave1(m): 11:33pm On Aug 01, 2024
Giel:
There's a bigger girl wearing black who wanted to twerk on one of the radicals and he just danced past her

I felt bad for her oh
That was cold

She just went into the house after that.

Sometimes,its good to reject strange gifts..

Rema on the beats
Geezeem: 11:34pm On Aug 01, 2024
senatordave1:


Them go set for collabo

Them go fry us this season grin
Giel: 11:34pm On Aug 01, 2024
Handi and wanni twins that's what I wanna see

Burn those cover ups.

Handi and wanni want to finish the men in that house.
belzabull(f): 11:34pm On Aug 01, 2024
Agbgift:

You don forget say na politician born them. Abeg who get tractor make we take move them.
no be only move

You go first move toyosi and Ruthie first, those ones just occupy space cheesy

1 Like

senatordave1(m): 11:34pm On Aug 01, 2024
Agbgift:
The lady with the funny hat. I mean flourish got good vibes.

DJ flo twerking for the pool since guys dey scarce
Giel: 11:35pm On Aug 01, 2024
Giel:
Victoria don finally stand up dance waist
Nothing rema no fit do
She's back to her seat.
senatordave1(m): 11:35pm On Aug 01, 2024
Agbgift:
How is the husband and wife performance so far? cos I can see one of the female twins rubbing him. The wife get mind sha.

Delta people are liberal and free minded
nooker: 11:35pm On Aug 01, 2024
DJ Flo with the waist kiss. Make Onyeka go sit down abeg. She sef don try
senatordave1(m): 11:36pm On Aug 01, 2024
Geezeem:


Them go fry us this season grin

Na why Dem dey top.for the first time,I have no clear fav after 5 days

Reply)

The Vampire Diaries and The Originals Fan Page

Viewing this topic: 5 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.