NewStats: 3,262,878 , 8,178,443 topics. Date: Tuesday, 03 June 2025 at 09:57 PM 3q23436z3e3g |
NAPTIP Arrests Fake Rev. Sister In Edo For Trafficking 38 Children (15349 Views)
gigabyte13: 8:45am On Apr 19, 2024 |
Reverend sisters Hmmmmmmmm Make l no talk about them Especially my experiences with one in Imo state...... O fake, many of them, make l no say all of Dem O fake identity..... They are not as they look in public Very very dirty people in white linen. Fake love, fake life, everything fake |
efemena5050(m): 8:51am On Apr 19, 2024 |
Over zealous sabi sabi agency ....leave person alone ...... parents hand over children give reverend sister u dey disturb her....if the useless parents keep toto nd prick one place them for born children wey them fit take care of. ....arrest the parents to |
lowkey0147: 8:59am On Apr 19, 2024 |
Benblaq:nairaland na kids play now
|
NOwazobia: 9:08am On Apr 19, 2024 |
Was not disappointed with name. It was what I came here for... Na their way ![]() 1 Like |
NOwazobia: 9:10am On Apr 19, 2024 |
eliwa47:... and it is prevalent in one region. Does it then mean that region is poorer than others? ![]() 3 Likes 1 Share |
NOwazobia: 9:12am On Apr 19, 2024 |
2 Likes 1 Share |
Naz34(m): 9:18am On Apr 19, 2024 |
The way those easterners go avoid this news once they see the headline eh. LOL. If to say e carry Tinubu name now, they for dive inside like sea lions of the sea. 1 Like |
hopexter(m): 9:21am On Apr 19, 2024 |
slaawomirr: No explain yourself too much, we know the tribe who export their criminal activities to other lands. Only God knows what’s chasing them from their lands ![]() 2 Likes 1 Share |
hopexter(m): 9:23am On Apr 19, 2024 |
eliwa47: Baby factories and child kidnapping and sales are normal businesses here in the east ![]() 1 Like |
BigYash: 9:24am On Apr 19, 2024 |
slaawomirr:Na only you wan dey d Benin before? Even some of the the Benin people dey run trafficking.. I heard of one deputy governor wife then wen dey arrange girls to go Europe go hustle... Truth is an average Nigerian mind get crime inside... 1 Like 1 Share |
hopexter(m): 9:26am On Apr 19, 2024 |
NairalandGOAT1: Baby factory business and child trafficking is a business of the east, I’m sure you know this as a Nairalander ![]() 1 Like |
prophetic69(m): 9:40am On Apr 19, 2024 |
Solofresh2:then how will you get the other suspects? And recover the remaining children 2 Likes 1 Share |
Babalola0920: 9:47am On Apr 19, 2024 |
FAKE indeed if na other they're not ![]() |
ipobarethieves: 9:47am On Apr 19, 2024 |
![]() ![]() ![]() ![]() |
ipobarethieves: 9:49am On Apr 19, 2024 |
1 Like 1 Share |
ipobarethieves: 9:50am On Apr 19, 2024 |
ipobarethieves: 9:52am On Apr 19, 2024 |
![]() saddler: |
ipobarethieves: 9:54am On Apr 19, 2024 |
![]() ![]() ![]() joelbooks: |
Ever8090: 10:05am On Apr 19, 2024 |
NairalandGOAT1:Yoruba dont refer to edo as Igbo pls... 1 Like |
Truthsandtrusts: 10:10am On Apr 19, 2024 |
BeeBeeOoh: ... Christianity of today,Evil in Silent. |
Meteng: 12:36pm On Apr 19, 2024 |
How come i saw “parents “ and “orphans”, abi I no read well
|
riteshgoyal2928: 12:58pm On Apr 19, 2024 |
NAPTIP happens to be one of Nigerias best Agencies in of corruption. However, her staff are poorly paid. Most of them are poverty stricken
|
emelda86(f): 1:04pm On Apr 19, 2024 |
I talk am say some Nigerians no go smell heaven at least 99.5 percent won't...
|
Yorubaponu: 1:38pm On Apr 19, 2024 |
hopexter: Even here in Yoruba land ( Ogun and Oyo ) |
frankson1(m): 2:22pm On Apr 19, 2024 |
slaawomirr: Damnnn niggar, we know where she's from even without reading the story ![]() ![]() |
hopexter(m): 2:32pm On Apr 19, 2024 |
Yorubaponu: True, established by the same people from the east. |
gigabyte13: 2:53pm On Apr 19, 2024 |
Yorubaponu: Who dey mention tribe here..... ![]() ![]() ![]() Common getaaat of here slowpoke........... |
Xboy1993: 4:09pm On Apr 19, 2024 |
![]() ![]() ![]() |
EmmaFantastic2(m): 4:09pm On Apr 19, 2024 |
Hmm. Evil human being!
|
fareed69(m): 4:10pm On Apr 19, 2024 |
Na dem
1 Like |
Woman Brutalizes 8-Year-Old Boy In Badagry Over Witchcraft Accusation (Photo)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |