NewStats: 3,262,218 , 8,176,492 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 12:00 PM 3v46u6z3e3g |
Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (560938 Views)
Builderbet365: 12:02pm On Oct 14, 2024 |
I don't know if the owner of this forum is serious about this place again. This trolling and insults always happen every year until the s come in and close the thread. We don forget why we dey here. s make una start deleting unnecessary posts and then ban these s before they soil here like pit latrine. puskin, dominique |
AlphaNugget(m): 12:03pm On Oct 14, 2024 |
SamueItem337:No be insult. Believe me 1 Like |
AlphaNugget(m): 12:05pm On Oct 14, 2024 |
Builderbet365:You really have mental disorder, cos I don't see any reason for your outburst. Remove hatred from your dark soul and find a place in your heart for some humour!! Jesus, I pity the little ones around you 🥺 |
SamueItem337(m): 12:05pm On Oct 14, 2024 |
AlphaNugget:Miracle better reject am |
Everyday247: 12:06pm On Oct 14, 2024 |
Builderbet365:Puskin don Japa, as for d.ominique, nothing concern am with this thread. ![]() |
AlphaNugget(m): 12:07pm On Oct 14, 2024 |
Builderbet365:See person wey dey cap say this thread don turn to pit latrine......when last you make any responsible comment for this thread apart from few hours ago? Clown 🤡
|
AlphaNugget(m): 12:09pm On Oct 14, 2024 |
SamueItem337:
|
PinkNature(m): 12:09pm On Oct 14, 2024 |
AlphaNugget: You'll be big. I'll be big. In Jesus name. |
AlphaNugget(m): 12:10pm On Oct 14, 2024 |
PinkNature:Amen 🙏🙌 1 Like |
Builderbet365: 12:49pm On Oct 14, 2024 |
x
|
Jedtam: 1:45pm On Oct 14, 2024 |
Remijuice:Happy birthday bro. More grace. If you use 1xbet and you subscribe to promo. You should check your 1xbet then. 1 Like 1 Share |
CuteNbad(m): 1:47pm On Oct 14, 2024 |
onlinestaff247:why you dey scam? How can you be soo wicked and heartless. Scamming your fellow Nigerians in this hardship. Them suppose arrest you, lock you up throway the key for ocean. Wicked soul! ![]() 1 Like |
PJtech: 4:49pm On Oct 14, 2024 |
Been in a difficult situations lately. Going thru alot😪
|
EmekaBlue(m): 4:50pm On Oct 14, 2024 |
RealityKings:Joker U no do giveaway finally. Ur helper go joke with u if u no take time |
PJtech: 4:50pm On Oct 14, 2024 |
This is weary 😪
|
Stephenmouka4(m): 4:52pm On Oct 14, 2024 |
PJtech:e get time wey u been no dey difficult situation? Wayray 2 Likes |
Reggaero(m): 4:54pm On Oct 14, 2024 |
PJtech:bro no be only you,i never chop since morning as i speak 1 Like |
Puntingnoob: 4:59pm On Oct 14, 2024 |
erniok:Younhave to now |
PJtech: 5:01pm On Oct 14, 2024 |
Stephenmouka4: Guy free me.... aint joking 1 Like |
Puntingnoob: 5:01pm On Oct 14, 2024 |
AlphaNugget:You get Twitter ?? |
AlphaNugget(m): 5:25pm On Oct 14, 2024 |
Puntingnoob:Yes. Any issh? |
DiskJokeyManic: 5:26pm On Oct 14, 2024 |
Make I still share Ariwodo 2 odds V.I.P 2day for free😍😍😍😍😍😍
|
Everyday247: 6:15pm On Oct 14, 2024 |
Everyday247: Everyday247:Chai! 😪 Game never finish but e don cast. ![]() ![]() ![]()
|
onlinestaff247: 6:25pm On Oct 14, 2024 |
CuteNbad: You must have been bitten by a mad dog with rabies. Did you even read my post or your eyes are fixated on the screenshots from the açc. In every story, there are always two sides. Ozuor |
abba190: 6:37pm On Oct 14, 2024 |
DiskJokeyManic: ![]() ![]() |
Reggaero(m): 6:56pm On Oct 14, 2024 |
onlinestaff247:do me 1k |
onlinestaff247: 6:59pm On Oct 14, 2024 |
Reggaero: Who told you he sent money to me? Was my name on the giveaways. Ask RealtyKing and AlphaNugget. |
Reggaero(m): 7:02pm On Oct 14, 2024 |
onlinestaff247:no vex,gimme 1k abeg |
DiskJokeyManic: 7:18pm On Oct 14, 2024 |
abba190: How...? De basketball don play alreadi.... E remain X2 |
abba190: 7:22pm On Oct 14, 2024 |
DiskJokeyManic:belgium go win |
oyewale0001(m): 7:24pm On Oct 14, 2024 |
Reggaero(m): 7:27pm On Oct 14, 2024 |
abba190:shebi u don quit ? 1 Like |