NewStats: 3,262,171 , 8,176,312 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 06:40 AM 1e61196z3e3g |
Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (560798 Views)
Honlucas: 9:06pm On May 06, 2024 |
PJtech: Oboy add am nau |
Marktylerr: 9:07pm On May 06, 2024 |
No blame us way be intovert for here...na active silent readers we be
1 Like |
Davida33: 9:08pm On May 06, 2024 |
PJtech:No be you even talk say you message am on WhatsApp but he no reply. How far that 49ja strategy you talked about? |
kingcisE(m): 9:08pm On May 06, 2024 |
PJtech: Lol.... seriously na only this I deh use. |
Dundalk(m): 9:09pm On May 06, 2024 |
PJtech:how far.. Me(superintendents) |
Tonididdyx: 9:09pm On May 06, 2024 |
PJtech: Which Kain rough play be this. I'm I active or not? You call 20k? Not needed.... Abeg oh update that least well. I need the money |
PeterZoom: 9:10pm On May 06, 2024 |
PJtech:How far check me too na. I dey active on this thread small this year. |
Niok: 9:11pm On May 06, 2024 |
PJtech:I never see my name Chief I was formally as well before I was banned as well I dn dey active abeg o |
Tonididdyx: 9:12pm On May 06, 2024 |
NBA calls! .... How person go conclude say I nor need 20k 🧐 Me wey dey Roger for VIP here regularly. Na this night, I go know if I go leave una 😡
|
blaquemyc: 9:12pm On May 06, 2024 |
Pjtech, I still dey wait for your updated list
|
tradepunter: 9:13pm On May 06, 2024 |
Tonididdyx: Hahaha true.... 20k na very good money..... As fuel cost now.... Person fit add get full tank 😂😂😂 2 Likes |
Honlucas: 9:14pm On May 06, 2024 |
Pjtech I never see my name ooo Biko |
PJtech: 9:15pm On May 06, 2024 |
PJtech: Active this year no like this... others monikers may be considered Note: this list is not official cos nobody send me to compile am So if your name dey here no mean say you go win and if your name no dey no mean say you no fit win |
abba190: 9:15pm On May 06, 2024 |
PJtech:nobody ask u to compile a list |
poshemmanuel(m): 9:15pm On May 06, 2024 |
.
|
Busycityng: 9:15pm On May 06, 2024 |
Bro i dey shine you my touch light
PJtech: |
PeterZoom: 9:15pm On May 06, 2024 |
PJtech:I dey active small this year sha. |
Niok: 9:17pm On May 06, 2024 |
PJtech:Make XshegzzyeeiX run am in the order we quoted his post Then scrutinize alternates from there I think it's only fair that way 1 Like |
PJtech: 9:17pm On May 06, 2024 |
abba190: No be you go tell me i know... wetin sure be say anybody wey compile am your name no fit dey |
Tonididdyx: 9:17pm On May 06, 2024 |
tradepunter: I just tire oh.... They said active and he's selecting who need or not need am .... 2 Likes |
Puntingnoob: 9:17pm On May 06, 2024 |
Pjtech na one funny human being
|
PeterZoom: 9:17pm On May 06, 2024 |
Omo man u don cast o. I no even know say them dey chop kane.
|
Davida33: 9:17pm On May 06, 2024 |
PJtech:Pjtech, Update your list and add me |
Honlucas: 9:18pm On May 06, 2024 |
PJtech: We know it's not official.. But try out my name first make I rest 🥲 |
Dundalk(m): 9:18pm On May 06, 2024 |
PJtech:are you really talking about this year or last week ![]() |
PinkNature(m): 9:18pm On May 06, 2024 |
XshegzzyeeiX: |
abba190: 9:19pm On May 06, 2024 |
PJtech: ![]() ![]() |
PJtech: 9:19pm On May 06, 2024 |
Honlucas: You're not active on this thread and you know that But no worry nah 2 people wan do giveaway so e go reach lots of people |
PJtech: 9:20pm On May 06, 2024 |
abba190:You wish😂😂😂 Your mouth and village people wan spoil your life |
Honlucas: 9:20pm On May 06, 2024 |
PJtech: Okay nau |
abba190: 9:21pm On May 06, 2024 |
PJtech:boss man joke aside pls add my name i truly need that money |
PJtech: 9:21pm On May 06, 2024 |
Dundalk: This year and past months |