NewStats: 3,262,856 , 8,178,376 topics. Date: Tuesday, 03 June 2025 at 08:14 PM 4z4w6u6z3e3g |
Have You Seen A Canadian Dollar Before? (SEE PHOTO) (2728 Views)
(1) Go Down)
money121(m): 11:02pm On Dec 05, 2023 |
Have you seen a Canadian dollar before? lalasticlala, Mynd44, OAM4J Seun Nlfpmod 4 Likes |
money121(m): 11:03pm On Dec 05, 2023 |
Ok
|
duduade(m): 11:05pm On Dec 05, 2023 |
So wetin make we do now as you don show us
4 Likes |
money121(m): 11:05pm On Dec 05, 2023 |
duduade:No vex ![]() ![]() ![]() ![]() Na today me sef see am the money fine small ![]() ![]() I say make i show una for here 19 Likes 1 Share |
tsdarkside(m): 1:14am On Dec 06, 2023 |
lesbian.... kiki.... 1 Like |
udede(m): 1:47am On Dec 06, 2023 |
Canadian dollars ko Biafran pounds ni
|
kevwemike: 2:23am On Dec 06, 2023 |
Pls can u send some to me I want to touch it to be very sure if na fake or original.
2 Likes |
socialmediaman: 2:30am On Dec 06, 2023 |
It’s all over Google ![]() |
Nahunger(m): 2:43am On Dec 06, 2023 |
Nice 🙂 I like the lady on the $10 bill imagine she has more value than the two coconut 🥥 head on our 1k note 11 Likes |
Bolacocaine: 3:17am On Dec 06, 2023 |
Helinues no fit make am for this Life
1 Like |
OgaTheTop2: 3:56am On Dec 06, 2023 |
People get mental problem for naija..
|
UptownVibes(m): 7:14am On Dec 06, 2023 |
money121:CL wan send you 10 CD for Xmas ? ![]() ![]() Sinzu the working boy ![]() |
money121(m): 7:18am On Dec 06, 2023 |
UptownVibes:Naso una dey do for that side ![]() ![]() Na roofing sheet we dey sell for this side oo |
UptownVibes(m): 7:48am On Dec 06, 2023 |
money121:Roofing sheet na cover up for una nau ![]() ![]() |
We4all: 8:02am On Dec 06, 2023 |
That picture looks like a black woman though.
|
money121(m): 8:35am On Dec 06, 2023 |
UptownVibes:If naso una dey do for una side we don't do that here So speak for urself |
money121(m): 8:36am On Dec 06, 2023 |
We4all:yes |
ednut1(m): 8:49am On Dec 06, 2023 |
We4all:she is black but also has white ancestry. Descendant of slaves who ed the British during the American war of independence that had to move to Nova Scotia Canada after British lost the war. Today most of them have nearly turned white 2 Likes |
money121(m): 8:50am On Dec 06, 2023 |
ednut1:Woow thanks so much We learn everyday |
IjebuWarrior: 8:52am On Dec 06, 2023 |
Canadian currency is very similar to naira in shape, size and texture. I was very surprised when I saw it during my trip to Toronto last year.
1 Like |
UptownVibes(m): 9:19am On Dec 06, 2023 |
money121:I have never seen where thief dey agree say him be thief. If na so me dey do,you no go even see me talking about it. Na una when dey do am,dey always form say una be saint. . Anyways ,I was only catching cruise, until you turned it to be personal. Do have a nice day.. |
money121(m): 9:24am On Dec 06, 2023 |
UptownVibes:And who dey catch cruize with you? You open mouth dey call someone fraudster and you dey call am cruize Stop such act no be everything u go dey call cruize Have a nice day 1 Like |
Silentgroper(m): 9:29am On Dec 06, 2023 |
UptownVibes: ![]() |
id4sho(m): 9:35am On Dec 06, 2023 |
We4all:Viola Irene Desmond (July 6, 1914 – February 7, 1965) was a Canadian civil and women's rights activist and businesswoman of Black Nova Scotian descent. In 1946, she challenged racial segregation at a cinema in New Glasgow, Nova Scotia, by refusing to leave a whites-only area of the Roseland Theatre. 4 Likes |
money121(m): 10:10am On Dec 06, 2023 |
Tohsynetita1:I dey Naija |
UptownVibes(m): 10:37am On Dec 06, 2023 |
money121:Na you sabi o.. If you like you vex,that one kon sign you oh. ![]() No be 10 CD go make me and you come dey fight fight here o. When some people dey submit empty budget ,dey pack trillions of dollars enter hux,and you will never see them making noise. Roof your sheet and let me catch my cruise in peace o.. |
money121(m): 10:45am On Dec 06, 2023 |
UptownVibes:You will be alrty just have it at back ur mind no be everything u go dey use catch cruize Ire ooo |
jahson19(m): 10:51am On Dec 06, 2023 |
How much if u change to naira os I get this same 10 Canadian dollar o
|
money121(m): 10:55am On Dec 06, 2023 |
jahson19:Abokifx will help |
We4all: 11:12am On Dec 06, 2023 |
id4sho: Thanks for clarifying. 2 Likes |
KosiGee(m): 11:29am On Dec 06, 2023 |
We4all: She was black. A civil right activist and I’d say she’s Canada’s Rosa Parks. 2 Likes |
(1) Reply)
Folorusho Alakija Unseat Oprah As Richest Black Woman On Earth (2013 News)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |