NewStats: 3,262,892 , 8,178,480 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 12:07 AM 3d4v4s6z3e3g |
Galatasaray Vs Manchester United UCL (3 - 3) On 29th November 2023 (23648 Views)
SonOfaRichman: 5:06pm On Nov 29, 2023 |
Hendrixky: If it fails, better run leave Naija. 1 Like |
trevorlinda: 5:08pm On Nov 29, 2023 |
manyu over 2.5 asena straight win Tank me later |
fredopareto(m): 5:11pm On Nov 29, 2023 |
Callmemike:water of joy..relax |
Careente7(m): 5:29pm On Nov 29, 2023 |
Nazgul:See analysis na. Man Uuuuu..... 1 Like 1 Share |
prinsam30: 5:41pm On Nov 29, 2023 |
na now I no say 10 hang na confirm mumu, how can u bench kobi mainoo he did excellently well on Sunday, amrabat came on on Sunday can't even keep the ball to himself for 5sec without been dispossessed and giving the ball away all the times, anyway I wish him goodluck
|
prinsam30: 5:44pm On Nov 29, 2023 |
Careente7: I be Man u fan buh e go choke 10 hang today, no mind that guy wey dey give analysis anyhow |
fredopareto(m): 5:47pm On Nov 29, 2023 |
Callmemike:water of joy..relax..e go shock u |
BabaHenry(m): 6:01pm On Nov 29, 2023 |
amstamon:That is just too foolish for them, aggressive on who ? Where Galatasaray themselves dey go after beating Man U ? To carry the trophy or what ? Make my fellow man utd fans wey go dey that stadium sha do jejely oo |
specialmati(m): 6:10pm On Nov 29, 2023 |
![]() ![]() ![]() ![]() |
Agwuemmy(m): 6:29pm On Nov 29, 2023 |
I swr.. I don't understand dat guy anymore.. Amarabat is one the reason we lost our last game Because of giving balls away.. now his in again, while u have a brilliant kid on d bench, in a match which is a must win for u.. I tire |
prinsam30: 6:49pm On Nov 29, 2023 |
I no no why this Antony is just useless
|
ABANGWABOI(m): 6:50pm On Nov 29, 2023 |
Man UTD would be disgraced and bundled out of UCL tonight..
|
prinsam30: 6:51pm On Nov 29, 2023 |
Agwuemmy: if I talk say 10 hang is clueless I sabi wetin I dey talk, mainoo suppose start this game and that mumu Antony should be benched |
Dell655: 6:51pm On Nov 29, 2023 |
Galatasaray vs Manchester United ivestream Watch all Footbal matches on your mobile |
Dell655: 6:51pm On Nov 29, 2023 |
Game on
|
Teepresh2: 6:53pm On Nov 29, 2023 |
LIVE STREAM: Manchester United Vs Galatasary (Champions league) Watch for free here: https:///live-stream-manchester-united-vs-galatasary-champions-league/ 1 Like 1 Share |
prinsam30: 6:53pm On Nov 29, 2023 |
amrabat is another useless player
|
Benwallt(m): 6:55pm On Nov 29, 2023 |
ABANGWABOI: I this statement with one carton of beer and 5litres petrol |
N2B2: 6:56pm On Nov 29, 2023 |
prinsam30: ETH had Mainoo, but he went to start Amrabat. United will exit the UCL tonight if they're not careful. |
Nazgul: 6:57pm On Nov 29, 2023 |
Gotv are very useless. Can you imagine that they're not showing ManUtd game. It's Sevilla vs PSV they're showing. Like who cares about that game. Those guys do take us for fools. Despite all the money we pay, we can't even enjoy what we paid for. Na wa o. |
rolams(m): 6:57pm On Nov 29, 2023 |
Man u don score!
|
prinsam30: 6:58pm On Nov 29, 2023 |
another one from CR7 product.... I no say some people no go like this statement.... ![]() ![]() 1 Like |
Benwallt(m): 6:58pm On Nov 29, 2023 |
GAL already 1 Nill up. United is dying tonight
|
N2B2: 6:59pm On Nov 29, 2023 |
Benwallt: What are you watching? Man Utd is up 1 - 0. 2 Likes |
Badadvisor: 6:59pm On Nov 29, 2023 |
Gooooaaaallll
|
shuttox: 6:59pm On Nov 29, 2023 |
Which channel dey show man utd match
|
Kaido: 6:59pm On Nov 29, 2023 |
United shouldnt relax
|
ispreloaded(m): 6:59pm On Nov 29, 2023 |
O-1 up utd ![]() |
shuttox: 7:00pm On Nov 29, 2023 |
Which channel dey show man utd match Help Help |
Chelsea Vs Manchester City (0 - 3) On 16th April 2016
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |