NewStats: 3,261,455 , 8,174,068 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 10:37 AM 262n4q6z3e3g |
N-Power Batch C1 & C2 - 2023 (444477 Views)
peekay007: 5:38pm On Nov 24, 2023 |
people dey tell me say i no well.........,i no believe them.............na today i agree say i no truly well......... Peekay aka The dog Father...........hahahahahahahah
|
PastorFire: 6:41pm On Nov 24, 2023 |
peekay007: Your papa na bastard. Na why u de here dey hope hungry c1 Hungry expired C2 Your babe wey u dey claim say she be C2, no no hunger carry all of una come here. Dey form yeye prediction code.. Why you never help ya life with am ![]() |
peekay007: 7:35pm On Nov 24, 2023 |
"praise the living God.........!!!!" hahahahahahaha............ i need help............pastorefire come and help ur father............hahahahahahaha.
|
peekay007: 7:47pm On Nov 24, 2023 |
abeg......help me greet ur mama for me.........tell her "the Dog Father" miss her smelling to.to hahahahha
PastorFire: |
PastorFire: 8:25pm On Nov 24, 2023 |
peekay007: Help me tell your mama say I get another #500 for her. Make we do as usual ![]() |
Think9ja(m): 8:37pm On Nov 24, 2023 |
@vintage100, any update on this payment stuff? Me I no be billionaire or rich man pikin ooo, I de hope on that money. Abeg who get update |
peekay007: 8:39pm On Nov 24, 2023 |
i understand why u don't respect me as a father..........but at least show some respect to my small black p.r.i.ck nah........ not everybody can Zap ur mama smelling to.to and survives it........hahahahahahaha PastorFire: 1 Like |
AntiTerrorist: 8:39pm On Nov 24, 2023 |
PastorFire:You're this rich and you want to die on top 30k that may never come. Dey play 😆 1 Like 1 Share |
peekay007: 8:47pm On Nov 24, 2023 |
yeye bastard son from a smelling to.to......thank u for helping me use this my work free day catch fun.........i have work tomorrow, so u might not hear from ur father again...........cheers from "The Dog Father" hahahahahahaha
|
Vintage100(m): 9:12pm On Nov 24, 2023 |
Nah on God all of us dey like dis bro. But we are hopeful they will pay, I heard they said on Monday. Think9ja: |
PastorFire: 9:23pm On Nov 24, 2023 |
AntiTerrorist: So where in any of my post dis I drop a suicide note for 30k ![]() Nansense |
PastorFire: 9:23pm On Nov 24, 2023 |
peekay007: Your papa, your mama, your sisters, your brothers & your entire lineage are all BASTARDS ![]() Nansense |
PastorFire: 9:24pm On Nov 24, 2023 |
peekay007: Tell your mama say I go do her well as usual ![]() |
PastorFire: 9:25pm On Nov 24, 2023 |
peekay007: Tell your mama say I won retire her. Make i do her sendforth with a new package ![]() F**cking gambler.. Una poverty na subscription ![]()
|
PastorFire: 9:34pm On Nov 24, 2023 |
peekay007: He was attacking 2017 Npower beneficiaries, we dey attack am now the idiot dey vex. Nansense bastard somborry ![]()
|
PastorFire: 9:40pm On Nov 24, 2023 |
peekay007: Nathaniel Ishaya, u dry o ![]() Hahahahahahahahahahahah Na u be dat ![]() ![]() ![]() ![]() Pishure loading tomorrow Mr. Saint Peekay Hatcher ![]() ![]() Waa mope mo buru lola |
PastorFire: 9:40pm On Nov 24, 2023 |
Fucklove, i see u & i miss u ![]() 1 Like 1 Share |
PastorFire: 10:56pm On Nov 24, 2023 |
Saparism & Shegelity dey worry C1 o ![]() |
Fucklove(m): 11:08pm On Nov 24, 2023 |
Think9ja(m): 11:19pm On Nov 24, 2023 |
Vintage100: God go do am for us |
PastorFire: 11:22pm On Nov 24, 2023 |
Fucklove(m): 11:33pm On Nov 24, 2023 |
PastorFire:Shealth your sword bro, We're all for peace, Good wishes and Succeeding together. The banters are not worth it, total waste of Energy and productive time. All the best Everyone. 11 Likes 1 Share |
peekay007: 12:54am On Nov 25, 2023 |
what took u that long? abeg post the picture quick.........so that people go know The Dog Father.......... The Motherf.u.c.k.e.r that change the world with his small P.r.i.c.k hahahahahahaha
PastorFire: 1 Like 1 Share |
Vintage100(m): 4:37am On Nov 25, 2023 |
Ekehwinz: 4:43am On Nov 25, 2023 |
25-11-2023 ![]() 1 Like |
Maj196(m): 7:08am On Nov 25, 2023 |
Ekehwinz:Accurate time keeper. Wehdon sir 1 Like |
PastorFire: 8:24am On Nov 25, 2023 |
peekay007: Hahahahahahahahahahahah no wonder you are still here. You are just a poor miserable bastard doing chicken work ![]() ![]() ![]() When I'm done with u ba, u go run comot from here Nansense ![]() |
PastorFire: 8:25am On Nov 25, 2023 |
Fucklove: I really want to listen to you but others think say dem get mouth.. Dat na why as the Pastorfire i be, i dey fire dia papa. Ceasefire is not on the table for now ![]() |
Chimezie198(m): 9:04am On Nov 25, 2023 |
PastorFire:why are you feeling so sad? *Gently rubs his head* You hungry? 3 Likes 2 Shares |
PastorFire: 9:31am On Nov 25, 2023 |
|
Chimezie198(m): 10:42am On Nov 25, 2023 |
PastorFire:thought you've eaten already? 3 Likes 2 Shares |
RosyIsBlessed: 2:39pm On Nov 25, 2023 |
![]() ![]() |
Stanbic IBTC Is Currently Recruiting
(Go Up)
Sections: How To . 35 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |