NewStats: 3,262,253 , 8,176,620 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 03:31 PM 3f2855

6z3e3g

Wizkid Attends Asake's Lagos Show As Fans Take Turns To Snap Pictures With Him - Celebrities (2) - Nairaland 3s1mt

Wizkid Attends Asake's Lagos Show As Fans Take Turns To Snap Pictures With Him (44793 Views)

(4)

Go Down)

Reporting34(f): 7:13pm On Dec 24, 2022
Ok
sharpwriter(m): 7:13pm On Dec 24, 2022
smiley
Veezy4u(m): 7:15pm On Dec 24, 2022
Life na turn by turn
Coinmamax: 7:19pm On Dec 24, 2022
Hmmm

basty: 7:19pm On Dec 24, 2022
Kusheer:
Wetin concern me and Christmas

Emi Muhammed

grin grin grin grin grin

Oruko Eru, Slave name
Henz81: 7:20pm On Dec 24, 2022
Kusheer:
Wetin concern me and Christmas

Emi Muhammed

grin grin grin grin grin
Then keep your mouth shut
Jostoman: 7:21pm On Dec 24, 2022
Urchin go dey vex for this news now.
LincolnOnyeabor: 7:26pm On Dec 24, 2022
The One and Only

1 Like

emmnprince(m): 7:30pm On Dec 24, 2022
Iamdbull:
Dbull on this one!!!


Omoor something tells me say make I no quit this music say Dem go talk about me like this one day, but omo I don too spend money I swear

Keep on spending. Na money dem dey take position and make money. So long the spending is done rightly.
ruzell86: 7:43pm On Dec 24, 2022
cocoboss:

Haha boss my hand and leg dey shake like this , I no believe the price I dey hear so
Oya buy fish dey go house na. cheesy
Brownshoe: 7:51pm On Dec 24, 2022
Plus you are getting old,
Iamdbull:
Dbull on this one!!!


Omoor something tells me say make I no quit this music say Dem go talk about me like this one day, but omo I don too spend money I swear
Sucre6: 7:54pm On Dec 24, 2022
cocoboss:
Wow!! That’s not bad at all but I dey where I dey drag chicken price

Hafar u later buy? grin
Feggie3: 7:58pm On Dec 24, 2022
Iamdbull:
Dbull on this one!!!


Omoor something tells me say make I no quit this music say Dem go talk about me like this one day, but omo I don too spend money I swear
hi.. I have an agency that links artists to already made artists for featuring, collabo or selling of songs. How do you see that?

1 Like

ViceGovernor: 8:00pm On Dec 24, 2022
Iamdbull:
Dbull on this one!!!


Omoor something tells me say make I no quit this music say Dem go talk about me like this one day, but omo I don too spend money I swear
.

2 Likes

Diyaiyanu87: 8:07pm On Dec 24, 2022
These guy is his lookalike jooor,that always pose like him wherever he goes....his name is Melvin....no be Starboy be ds...am very sure...no bouncer...no security and was bombarded for pictures like dat...shey una dey wine me ni...make una go google and ask Melvin.. wizkid lookalike....una go see..
mamajaz(f): 8:20pm On Dec 24, 2022
Sucre6:


Hafar u later buy? grin

Monitoring spirit. Idon laugh taya
Sucre6: 8:21pm On Dec 24, 2022
mamajaz:


Monitoring spirit. Idon laugh taya

Ehen, I hate hearing half gist, grin
Kutunban: 8:37pm On Dec 24, 2022
Being a celebrity ain't easy, one will have to fake smiles just to please fans even if you don't feel like.
yesloaded: 8:40pm On Dec 24, 2022
Iamdbull:
Dbull on this one!!!


Omoor something tells me say make I no quit this music say Dem go talk about me like this one day, but omo I don too spend money I swear

Spend less time on social media, read, watch YouTube, learn from other successful

Write good lyrics, seek for more knowledge and keep trying
cocoboss(m): 8:44pm On Dec 24, 2022
Sucre6:


Hafar u later buy? grin
I manage buy only the head my g lol
cocoboss(m): 8:44pm On Dec 24, 2022
ruzell86:

Oya buy fish dey go house na. cheesy

Fish self don cost , Na only egg be the option like dis
LagBae(f): 8:53pm On Dec 24, 2022
Machala! This guy can actually still play the role of a secondary school boy in a movie.

2 Likes

OdefaGirl(f): 8:56pm On Dec 24, 2022
cocoboss:
Wow!! That’s not bad at all but I dey where I dey drag chicken price

Drag am bro.... Las las you go chop bird, whether na pigeon or shekeleke....all bird na bird grin

1 Like

KennethEnyi(m): 9:17pm On Dec 24, 2022
AirBay:
.




Dedicate that first comment to Nigerians
they really need it
Bobbykuzzy: 9:41pm On Dec 24, 2022
cocoboss:

Haha boss my hand and leg dey shake like this , I no believe the price I dey hear so
How much?? And where?
FireUpNow(m): 9:47pm On Dec 24, 2022
cocoboss:
Wow!! That’s not bad at all but I dey where I dey drag chicken price
Drag the price well poo as I dey show to chop Xmas rice
Suleiman45(m): 9:57pm On Dec 24, 2022
Iamdbull:
Dbull on this one!!!


Omoor something tells me say make I no quit this music say Dem go talk about me like this one day, but omo I don too spend money I swear
don't stop consistent make progress and change your dj
Suleiman45(m): 10:00pm On Dec 24, 2022
OdefaGirl:


Drag am bro.... Las las you go chop bird, whether na pigeon or shekeleke....all bird na bird grin
why u wicked like dis
Menclothing: 10:03pm On Dec 24, 2022
Swags
yetunsbay(m): 10:07pm On Dec 24, 2022
DrNathan:
It doesn't change the fact that he's still a kid and talks like one too.
And this comment just enrich you
kelmicheal: 10:12pm On Dec 24, 2022
This one na lookalike wiz

Reply)

Peter Okoye With Chelsea Players At Stamford Bridge Yesterday (Photos)

(Go Up)

Sections: How To . 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.