NewStats: 3,263,100 , 8,179,091 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 05:01 PM 663a2g

6z3e3g

Regina Daniels Shows Off Her Curves (Photos) - Celebrities (3) - Nairaland s3d1z

Regina Daniels Shows Off Her Curves (Photos) (75696 Views)

(4)

Go Down)

sleekflow(m): 9:13am On Dec 06, 2022
jeromestarks:
See fresh yansh abeg.
See fresh skin.
See fresh toto.

God punish who say make I marry woman above 23.
God punish person wey say virginity no matter for marriage.

God punish person wey marry woman wey another man don fvck.

God punish persin wey say make I no follow small girls (>18 and < 23).

God don already dey punish person wey go pay bride price ontop a woman of 25 and above.

Na lifetime punish dey ground for person wey no disvirgin him wife.

Bros, which kind violence be this nau? �

Naira20: 9:14am On Dec 06, 2022
Na so
Juoflife1:
Beautiful girl. Marrying Ned is a very cleaver decision. No be all these chewing gum boys littered everywhere.
JOemmy(m): 9:15am On Dec 06, 2022
Ned nwoko have proved that with enough money u can get any kind of nigerian lady no matter the class they belong to.
hammerT: 9:16am On Dec 06, 2022
ANOTHER REASON, I'M AGAINST ALL THIS AGE CONFUSIONIST LIKE COCOCANDY.

SO MANY YOUNG MEN IN THEIR 20s AND 30s WOULD HAVE RAN A MILE CALLING HER YOUNG.

TODAY THEIR FATHER HAVE SHOWN THEM, EXACTLY HOW IT IS DONE IN OUR LAND.

SHE IS ALREADY A MOTHER OF TWO AND A WIFE, WHILST THOSE YOUNG MEN ARE STILL SINGLE.

THE ONLY THING THE WHITE MAN CAN BRING IS CONFUSION.

CONFUSIONIST!
Ancestortinubu: 9:17am On Dec 06, 2022
But waitoo which plastic surgeon make this girl curve like this? This one surprise me oo.
BATified2023: 9:18am On Dec 06, 2022
VeryWickedGoat:

The plot of land between your eyes is it for sale?
see person forehead like Santiago bernabeu pitch
00FFT00(m): 9:19am On Dec 06, 2022
Madam forgot to bleach her ankle

Re: Regina Daniels Shows Off Her Curves (Photos) by Nobody: 9:19am On Dec 06, 2022
VeryWickedGoat:
Curves wey ancestor don Bleep rubbish.

Regina own beta cos na married woman.
Most of the single ladies on social media have slept with great grandpas cos na those men dey maintain them.
freemi(m): 9:20am On Dec 06, 2022
Beebah321:
Ahh you guys should allow her to showcase her curves in peace na.
No be her be the first woman way marry her papa age mate. undecided
na editing not real curves sef
hammerT: 9:21am On Dec 06, 2022
VeryWickedGoat:
Curves wey ancestor don Bleep rubbish.

U ARE TRUILY, VERY WICKED GOAT. grin

JEALOUSY AND ENVY GET YOU NO-WHERE.
izubext007: 9:22am On Dec 06, 2022
Curves for grand pas
UyaiIncomparabl(f): 9:22am On Dec 06, 2022
Go, girl. You rock. Keep glowing while the imps keep arguing. The best choice will still be to cry in a Lamborghini than a keke napep.

1 Like

DaInferno(m): 9:27am On Dec 06, 2022
VeryWickedGoat:
Curves wey ancestor don Bleep rubbish.
grin never saw this coming. Carry grenade come small dispute grin grin

4 Likes

jeromestarks: 9:30am On Dec 06, 2022
EmmaLege:

See this one grin small girls wey dem don almost chop finish. You go old if you think young virgins easy to find cheesy

Nothing good comes easy.
Better suffer to get a virgin and have a happy home than to marry the readily available girl who has been fvcked by many men and suffer in your marriage.
Olaolex: 9:31am On Dec 06, 2022
Beebah321:
Ahh you guys should allow her to showcase her curves in peace na.
No be her be the first woman way marry her papa age mate. undecided
Her grandfather age mate you mean ma'am?
buchilino(m): 9:32am On Dec 06, 2022
WHAT ELSE IS NEW, �
sylve11: 9:33am On Dec 06, 2022
jeromestarks:
See fresh yansh abeg.
See fresh skin.
See fresh toto.

God punish who say make I marry woman above 23.
God punish person wey say virginity no matter for marriage.

God punish person wey marry woman wey another man don fvck.

God punish persin wey say make I no follow small girls (>18 and < 23).

God don already dey punish person wey go pay bride price ontop a woman of 25 and above.

Na lifetime punish dey ground for person wey no disvirgin him wife.

na wa. sad cool
Rahkman(f): 9:34am On Dec 06, 2022
VeryWickedGoat:
Curves wey ancestor don Bleep rubbish.
you believe that nonsense?? You think person young like that with raging hormones go dey allow only one old man dey Bleep....she still dey Bleep youngies on code
Karemarealty288(m): 9:37am On Dec 06, 2022
The curves serves as Blood Tonic to an ancestor....

Bukkymichael74(m): 9:37am On Dec 06, 2022
Why do I feel like you're so sad... Did any girl broke your heart?

jeromestarks:
See fresh yansh abeg.
See fresh skin.
See fresh toto.

God punish who say make I marry woman above 23.
God punish person wey say virginity no matter for marriage.

God punish person wey marry woman wey another man don fvck.

God punish persin wey say make I no follow small girls (>18 and < 23).

God don already dey punish person wey go pay bride price ontop a woman of 25 and above.

Na lifetime punish dey ground for person wey no disvirgin him wife.

addexx: 9:39am On Dec 06, 2022

What if the 25 and above na virgin.
Scarletjr(m): 9:45am On Dec 06, 2022
Na better meat this baba dey bang
richeeyo(m): 9:45am On Dec 06, 2022
jeromestarks:

Shorup your mouth.
No be every girl be coded olosho like u.
Some girls are very faithful. Virgins especially.
Seen a girl who got disvirgined and wanted to feel what different dicks felt like

1 Like

Re: Regina Daniels Shows Off Her Curves (Photos) by Nobody: 9:46am On Dec 06, 2022
pretydiva:
This 1 don go do surgery undecided
Do your own too nah..abi
LordReed(m): 9:49am On Dec 06, 2022
envoymedia:
Popular Nollywood actress, Regina Daniels has shown off her curves on Instagram, IGBERETV reports.

She shared photos with the caption;

https://www.instagram.com/p/CluN_4FjK7L/?utm_source=ig_web_copy_link

I don't grasp why people take selfies in the bathroom. That to me is the least flattering place to be taking a selfie.
kelmicheal: 9:53am On Dec 06, 2022
Those curved is a no go area somebody is incharge I no fit see make I no collect abeg carry go give the owner
ufotunang: 9:54am On Dec 06, 2022
That is what they can only offer to a man...big nyash and boobs .. nawaoooo
jeromestarks: 9:55am On Dec 06, 2022
Bukkymichael74:
Why do I feel like you're so sad... Did any girl broke your heart?

My post stated with "See fresh yansh"
A sad man can not appreciate a woman's fresh yansh.

The sadness you see in me is actually in you.
You're pained that the post speaks to you directly.
underpinna: 9:55am On Dec 06, 2022
Beebah321:
Ahh you guys should allow her to showcase her curves in peace na.
No be her be the first woman way marry her papa age mate. undecided

Nigerians and bad mouth.

We go allow her showcase her property in piece.

See weytin grandpa dey sample.
ufotunang: 9:56am On Dec 06, 2022
Revolution2022:
Nothing dey shack me again
Nothing fit turn me on.
Classless.
..are you sure... even if she opens it for you to enter

1 Like 1 Share

onadana: 9:57am On Dec 06, 2022
Benellah:
Curve whey ancestors don bang tire tueh undecided undecided undecided

See complex...baba..if she give you..you go do...stop deceiving yourself.The place no dey record who enter.
bigcasava1(m): 9:59am On Dec 06, 2022
Beebah321:
I sure say no be only Ned Nwoko dey enjoy those curves. lipsrsealed lipsrsealed
even ur babe or ur wife too

Reply)

Tunmise Oluyede Accused Biodun Fatoyinbo Of Rape (Ex COZA Staff) - Kemi Olunloyo

(Go Up)

Sections: How To . 54
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.