NewStats: 3,261,943 , 8,175,617 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 07:56 AM 4o173g

6z3e3g

Found A 2" Mosquito In My Compound. - Pets - Nairaland 3e633u

Found A 2" Mosquito In My Compound. (655 Views)

(4)

(1) (Go Down)

Macclane(m): 3:15pm On Dec 04, 2022
Help me see this insect, looks kinda Mosquito but it's bigger than usual.
Abi na broiler breed be this?

slimjohn2k5: 3:42pm On Dec 04, 2022
Una blood dey nutritious ohhh grin grin
Kdon2: 3:52pm On Dec 04, 2022
Macclane:
Help me see this insect, looks kinda Mosquito but it's bigger than usual.
Abi na broiler breed be this?

No be mosquito joor
habsydiamond(m): 4:59pm On Dec 04, 2022
If this one bite u na like say dem dey use petrol pipe dey draw ur blood comot. Some are very big oo.. agric mosquito

1 Like

Macclane(m): 10:03pm On Dec 04, 2022
slimjohn2k5:
Una blood dey nutritious ohhh grin grin

I no understand for them oh.. Blood wey we dey manage
Macclane(m): 10:03pm On Dec 04, 2022
Kdon2:


No be mosquito joor
Na wetin abeg?? Wetin be him title?
miketyler(m): 4:16am On Dec 05, 2022
That’s a male anopheles mosquito it doesn’t feed on blood but plant extract not harmful to humans


Macclane:
Help me see this insect, looks kinda Mosquito but it's bigger than usual.
Abi na broiler breed be this?

(1) (Reply)

I Have Pure Breed Caucasian Puppies For Sale

(Go Up)

Sections: How To . 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.