NewStats: 3,261,932 , 8,175,573 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 05:57 AM 733406z3e3g |
How Can ₦1 Million Take Me Abroad? (44991 Views)
JoeLohic: 7:56am On Oct 14, 2022 |
Ikpongiton:Brand new or 2nd old ![]() |
JoeLohic: 7:58am On Oct 14, 2022 |
JustforMen:Keke is now 1.4m ![]() |
melonsgroup: 8:00am On Oct 14, 2022 |
LegendHero:May God bless you sir for this. With someone like you around me I believe one day I will leave this village and move to the city. May God continue to bless you 2 Likes |
Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 8:06am On Oct 14, 2022 |
LegendHero:A very big thanks to you. I am really grateful 2 Likes |
BigYash: 8:07am On Oct 14, 2022 |
silibaba:How far? ![]() 1 Like |
Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 8:18am On Oct 14, 2022 |
HardMirror:Please, do you have an idea on how the US consulate verifies fake sponsor? |
Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 8:33am On Oct 14, 2022 |
TUANKU:Shey you don check recent flight ticket now ? You go dey see 800k , 750k, 630k, 1.1m ![]() |
TUANKU(m): 8:36am On Oct 14, 2022 |
leody:800k for economy ticket to which country? Name just one abeg. Make una dey calm down. |
Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 8:39am On Oct 14, 2022 |
TUANKU:Go check am and come back here abeg I check it on a daily basis. People are going to some African country to lessen the prices of flight ticket. |
ASAPFERG1: 8:40am On Oct 14, 2022 |
BigYash:afar e green ![]() |
Balos963: 9:04am On Oct 14, 2022 |
Segzy19:oga u wicked o 2 Likes |
HardMirror(m): 9:28am On Oct 14, 2022 |
imadiyi:from the interview, if you cannot give sensible answer that is all |
phemmyfour: 9:30am On Oct 14, 2022 |
Obiworld2020:Alawada ![]() |
HardMirror(m): 9:32am On Oct 14, 2022 |
LegendHero:the surest way to get student visa is if you can get scholarship, having a sponsor is also a good but tricky route. these guys already know all the tricks we play 1 Like |
Godsown0: 9:42am On Oct 14, 2022 |
silibaba:E later cast? ![]() |
writeprof(m): 9:42am On Oct 14, 2022 |
Rictech: Return ticket or one way? |
writeprof(m): 9:47am On Oct 14, 2022 |
Obiworld2020: It cannot sir. Invest this money into farming - okra, pumpkin, pepper, tomato, plantain, banana, potato etc and see the money grow. Where are you based? |
TUANKU(m): 9:49am On Oct 14, 2022 |
leody:Oga na lie. You can't prove your claims, una go just dey misinform people. You know nothing, flight tickets to many African countries is even more expensive than to some European countries. 1 Like |
Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 9:54am On Oct 14, 2022 |
TUANKU:OK bro |
Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 9:55am On Oct 14, 2022 |
HardMirror:If that's all it takes, then, it won't poses any threat |
TUANKU(m): 9:55am On Oct 14, 2022 |
leody:Oga mention that country wey flight ticket reach 1m, you say you check it daily so you must have checked today's own. |
Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 9:59am On Oct 14, 2022 |
TUANKU:You no get data abi make I check for you oga go check urself and if you wan travel hold 1m and carry ijebu garri too ur suffering go Judas own . ![]() |
TUANKU(m): 10:03am On Oct 14, 2022 |
leody:Mumu, e never reach 1 month that i made a round trip Kuala Lumpur-Istanbul-Abuja. Indomie generation dey follow him papa argue. You dey learn work. |
Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 10:09am On Oct 14, 2022 |
TUANKU:Oya if e sure for u post picture ? U go Kuala Lumpur ![]() ![]() ![]() ![]() |
JustforMen: 10:14am On Oct 14, 2022 |
The main point being made is that you should start a business The Keke is just an example. You can buy Golf Car and use it for Transport Business JoeLohic: |
TUANKU(m): 10:17am On Oct 14, 2022 |
leody:9 years in Malaysia, 2008 - 2017 from Kuala Lumpur to Johor to Ipoh to Nilai to Cheras to Semenyih to Kajang and lastly to Cyberjaya. I chakap bahasa melayu like my mother tongue. I schooled at INTI University in Nilai, i go sell you for Kuala Lumpur ![]() |
Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 10:21am On Oct 14, 2022 |
TUANKU: ![]() ![]() |
TUANKU(m): 10:21am On Oct 14, 2022 |
leody:Your problem na lack of money if not why did you bring that up? I did not mention money or brag about money anywhere in my posts. Na poverty mentality make u dey reason like that. Travelling abroad is what an average person in naija can afford so why are you bitter? Are you that broke? |
Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 10:23am On Oct 14, 2022 |
TUANKU:If e sure for u post pictures wayray ![]() ![]() ![]() |
TUANKU(m): 10:23am On Oct 14, 2022 |
leody:I've got nothing to prove to you oga. Things bad for you gan. |
Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 10:25am On Oct 14, 2022 |
TUANKU:Abi you think I be one of those small boys for her wey you fit just dey whine anyhow ![]() ![]() |
TUANKU(m): 10:27am On Oct 14, 2022 |
leody:Post a picture of yourself and i will post it . Control your envy, if say your papa work smart you for no dey envy strangers online. You come dey lie about ticket prices. You dey embedded in the trenches walahi |
Truck Filled With Bottles Crashes At Iyana-Ipaja In Lagos (Disturbing Photos)
(Go Up)
Sections: How To . 42 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |