NewStats: 3,262,363 , 8,176,931 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 12:26 AM n24r6z3e3g |
I Can't See My Hand, I Can't See My Breast - Lady Tackles Anambra Tailor (83837 Views)
Papichulostunne(m): 3:45pm On Jul 08, 2022 |
Yankiss:Guy catch small cruise.. No be only "SEE MORE BAD NEWS AT www.Niajacover.com you suppose dey see for FP. 1 Like |
owiko(m): 3:49pm On Jul 08, 2022 |
When a deeper life member is your sure fashion plug
|
BankyGee(m): 3:49pm On Jul 08, 2022 |
MITCHELL96:I swear bro Chest wey dey devoid of breast, na breastplate the tailor for put there seff ![]() 2 Likes |
Naijanascam: 3:50pm On Jul 08, 2022 |
No breast No yansh Chaii God |
Nairaweb: 3:51pm On Jul 08, 2022 |
Lol
|
Seniorwriter(m): 3:54pm On Jul 08, 2022 |
Jeffyblaq:Mind sharing the screenshot... @Seniorwriter |
Jackipapa: 4:01pm On Jul 08, 2022 |
News has finally finished on Nairaland!
|
Henz81: 4:03pm On Jul 08, 2022 |
allwell51:Which one is Anambra tailor? Ok, show me Lagos tailor and Kano tailor. Tribalistic Negro 2 Likes |
Mrkumareze(m): 4:03pm On Jul 08, 2022 |
The clothe isn't bad oh
|
AmazingELixir: 4:04pm On Jul 08, 2022 |
![]() Wetin she wan show bwrest for....she dey work for strip club. Weldone Anambra Tailor |
Re: I Can't See My Hand, I Can't See My Breast - Lady Tackles Anambra Tailor by Nobody: 4:13pm On Jul 08, 2022 |
Hehe the tailor be like APC Buhari economy
1 Like |
hyride: 4:14pm On Jul 08, 2022 |
Do you need to navigate your way to your destination ![]() Hyride App has the easiest way to Navigate your way to your destination the App and Order for a Ride Home��� https://play.google.com/store/apps/details?id=com.ezeeRider.driver.elite |
Bmaster(m): 4:15pm On Jul 08, 2022 |
Sorry for disappointment sis, U can feel free to give out the clothe and get yourself a new piece of clothe,then this time around give it to a Lagos tailor ![]() she should have ed our resident tailor Abba kyari first ![]() ![]() |
kelspinall(m): 4:17pm On Jul 08, 2022 |
buh she no geh brezz
|
ennyj01(m): 4:26pm On Jul 08, 2022 |
Good evening guys. Please click on the link below to help vote AUWAL IBRAHIM ADAM He is contesting for a laptop. It won’t cost you any money. He needs it for his research work. He is a good friend of mine. We rise by lifting others. https://reportaproject.ng/voting/ Thank you |
Elock1: 4:26pm On Jul 08, 2022 |
MITCHELL96:that's exactly what the girl is saying that ; "she no get brezz dem come give am oversize cup Where she Wan see brezz fill am" 2 Likes |
bouncin04(m): 4:31pm On Jul 08, 2022 |
AWODCHEMIST: South Africa missed lots of open chances . 1 Like |
Truvelisback(m): 4:31pm On Jul 08, 2022 |
MITCHELL96:Na even Breast tube i dey see. The tailor just added breast tube to Breastless Breast, she still have the guts to complain. See as she even dry finish like person wey no see food Chop. 1 Like |
Wpp1: 4:32pm On Jul 08, 2022 |
![]() |
phemmyfour: 4:38pm On Jul 08, 2022 |
MITCHELL96: ![]() 1 Like |
phemmyfour: 4:41pm On Jul 08, 2022 |
Henz81:You are the one with a coloured thought.... It's either the incident happened in Anambra or the tailor is a native of Anambra state. Hence the phrase "Anambra tailor" 1 Like |
Dfynboi: 5:00pm On Jul 08, 2022 |
Sergio101:chai ![]() |
Fuckallmods: 5:01pm On Jul 08, 2022 |
Yankiss:I guess you'd rather self-service to badnews than this funny video. you're the problem of this country always expecting something serious |
ufotunang: 5:01pm On Jul 08, 2022 |
MITCHELL96:...abi...the tailor even help her to shape her small breast...she should be happy for that sef 1 Like |
ufotunang: 5:03pm On Jul 08, 2022 |
The tailor gave you body shape gown , so that you can show your body shape to your customers to patronize you ..the tailor did a good job joor..why complaining
|
Rexymania(m): 5:11pm On Jul 08, 2022 |
Na deeper life tailor sew am for her ![]() |
Re: I Can't See My Hand, I Can't See My Breast - Lady Tackles Anambra Tailor by Nobody: 5:24pm On Jul 08, 2022 |
I thought her hands were chopped off
|
Re: I Can't See My Hand, I Can't See My Breast - Lady Tackles Anambra Tailor by Nobody: 5:25pm On Jul 08, 2022 |
SIMONEKPA7:mumuman Simon elepa wannabe |
Princess Chinenye Of Awkuzu: Australian Women Went Gaga For My Attire In UK
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |