NewStats: 3,265,202 , 8,185,986 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 08:31 PM 3tc46

6z3e3g

Man Calls Out Davido On Twitter for Not fulfilling his Promises of 4years ago - Celebrities (4) - Nairaland a61p

Man Calls Out Davido On Twitter for Not fulfilling his Promises of 4years ago (50168 Views)

(4)

Reply)

Namiji4319: 12:41am On Apr 26, 2022
Cantonese:


If na so, how you go see person wen get 2 houses for Banana Island, get private jet, buy new Banana Island land for 2.5B come dey think say im no hold like 5B. No be wizardry be that? Even if 5B no dey him , him properties alone never by far sur 5B?

Ok as e don tay wey you dey “hustle” make person no see your come talk say you no get 5K.

The truth be say either Papa side o or im pocket o, the guy hold so by far.
check my comment again, I said his properties and family money Don that money but cash for no go reach 5B, na wetin I talk, if you sum davido properties self e fit reach 30B but na money for we dey talk abt, wetin this one dey cap
jaiyeorienews: 12:43pm On Apr 26, 2022
Toke Makinwa Amara kanu Antayla Turkey vibes

https://www.youtube.com/watch?v=Hkf1VosB-zU

Reply)

Sarah Forbes Bonetta- The Yoruba Slave Who Became Queen Victoria’s Goddaughter

(Go Up)

Sections: How To . 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.