NewStats: 3,264,043 , 8,182,388 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 11:58 AM 2b2e6e6z3e3g |
Man Calls Out Davido On Twitter for Not fulfilling his Promises of 4years ago (50152 Views)
Proudlyomonna: 11:34pm On Apr 24, 2022 |
Abeg make Davido pity the nigga if not for anything for that shoe wey be like watin fit swallow both Jonah and the fish together �
|
koolaid87: 11:36pm On Apr 24, 2022 |
One thing is for sure, Davido will help him
|
duduade(m): 12:07am On Apr 25, 2022 |
No go hustle dey wait for 2018 promises Even we Nigerians the promises of 2009 still hasn't been fulfilled |
AFONJAPIG(m): 12:38am On Apr 25, 2022 |
Yellowbars are born lazy.... so for the last 4years he's somewhere waiting for his junior brother to come and lift him out of poverty...
![]() ![]() |
HarshBitterTrut: 2:35am On Apr 25, 2022 |
.
|
Re: Man Calls Out Davido On Twitter for Not fulfilling his Promises of 4years ago by Nobody: 2:47am On Apr 25, 2022 |
PaulOtl:Thanks! You must be a newcomer |
Sleekfingers: 3:56am On Apr 25, 2022 |
Amebo247: After 4years? Oga, go find something to do..... |
Sleekfingers: 3:57am On Apr 25, 2022 |
SmartPolician: I am telling you. Jobless and brainless |
emerged01(m): 4:38am On Apr 25, 2022 |
Malory:He should check himself not Davido. If someone promise to help you and all of a sudden he didnt. Something is fishy. |
Elidrisy20: 4:53am On Apr 25, 2022 |
You won rap battle na him you come fold your arms,dey wait for davido,Davido na your papa? you better go find the way to help yourself ooo
|
1870ntyy: 5:08am On Apr 25, 2022 |
[s]
Tinubuadvocate: |
Re: Man Calls Out Davido On Twitter for Not fulfilling his Promises of 4years ago by Nobody: 5:32am On Apr 25, 2022 |
Bluntguy:You do know what guessing means, right? |
maasoap(m): 6:05am On Apr 25, 2022 |
folake4u: Just to let you know that you didn't make sense. If you someone promised you something at a point, you have every right to remind them as the person might have forgotten about it. That's not an entitled mentality, aunty. We know that to use adjectives dey hungry u, but this one u used don miss road 1 Like |
maasoap(m): 6:08am On Apr 25, 2022 |
emerged01: Another trashy and senseless opinion. Have all the people who promised to help you actually did? How many times did you check yourself and what did you find? Senseless contribution |
Cantonese: 6:10am On Apr 25, 2022 |
slawormiir: Na owu dey worry you. Even if e no get 5b for , at least nobody don talk say no be him get the Banana Island house, new Banana Island land, private jet, Rolls Royces, among other super cars. Na shayo eyes no let you see well. Your own na only shayo money dey inside. |
Stronghold91: 6:13am On Apr 25, 2022 |
Davido will always disappoint
|
Namiji4319: 6:47am On Apr 25, 2022 |
slawormiir:who ever thinks davido go get 1 billion for , the man must be dump, no cap davido is rich, if you sum up all his properties and investment self, e no go reach 30billion except if na plus family properties..... Though cool millions go dey lie for him sha Boss check ur mail, better bills dey ground |
joetem(m): 7:12am On Apr 25, 2022 |
slawormiir:.. for him to buy land of 2.5billion he must have more than 5 billion for akant |
Re: Man Calls Out Davido On Twitter for Not fulfilling his Promises of 4years ago by Nobody: 7:21am On Apr 25, 2022 |
kelvinrhs:Hmm, been using Nairaland since 2018. Not a newcomer. |
Re: Man Calls Out Davido On Twitter for Not fulfilling his Promises of 4years ago by Nobody: 7:36am On Apr 25, 2022 |
Malory: Since 2018 what has he been doing? Abeg make una shift jare. |
Arkmanbuddy(m): 7:39am On Apr 25, 2022 |
qekng40: You're an idiot with this stupid like/share nonsense! |
Bamzyriches451: 7:54am On Apr 25, 2022 |
Lol
|
cedricksly: 8:58am On Apr 25, 2022 |
Some people has lost it in this country... For God's sake it is a promise and not under any legal obligation to help you, one of the characteristics of a promise is that it can be ignore or not honoured, promise is just mere words of mouth.... Move on with your life abeg and stop calling out somebody who might even get more angry and have a good reason not to help u... Him no help u before na now u call am out him go help u ![]() |
Slurity(m): 9:04am On Apr 25, 2022 |
qekng40:Harvesting like and share as if Nairaland will give you a car for getting the highest at the end of the year. Use your energy for more productive things. |
holycup(m): 9:39am On Apr 25, 2022 |
folake4u:You just remind me
|
brownbib(m): 9:45am On Apr 25, 2022 |
Go hustle and Leave David alone bro. 2018 to date, what have you learned?
|
emerged01(m): 9:51am On Apr 25, 2022 |
maasoap:If my opinion is senseless to you,your reasoning is senseless to me too. |
Karlifate: 1:03pm On Apr 25, 2022 |
maasoap: LMAO! ![]() ![]() Una get quarrel before ![]() |
Cantonese: 1:17pm On Apr 25, 2022 |
Namiji4319: Your own get 5K? Tell yourself the simple truth. Davido sef na youth like you. E no fall from sky. |
Namiji4319: 4:37pm On Apr 25, 2022 |
Cantonese:maybe it's time you swallow something with understanding, I am not against davido, seeing someone from a rich family with hustling spirit like him is even rare these days, but we need to say the truth to our self, davido no fit get that kind amount for . Talking of 5k for my , Bros e Don tey wey guy man Start to dey hustle, comot body 1 Like |
Cantonese: 9:56pm On Apr 25, 2022 |
Namiji4319: If na so, how you go see person wen get 2 houses for Banana Island, get private jet, buy new Banana Island land for 2.5B come dey think say im no hold like 5B. No be wizardry be that? Even if 5B no dey him , him properties alone never by far sur 5B? Ok as e don tay wey you dey “hustle” make person no see your come talk say you no get 5K. The truth be say either Papa side o or im pocket o, the guy hold so by far. |
Patoranking's Harvard Speech, American Says It's Impossible, He Reacts
(Go Up)
Sections: How To . 32 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |