NewStats: 3,262,364 , 8,176,935 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 12:49 AM 40t4a6z3e3g |
A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) (46223 Views)
writer: 5:39am On Apr 20, 2022 |
Na slayqueens make marriage hard o. They think say marriage na Korean drama. They wan do drama like the zee world wey dem De watch. They wan make you get $1billion for akant. Marry who like you as you dey o. Like op, marry who go fit go your 'farm' even if you no dey around (broke). 4 Likes |
SmartPolician: 5:39am On Apr 20, 2022 |
You dey shoot farming video abi you dey your wife? No come for romance section come cry when Yahoo boys finally collect am ![]() 10 Likes |
Guyman02: 5:39am On Apr 20, 2022 |
Cutehector: For people with dirty minds 3 Likes |
TroubleMaker47(m): 5:40am On Apr 20, 2022 |
Lol. See as Hot people full thread on a Wednesday morning ![]() 2 Likes |
candidbabe(f): 5:40am On Apr 20, 2022 |
So Your pretty pretty pororo cannot wear a proper cloth to the farm?. We were taught about different clothes for different occasions in secondary school. Is she a slay queen? Is she farming or slaying? |
Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Nobody: 5:44am On Apr 20, 2022 |
U wan share ur wife's farming pants? Ok, that's nice because I am yet to see what u guys do when it rained. 3 Likes |
esti98: 5:49am On Apr 20, 2022 |
Weldon bro. Hope you won't abandon this woman when money comes.
4 Likes |
phemmyfour: 5:54am On Apr 20, 2022 |
She carry bra go farm, just don't contaminate the innocent plants
4 Likes |
zudozz: 6:03am On Apr 20, 2022 |
I subscribe for am ooh.
2 Likes |
Hassanmaye(m): 6:04am On Apr 20, 2022 |
MideMrPossible:Wow |
Goodbadbowy419: 6:06am On Apr 20, 2022 |
The girl sef lack yansh
|
louken(m): 6:13am On Apr 20, 2022 |
I wasted my data
|
NamelessOGBENI(m): 6:20am On Apr 20, 2022 |
ValCon888: |
Blascatter: 6:24am On Apr 20, 2022 |
U de show guys your babe. U think say na every body like you shay? Wife or no wife, some people ready snatch her o. Where u wan see young girl like dis wey go gree work for farm. For dis age and time and smiling about it? Oga u are blessed. Extend our greetings to her o. P.s: See one of dem here. Many still de come o. Dem Neva wake up. Make anybody nor come for me o. My salary nor plenty o and I nor well o. Ehen. Goodbadbowy419: 6 Likes |
enawt: 6:32am On Apr 20, 2022 |
Views on this post go mad...
2 Likes |
marymaria(f): 6:38am On Apr 20, 2022 |
candidbabe: Ose chief judge of dressing Na una know proper clothes. Didirin 10 Likes 2 Shares |
Shadysen: 6:52am On Apr 20, 2022 |
adecz: |
Ekpes2017: 6:59am On Apr 20, 2022 |
Guyman02: |
Ybaby: 7:03am On Apr 20, 2022 |
MideMrPossible: Donot over work that woman biko. Too much physical work and beauty fades |
Greystone: 7:09am On Apr 20, 2022 |
Xpol: I swear I think say na knack dem dey knack for farm oh ![]() 1 Like |
Bridget95(f): 7:09am On Apr 20, 2022 |
Your wife is so cute for hot f^cks
|
Bahamas95(m): 7:15am On Apr 20, 2022 |
Goodbadbowy419:She's perfectly ok that way, one man's food is another's poison. Not everybody is obsessed with big bumbum. #TeamSlimAndPretty 4 Likes |
sheymoni(m): 7:20am On Apr 20, 2022 |
Nice one mide. Nice to see you doing well for yourself
1 Like |
bigcee(m): 7:24am On Apr 20, 2022 |
Alexas58:I was thinking na Mouka foam dey wan use nack for farm ![]() ![]() ![]() ![]() 4 Likes |
Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Nobody: 7:25am On Apr 20, 2022 |
candidbabe: Until ants, mosquitoes, bees or other insects sting her that's when she will have sense. 1 Like |
MideMrPossible: 7:27am On Apr 20, 2022 |
Ybaby: The feelings are very mutual, she won't just sit so that I can do all the work, she always insists on working so I won't become haggard so soon and if only we can see good-spirited Nigerians our regenerative farming, here is a link to he project on my Facebook https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=5453095591367112&id=100000001746131 and here is a link to donate https://www.paystack.com/pay/possiblefarms We are both graduates. 1 Like |
Candidlady: 7:33am On Apr 20, 2022 |
Your wife is pretty You are lucky to have such an angel.. hopefully all your kids look like her Amin 3 Likes |
crackhouse(m): 7:34am On Apr 20, 2022 |
Why u dey suffer that small girl u call your wife?
|
hotwax: 7:39am On Apr 20, 2022 |
you sha wan show us the girl u dey nack.... oya give me her number, let me confirm something ![]() |