NewStats: 3,262,892 , 8,178,480 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 12:07 AM 3d4v4s

6z3e3g

Manchester City Vs Manchester United (4 - 1) On 6th March 2022 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5) - Nairaland 615y4o

Manchester City Vs Manchester United (4 - 1) On 6th March 2022 (52166 Views)

(4)

Go Down)

4teenblaq: 5:42pm On Mar 06, 2022
Maguire to score a no look own goal.

Watch and see
maxxx(m): 5:43pm On Mar 06, 2022
No reason in this world maguire should be playing for Man U.He is a waste of space.If he wasn't English, he wouldn't even make bench talk less of being the captain.
silverlinen(m): 5:43pm On Mar 06, 2022
Man City make una take am eazii oo...abeg pity my United
streetsoldier1(m): 5:44pm On Mar 06, 2022
so Man Utd don start to dey collect. na wa oo
michaelbelgium(m): 5:44pm On Mar 06, 2022
This united players are just stupid
Babaheekmat: 5:45pm On Mar 06, 2022
NwaNimo1:
Man Utd fans how market.....

[img]https://i./8t01.gif[/img]

This gif bad

Lol
tarantino1: 5:45pm On Mar 06, 2022
Man u dey gimme depression

No joy for some weeks now

subcbouy: 5:46pm On Mar 06, 2022
When a city isn't united. Oh God make them United city win this time grin
Babaheekmat: 5:46pm On Mar 06, 2022
membranus:


De Gea and Maguire are disaster in ManU team.

De gea bawo

1 Like

baralatie(m): 5:46pm On Mar 06, 2022
Na wa o
Man UTD make una fry small na
flexyrule(m): 5:47pm On Mar 06, 2022
ManUtd......


When they're winning, they'll be praising CR7.


Anytime they're losing, they blame is on Fred, Harry Maguire and the coach.

2 Likes

Babaheekmat: 5:47pm On Mar 06, 2022
tarantino1:
Man u dey gimme depression

No joy for some weeks now

What you want arsenal fans to do o..or barca fans
chikason22(m): 5:47pm On Mar 06, 2022
I said it. Is only Man U that city will use to bridge the gap in goal difference.
So unambitious and anyhow club. angry angry angry angry

City will still meet Liverpool.
Man are not ready to make a name for themselves.
Mtcheeeeeew
boujeeassnigga(m): 5:48pm On Mar 06, 2022
You guys should please help me pray for Phil foden to score biko
Re: Manchester City Vs Manchester United (4 - 1) On 6th March 2022 by Nobody: 5:48pm On Mar 06, 2022
God abeg pity us & let it be only 1 goal. Don't let us be disgraced today.

6 Likes

flexyrule(m): 5:48pm On Mar 06, 2022
membranus:


De Gea and Maguire are disaster in ManU team.
You're not blaming Fred and the coach today?

1 Like 1 Share

Vinnie2000(m): 5:48pm On Mar 06, 2022
Candidlady:
Man.u embarassed cry


This club this club... How did ibecome a fan of this club


Kefas waka banza angry
lolss. U go cry well well today. Kefas is ur ex boyfriend?
potbelly(m): 5:48pm On Mar 06, 2022
Maguire again...
Jsucre(m): 5:48pm On Mar 06, 2022
PossibleG:
Please give us streaming link o
hesgoal.com
Re: Manchester City Vs Manchester United (4 - 1) On 6th March 2022 by Nobody: 5:48pm On Mar 06, 2022
Babaheekmat:

What you want arsenal fans to do o..or barca fans
Arsenal are above Man U with 3 games in hand.
Nteogwuija(m): 5:49pm On Mar 06, 2022
Pogba is stewpid and grossly overrated
Smooyis(m): 5:49pm On Mar 06, 2022
Ghen ghen. E don start
HairyBalls: 5:49pm On Mar 06, 2022
NwaNimo1:
Man Utd fans how market.....

[img]https://i./8t01.gif[/img]
Wtf bruh cheesy grin
4teenblaq: 5:49pm On Mar 06, 2022
Maguire should do the needful.. Abeg. grin
lexy2014: 5:49pm On Mar 06, 2022
NwaNimo1:
Man Utd fans how market.....

[img]https://i./8t01.gif[/img]

Oga, why are u wicked like this? Don't u have simple sinparty?
Babaheekmat: 5:49pm On Mar 06, 2022
flexyrule:
ManUtd......


When they're winning, they'll be praising CR7.


Anytime they're losing, they blame is on Fred, Harry Maguire and the coach.

Barca and atletico fans coupled with messi fans.

Man utd wins and cr7 scores.. Dem go blame cr7
Man utd won..cr7 no score.. Dem go blame him
Man utd win..cr7 no play.. Dem go blame cr7
Man utd lose ..cry no play.. Dem go blame cr7




Laughing

1 Like 1 Share

helinues: 5:49pm On Mar 06, 2022
Abeg make una bring basket to count the goals..
ionate888: 5:51pm On Mar 06, 2022
Up united grin cheesy grin grin grin grin grin
Ojemedad: 5:51pm On Mar 06, 2022
Omo e too early na
Babaheekmat: 5:51pm On Mar 06, 2022
justosee:

Arsenal are above Man U with 3 games in hand.

Dem go still screw up. It's in their blood

LoL

2 Likes

Reply)

Serie A Golden Boot: Immobile Leads Ronaldo, Others In The Race (See Top 6)

(Go Up)

Sections: How To . 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.