NewStats: 3,265,431 , 8,186,725 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 10:36 PM 646dr6z3e3g |
Man Disgraced After Refusing To Pay A Prostitute He Slept With. Pics And Video (61012 Views)
afamaustin(m): 3:14pm On Jan 20, 2022 |
Make d man thank God the gal no neked him collect him clothes
|
dragunov: 3:15pm On Jan 20, 2022 |
iTearHerToto: Your Igbotic girls full Lagos, abuja and portharcourt to the brim wey dey do ashewo. Nonsense! |
whippersnapper(m): 3:17pm On Jan 20, 2022 |
Karemarealty288:ahswear and then Sabi cooperate. They always got their backs . |
micflo28(m): 3:20pm On Jan 20, 2022 |
Is high time men stopped paying for sex, if this ladies want to survive they should get a job. A lady too urges for sex so why should men pay for it?
2 Likes |
Tedassie(m): 3:21pm On Jan 20, 2022 |
seunsiju:The only comment I'm accepting |
dammyco(m): 3:28pm On Jan 20, 2022 |
Wahala ño dey finish for the game of fu*king
|
Babaibe: 3:35pm On Jan 20, 2022 |
Na script 100% sure, I sabi that girl for face book. Omo obaji wey dey tie towel dance.
|
Re: Man Disgraced After Refusing To Pay A Prostitute He Slept With. Pics And Video by Nobody: 3:35pm On Jan 20, 2022 |
Bad life
|
Allisgud: 3:39pm On Jan 20, 2022 |
Wetin dey even sweet for oloso pussy def,those girl the kind different men Dem dey sleep with self dey attract different demon to dem
4 Likes |
Calicoe: 3:40pm On Jan 20, 2022 |
This video has skit written all over it because olosho these days nor do pay u in the morning again. Na money first before dem gree follow u
|
pyro62(m): 3:41pm On Jan 20, 2022 |
There is bet9ja across the road, let him go and try his luck na. Maybe he will win money to pay her ![]() ![]() 2 Likes |
FuckDModz: 3:45pm On Jan 20, 2022 |
MITCHELL96: Ask Tacha |
Bahamas95(m): 3:50pm On Jan 20, 2022 |
Shameless people! ![]() The babe nor send sef, she just lock up as if nothing happen......She is really a legend in the "job" |
Pasima(m): 3:54pm On Jan 20, 2022 |
Lol I swear and the song make sense
chatinent: 2 Likes 1 Share |
seyz91(m): 3:55pm On Jan 20, 2022 |
![]() Entprys: |
seyz91(m): 3:56pm On Jan 20, 2022 |
Olosho no get shame Na part of their training Be like dem dey remove shame from their body during initiation doggedfighter: 2 Likes |
planetx: 3:57pm On Jan 20, 2022 |
What surprised me was how unfazed the onlookers were, like they have seen this scenario played out before ![]() |
doggedfighter(f): 3:58pm On Jan 20, 2022 |
seyz91: Calm down. it's a skit ![]() Meanwhile every man should be proud of his business. 1 Like |
nathyx(m): 4:13pm On Jan 20, 2022 |
doggedfighter: |
ellizy(m): 4:13pm On Jan 20, 2022 |
Miracood2:I tire oooo… if you go get the mora to do such, you suppose get the craze to finish it up |
PussyMiner: 4:24pm On Jan 20, 2022 |
![]() doggedfighter: 1 Like |
ngwababe(f): 4:30pm On Jan 20, 2022 |
FERNANDEZISBACK: He's a weakling. He couldn't even run away from the girl. But I feel it's a skit. |
FERNANDEZISBACK: 4:31pm On Jan 20, 2022 |
ngwababe:Run where? ![]() Pesin wey Dem go set up finish am once.. ![]() |
ngwababe(f): 4:48pm On Jan 20, 2022 |
BlueAir: 4:51pm On Jan 20, 2022 |
![]() iTearHerToto: |
neighbourhud: 4:57pm On Jan 20, 2022 |
Na this one enter... ![]() ![]() ![]() ![]()
|
FERNANDEZISBACK: 5:01pm On Jan 20, 2022 |
Chummynoni(m): 5:07pm On Jan 20, 2022 |
What a disgrace!!. For something that is always available like water? Despite being married with my ring visibly on my finger, I know how some ladies wink @ me, perhaps, I should say a married young man is a turn on for some ladies, and this idiot is being ridiculed publicly by a public latrine like p*ssy
|
Kehindeoni: 5:08pm On Jan 20, 2022 |
Yanga sleep trouble wake am
|
NaijaCoverBlog(m): 5:09pm On Jan 20, 2022 |
No be small thing ooooo
|
Munzy14(m): 5:21pm On Jan 20, 2022 |
Naijanascam:Our whatsapp group... ![]() Na werey werey i hear o... ![]() ![]() |
Kmf0: 5:25pm On Jan 20, 2022 |
Anything on TikTok needs to be checked
|
Undergraduates Raped, Robbed Job Seeker And Took Her Unclad Photos
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |