NewStats: 3,262,010 , 8,175,864 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 02:16 PM 6t1f5h

6z3e3g

God Blessed Me With A Big Bush Meat This Morning - Food - Nairaland 205iq

God Blessed Me With A Big Bush Meat This Morning (47680 Views)

(4)

(1) Go Down)

fineboy967: 9:39am On Jan 07, 2022
Thank you Lord

31 Likes 6 Shares

Prechgold1180(m): 9:40am On Jan 07, 2022
FTC


How much be pineapple for ur area
Omo I buy one small pineapple for 1000 Naira yesterday
Naija don mad finish o

Back to the matter
Op abeg
drop location sharply

Abeg I nur Dey like the head o

Just keep the two lap for me

Hope say you put am pepper

Try buy cold Heineken
Then u go put on AC for me o

119 Likes 7 Shares

superintendents(m): 9:45am On Jan 07, 2022
kristonium(m): 9:46am On Jan 07, 2022
So fast??

1 Like

fineboy967: 9:50am On Jan 07, 2022
Na soooo ooo, con me.
Emmanuelcann: 9:52am On Jan 07, 2022
Rat!

9 Likes 4 Shares

Mrnakeina(m): 9:57am On Jan 07, 2022
This is a Rat!!!
A bloody innocent rattus rattus

85 Likes 7 Shares

MetroBaba1(m): 11:49am On Jan 07, 2022
Eat alone, please shocked

10 Likes 2 Shares

slawormiir: 3:02pm On Jan 07, 2022
Damnnn niggar

You are doing well

44 Likes 5 Shares

adecz: 7:35pm On Jan 07, 2022
This na house or soakaway rat nah❗️❗️ ☹️☹️

25 Likes 3 Shares

iamyemiakins(m): 8:56pm On Jan 08, 2022
Where's the big bush meat
This one na small bush meat na

6 Likes 2 Shares

ValCon888: 3:35pm On Jan 10, 2022
Pray God continues to bless you because times are so hard.

14 Likes 2 Shares

mbahdi(m): 3:35pm On Jan 10, 2022
Congrat bro
Anazp: 3:35pm On Jan 10, 2022
Nonsense

2 Likes

merits(m): 3:36pm On Jan 10, 2022
grin ponch rat poor animal
Am coming for you.you wicked murderer grin

10 Likes 2 Shares

Lovexme(m): 3:36pm On Jan 10, 2022
Rattus
Sabadon(m): 3:36pm On Jan 10, 2022
Op you for use small pot cook am na grin grin

3 Likes 2 Shares

Blacksavage: 3:36pm On Jan 10, 2022
grin
Just dey enjoy
ALLNIGERIANSMAD(m): 3:36pm On Jan 10, 2022
Prechgold1180:
Omo drop location sharply

Abeg I nur Dey like the head o

Just keep the two lap for me

Hope say you put am pepper

Try buy cold Heineken
Then u go put on AC for me o

RAT oh

1 Like

Re: God Blessed Me With A Big Bush Meat This Morning by Nobody: 3:36pm On Jan 10, 2022
Some people can eat rubbish for Africa

6 Likes 2 Shares

AntiChristian: 3:36pm On Jan 10, 2022
lipsrsealed

Onijekuje!

Iyama!

Feels like Vomiting!

5 Likes 1 Share

psychologist(m): 3:36pm On Jan 10, 2022
It is funny how everybody find this animal cruelty being promoted on nairaland funny

It just encourage people to do more harm to harmless animals because they are sure of making front page

2 Likes 1 Share

Dshocker(m): 3:37pm On Jan 10, 2022
Op have you heard of the word Ebola before?

2 Likes 1 Share

osuofia2(m): 3:37pm On Jan 10, 2022
smiley
So na rat and snake peope de eat now/

4 Likes 1 Share

Greenlight123: 3:37pm On Jan 10, 2022
We have 2 types of bush meat abi na d backyard bush make we no
MrCover: 3:37pm On Jan 10, 2022
No Be Small Thing ooooo

1 Like

Stevosty: 3:37pm On Jan 10, 2022
This is hunger at its peak.
slawormiir: 3:37pm On Jan 10, 2022
Damnnn niggar
Isoright
Peace081: 3:37pm On Jan 10, 2022
Lalasticlala is viewing this thread with one eye grin

2 Likes

ALLNIGERIANSMAD(m): 3:37pm On Jan 10, 2022
adecz:



This na house or soakaway rat nah❗️❗️ ☹️☹️
you mean Op is eating shit rat?

3 Likes

princeade86(m): 3:37pm On Jan 10, 2022
Congratulations sir. But to bless ur neighbors also.
Antell95(m): 3:37pm On Jan 10, 2022
I need some

1 Share

(1) Reply)

Nairalander Shares Easter Food To Security Guards, Technicians At His Workplace

(Go Up)

Sections: How To . 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.