NewStats: 3,259,214 , 8,169,458 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 09:57 AM 2m20a6z3e3g |
Happy New Year (3989 Views)
(1) Go Down)
JustPowerApps(m): 1:56am On Jan 04, 2022 |
Una bashing too much biko ![]() 7 Likes 1 Share |
Totilopussylick(m): 2:00am On Jan 04, 2022 |
Even olosho with fish brain scammed a grownup man like you three times ![]() ![]() ![]() Your brain must have left you inside the womb ![]() 58 Likes 2 Shares |
CandyOps(m): 2:06am On Jan 04, 2022 |
LOL You want to bam bah? You want to chill with the big boys? ![]() 48 Likes 1 Share |
Boogyman557: 2:07am On Jan 04, 2022 |
Holly Gram ![]() To BLAST ur left leg wit my old KALA de hungry me.. I no go mind BLAST ur BLOKOS .. WTF MAN 11 Likes 2 Shares |
Haakeem(m): 2:09am On Jan 04, 2022 |
Serves you right op, Shebi u no wan get sence as we don still enter new year like this, the olosho go they sing vision 2022 on top your head now. All of this because of a pussy hole op shame on u! 13 Likes 1 Share |
Innobee99(m): 2:10am On Jan 04, 2022 |
Repent from this this new and have peace of mind. This is satanic bro 2 Likes |
EmptyGarden(m): 2:11am On Jan 04, 2022 |
Abeg wetin you dey try talk? Ashawo carry your money run? No be National issue na, moreover the year too early to settle this problem.
9 Likes 2 Shares |
Totilopussylick(m): 2:13am On Jan 04, 2022 |
Haakeem:After, he will blame konji ![]() ![]() ![]() 2 Likes 1 Share |
Totilopussylick(m): 2:23am On Jan 04, 2022 |
EmptyGarden:He friend zone olosho wey no get Joy ![]() ![]() ![]() 8 Likes 1 Share |
Truvelisback(m): 2:25am On Jan 04, 2022 |
U Scamdemically fell for her Scam.
|
Totilopussylick(m): 2:26am On Jan 04, 2022 |
CandyOps:He went and bam bam with the wrong crews ![]() ![]() ![]() |
aycapri(m): 2:32am On Jan 04, 2022 |
Totilopussylick:I don’t think so. It actually happened |
Torosk1(m): 2:38am On Jan 04, 2022 |
Great lesson...use ur head next time
4 Likes |
EmptyGarden(m): 2:40am On Jan 04, 2022 |
Totilopussylick:Boys dey spend money sha o! 1 Like |
Keskyramirez: 2:40am On Jan 04, 2022 |
Before bashing the op,let's everyone is entitled to his or her choice in life,op made his it didn't work out.Instead of bashing ,we can do better .na new year be this.Nobody is perfect :PBefore bashing the op,let's everyone is entitled to his or her choice in life,op made his it didn't work out.Instead of bashing ,we can do better .na new year be this.Nobody is perfect 13 Likes |
pyyxxaro: 2:45am On Jan 04, 2022 |
Ashawooo don run KITIKITI with your money Ashawooo nor even allow you drink water drop cup OP your mumu get Horn , u are hereby sentenced to 60 strokes of the Koboko with hard labor for 2months After that , you must dance naked round the market square for 2weeks , before we would cleanse you of fooooolishness ![]() The person above me also needs cleansing ![]() 10 Likes |
Totilopussylick(m): 2:57am On Jan 04, 2022 |
Keskyramirez:member of scam crew spotted ![]() 3 Likes |
Keskyramirez: 3:00am On Jan 04, 2022 |
Totilopussylick:Not this year bro ,not this year your moniker has sold you out 2 Likes |
Re: Happy New Year by Nobody: 3:05am On Jan 04, 2022 |
Scammed 3x ![]() Mumu is not the word. ![]() 5 Likes |
Re: Happy New Year by Nobody: 3:06am On Jan 04, 2022 |
pyyxxaro: ![]() ![]() 1 Like |
NotBeenPaid: 3:11am On Jan 04, 2022 |
10 Likes 2 Shares |
Toks2008(m): 3:12am On Jan 04, 2022 |
7k for hookup as in just about £10. JESU CRISTI.
1 Like |
Afrobasic(m): 3:20am On Jan 04, 2022 |
You right now ![]() ![]() 8 Likes |
danietohbadt(m): 3:23am On Jan 04, 2022 |
If you need hookup girls, it's quite easy. Just OLOSHO app on Play Store, you'll meet them enough especially since there's a university in Ife. I'm sure there'll be lots and lots of OAU students there. My own concern here however is the job you claim you did on some websites. Abeg show me the way, I want to do jobs on websites too and make money. Thank you 4 Likes |
brosom(m): 3:23am On Jan 04, 2022 |
Good Market strategy ![]() 3 Likes |
Haakeem(m): 3:44am On Jan 04, 2022 |
Keskyramirez:Nobody is perfect ooo true talk.your choice should match mine pls,it would work out perfectly ![]() i sell data at cheap price, keskyramirez patronise me. 1trb for 1k ![]() 30gb for 200. 15gb for 100. 5gb for 50 ![]() 1 Like |
LegendaryLover(m): 3:45am On Jan 04, 2022 |
Kai... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
captainjerry: 3:45am On Jan 04, 2022 |
Op just go to ur bank I knw something will be done about it And how sure are u those pics are their real picture 3 Likes |
yusluvad(m): 3:46am On Jan 04, 2022 |
Chai! See format wey dem take scam this one front, middle, and back...
2 Likes |
KingDash: 3:46am On Jan 04, 2022 |
na yahoo boys scam you so bros.
5 Likes |
Tokskob2008: 4:02am On Jan 04, 2022 |
Keskyramirez:. We can do better in what way exactly ![]() Is it by helping the op look for the girls or by consoling with him on his latest and new year "achievement" ![]() 1 Like |
Brownshoe: 4:12am On Jan 04, 2022 |
Zazoo
|