NewStats: 3,263,347 , 8,179,861 topics. Date: Thursday, 05 June 2025 at 03:32 PM 3t2r5o

6z3e3g

NDU Students Scramble To Pick N20 Notes Sprayed By Fellow Students: Pics & Video (23725 Views)

(4)

(1) Go Down)

wallstreetnews: 2:20pm On Sep 25, 2021

illicit(m): 2:26pm On Sep 25, 2021
20 what

10 Likes 1 Share

Davash222(m): 2:36pm On Sep 25, 2021
See people's girlfriends cry


Una say the Future is what again

85 Likes 2 Shares

htdot: 2:47pm On Sep 25, 2021
But it doesnt look like 20 naira note... na 1000 naira.

23 Likes 2 Shares

SportsHD: 2:58pm On Sep 25, 2021
Sapa tales.

7 Likes

Emmanuel091: 8:20pm On Sep 25, 2021
Hunger in the land

3 Likes

Jestin: 8:20pm On Sep 25, 2021
This is how they cast themselves and get arrested by Efcc

21 Likes 1 Share

Profprom(m): 8:20pm On Sep 25, 2021
:*
10mobile: 8:21pm On Sep 25, 2021
grin
Numerouno94(m): 8:21pm On Sep 25, 2021
Abeg pocket ur pride nd pocket some notes cos sapa is real. Sai baba.

On a serious note, ladies too luv money. Them no even form small, see as them dey shine teeth.

grin grin

22 Likes

WibusJaga: 8:21pm On Sep 25, 2021
anibi9674: 8:21pm On Sep 25, 2021
Lolz
telegramm: 8:21pm On Sep 25, 2021
SportsHD:
Sapa tales.
DrChukki: 8:21pm On Sep 25, 2021
By 2040, the poorest people in Nigeria will be more of the guys doing Yahoo today.

Welath building is a process, if you fail to follow the process you will definitely pay the price in future.

Don't envy them. The end justifies the means

56 Likes 6 Shares

temitope27(m): 8:21pm On Sep 25, 2021
Na future people full that place na grin

Ojukokoro don dey their DNA

13 Likes

Mko123(m): 8:21pm On Sep 25, 2021
20 Naira or you no go school ni?
illicit:
20 what

1 Like

BruncleZuma: 8:21pm On Sep 25, 2021
grin grin grin grin

Una dey pick, we no wan hear stories oooo

[img]https://c./3h9hCobBj2IAAAAC/african-natives.gif[/img]

55 Likes 2 Shares

Sonnobax15(m): 8:22pm On Sep 25, 2021
grin
No be new thing abeg...

I don see guyman wey dey waka with him banny for road,the moment the banny see boys wey dey spray money,na once she tear race leave the Guyman go rush money cheesy.

No too blame them....Na wetin the country put us sad.

2 Likes

tillaman(m): 8:22pm On Sep 25, 2021
Sapa no be soup baba God Make I no use am chop bread

5 Likes 1 Share

Omicron007: 8:22pm On Sep 25, 2021
shocked


These Wilberforce Island girls sweet o.

Two of them used to visit me from Bayelsa that year. They are experts in bedmatic affairs and I cannot forget the FMF till infinity.

3 Likes

Drone95(m): 8:22pm On Sep 25, 2021
Hmm hunger bad!
causewahala: 8:22pm On Sep 25, 2021
Be wary of free money.

Be wary.

6 Likes 1 Share

mmclatino(m): 8:22pm On Sep 25, 2021

hungry man is angry man
pTomz(m): 8:22pm On Sep 25, 2021
Country hard abeg grin

3 Likes

cana882(m): 8:22pm On Sep 25, 2021
Lol..

See people serious girlfriends.. dem Dey pick too too much moooney grin

Looks like N500 notes though.

Cc: EFCC; IC; GCFR; FRSC; NNPC

1 Like

Numerouno94(m): 8:23pm On Sep 25, 2021
WibusJaga:

Jaga lee, hw fr na? grin grin
WibusJaga: 8:24pm On Sep 25, 2021

Na babes de rush to pick dis kibd money . Dem too like free things.

2 Likes

TripleAkutigi: 8:24pm On Sep 25, 2021
No be everybody be a fool nah. If the sprayer's afools then the pickers awise.

1 Like

Sundaypaul12345: 8:25pm On Sep 25, 2021
Sapanism
Re: NDU Students Scramble To Pick N20 Notes Sprayed By Fellow Students: Pics & Video by Nobody: 8:25pm On Sep 25, 2021
They have forgotten the slaughtering of their fellow NDU student so fast. Person with a legit hustle dey throw money anyhow?

8 Likes

Sonnobax15(m): 8:25pm On Sep 25, 2021
BruncleZuma:
grin grin grin grin

Una dey pick, we no wan hear stories oooo
grin Make people no come dey vomit money las las cha

4 Likes

(1) Reply)

16yr Old Shouryya Ray Solves 350 Years Unsolved Maths Problem

(Go Up)

Sections: How To . 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.