NewStats: 3,262,725 , 8,177,959 topics. Date: Tuesday, 03 June 2025 at 11:23 AM 1q5v336z3e3g |
Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? (103218 Views)
Gfskw: 9:25pm On Jun 04, 2021 |
For what
|
YungLasaint(m): 9:31pm On Jun 04, 2021 |
yungchop: WhatsApp Group fit make sense bit how will others get information too? |
YungLasaint(m): 9:32pm On Jun 04, 2021 |
Valike2008: The goal na Europe oh |
YungLasaint(m): 9:35pm On Jun 04, 2021 |
ArticleBeast: No bro, that kind thing no fit happen Sha... Shea na person where get money dey throaway am |
Aaaaarghmed(m): 9:35pm On Jun 04, 2021 |
yungchop:oya na...Send numbers to this email [email protected] we can share ideas and motivate each other.i must comot by fire by force.i just dey wait to collect 190k for work wey I do make I dey add am my money.those wey dey say start biz in Naija are just wasting their time advising me.i regret not going long ago 5 Likes 1 Share |
xandy84: 9:39pm On Jun 04, 2021 |
Yes Sir uote author=Nicoddemus post=102380330] Is Univ.cc a website name?[/quote] |
Shancca: 9:42pm On Jun 04, 2021 |
RedAbaya: At this time of so much conundrum in Nigeria, travelling for job or hustle is not the priority. But for safety and keeping intact one's mental sanity. Please readvise the OP 4 Likes |
Osense1: 9:43pm On Jun 04, 2021 |
yungchop:I get agent 4 UK and sweden |
Osense1: 9:43pm On Jun 04, 2021 |
yungchop:Qatar hard die |
Osense1: 9:45pm On Jun 04, 2021 |
Ipisi:UK and sweden agent |
Osense1: 9:46pm On Jun 04, 2021 |
yungchop:I get sure uk agent |
eekong87: 9:46pm On Jun 04, 2021 |
This Dubai matter is really complicated
|
Osense1: 9:47pm On Jun 04, 2021 |
Aaaaarghmed:60ok will get u uk working visa 1 Like |
NairaMaster1(m): 9:48pm On Jun 04, 2021 |
Someodds: RIP to intellect. |
Aaaaarghmed(m): 10:06pm On Jun 04, 2021 |
Osense1:UK,600k .you sure boss? |
Shybucks: 10:10pm On Jun 04, 2021 |
Many thanks for your timely response;God bless you
Connected1: |
Chigorkizz(m): 10:16pm On Jun 04, 2021 |
.
|
yungchop: 10:17pm On Jun 04, 2021 |
Aaaaarghmed: Boss.. I no even trust bank with my money.. E dey under my bed as I dey talk like this.. Lmao.. All those my start a business, start a business advisers no even dey follow me talk again self � as I no answer dem dem begin say I arrogant.. Na that start a business never make me enter Norway when I been get the chance last year.. As the link close like this wey things hard for me, nobody gree drop 1 dime.. I no even tell anybody say I dey plan travel.. The day I go commot self na only my wallet go follow me enter abroad.. I go buy 2 set of clothes to dey manage for a start.. 13 Likes 1 Share |
space9880: 10:18pm On Jun 04, 2021 |
emmyclassic:mfking Hippocrate |
yungchop: 10:19pm On Jun 04, 2021 |
Aaaaarghmed: Boss.. I no even trust bank with my money.. E dey under my bed as I dey talk like this.. Lmao.. All those my start a business, start a business advisers no even dey follow me talk again self � as I no answer dem dem begin say I arrogant.. Na that start a business never make me enter Norway when I been get the chance last year.. As the link close like this wey things hard for me, nobody gree drop 1 dime.. I no even tell anybody say I dey plan travel.. The day I go commot self na only my wallet go follow me enter abroad.. I go buy 2 set of clothes to dey manage for a start.. Here's my digit.. 08142730564 Cc ogunleyesijibomi |
yungchop: 10:21pm On Jun 04, 2021 |
YungLasaint: There's enough Info on here already so the grouo is meant for instant discussions and personal moves.. Not everyone might be comfortable sharing every personal steps here.. I don't know if I made sense though 3 Likes 1 Share |
promzy555(m): 10:34pm On Jun 04, 2021 |
Brosi am interested, please me or give me ur WhatsApp number... Dis us mine 08062274396
Niorte: |
Austus2011(m): 10:50pm On Jun 04, 2021 |
With less than 850k you will get a 2 years working visa in Turkey, quatar. Dm me on 08107576902 for more details
|
CavemanDefuturo: 10:52pm On Jun 04, 2021 |
If you're had working...I can get a 2year business visa for Dubai... After 2years of working and saving.. you will eligible to apply to any country from Dubai. Provided you don't earn less than 300k monthly. me directly yungchop: |
Alaganature(m): 10:54pm On Jun 04, 2021 |
Splitmind: Shey Naija never tire you? Abeg no dey advise that kind advise again oo |
wonderguy18: 11:06pm On Jun 04, 2021 |
Hello, you can have the citizenship port that have access to 157 countries visa free included European countries
Aaaaarghmed: |
cletz991(m): 11:10pm On Jun 04, 2021 |
![]() Osense1: |
DaCharis2016: 11:16pm On Jun 04, 2021 |
cooooooks:I need this Canada package. Any useful info will be appreciated. |
Kizyte(m): 11:17pm On Jun 04, 2021 |
Aaaaarghmed:Don't travel to both, pick another country. |
DaCharis2016: 11:18pm On Jun 04, 2021 |
CavemanDefuturo:pls drop every info here for us to see. I'm interested! |
Kizyte(m): 11:18pm On Jun 04, 2021 |
RedAbaya:Easier said than done! |
gracedson: 11:27pm On Jun 04, 2021 |
yungchop:Nah school all of my guys use enter, i do not really know much about them. |
I'm Based In Lagos, This Is Where I Go When I Say I'm Going To The Village.
(Go Up)
Sections: How To . 47 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |