NewStats: 3,262,233 , 8,176,539 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 01:19 PM 2n112b6z3e3g |
Is This True That Nigerians Can Have Full Convo With Just Questions? (3411 Views)
(1) Go Down)
Mygoldie(f): 5:47am On Jan 11, 2011 |
Check this out!! Sender: My guy, How far? Receiver:wetin dey happen? Sender: why didn't you call me? Receiver: you buy me credit? Sender:anyway where you dey? Receiver:you wan show? Sender:for where na? Receiver: you sabi Tobi place? Sender:Make we block there? Receiver:b4 nko abi u sabi another place where we fit block? ![]() ![]() ![]() |
dani1luv: 7:09am On Jan 11, 2011 |
. . . .and where is the joke ![]() Your picture no clear. . you need sleep |
eldav(m): 7:39am On Jan 11, 2011 |
u miss road?
|
Madukaele(m): 10:15am On Jan 11, 2011 |
9ice one poster
|
snthesis(m): 12:54pm On Jan 11, 2011 |
OP wetin concern u?
|
allabosky(m): 8:21pm On Jan 11, 2011 |
Na diz na wetin ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
ARareGem(f): 8:44pm On Jan 11, 2011 |
It was ok.
|
Mygoldie(f): 9:33pm On Jan 11, 2011 |
continuation. . . . . Sender: bros you no call me again? Reciever: why i wan call you? you be my babe? Sender: ah ah ,but i no be your personal person? why you dey yarn like this na? Sender: how i dey yarn? Reciever: but you know say i want the cash na? Sender: which cash? i promise you anything? Reciever: ah ah chairman you no grab? abi you wan fall your guy hand? Sender: why you feel say i wan fall your hand? Reciever: but bros you no gbado why? Sender: gbado wetin? na so you dey disturb person? Reciever: bros shee na like this we go dey dey? to be continued . . . . . |
Kunbee: 10:24pm On Jan 11, 2011 |
Yep i noticed it also, very bad habit
1 Like |
BossTtdiamonds(m): 11:07pm On Jan 11, 2011 |
Me too. . . .while I was talkin' to kunbee on the phone ystrday . . .the conversation took place as ffg: Kunbee: Guy how far now, why you nor come my house again ystrday? Boss TTdiamonds: which kain question be that, you blind? Kunbee: abeg nor vex I don forget say. . .*paused for a moment then continued* wait you dey craze, which time you come sef? Boss TTdiamonds: how you go take forget that kain iiisssshhhhhh. . . Babe why you dey fuc!< up naw? Kunbee: guy nor fall my hand which time you come sef. . And how I come take Bleep up Boss TTdiamonds: Ó boi I don die for here oh!. . . Nor be you cook food for me ystrday nii. . . . Kunbee: you miss road . . . Me wey be say na studio house i dey throughout ystrday abi you miss road nii. . . . To be continued. . . . . . . . |
Orton10(m): 11:17pm On Jan 11, 2011 |
^ Lmfao. @Goldie, *babe am waiting.* |
Kunbee: 12:03am On Jan 12, 2011 |
^^what is funny there now, kolokolo ![]() |
Mygoldie(f): 7:07am On Jan 12, 2011 |
Kunbee: you mustn't comment.sod off!!! |
StudioCFR(m): 7:14am On Jan 12, 2011 |
Hehehehe Kunbee and Mygoldfish fight no dey finish? @Tdiamond I no fit write statement for police station o |
Mygoldie(f): 8:38pm On Jan 12, 2011 |
i ain't fighting nobody.
|
Kunbee: 10:10pm On Jan 12, 2011 |
Are you minding that illiterate, can he read at all ![]() ![]() ![]() |
Mygoldie(f): 10:13pm On Jan 12, 2011 |
![]() ![]() |
allabosky(m): 10:19pm On Jan 12, 2011 |
oboy c yarnz, hehehehhee
|
StudioCFR(m): 6:30am On Jan 13, 2011 |
lol Kuntbee Respect your old age o |
LA2(m): 10:57am On Jan 13, 2011 |
Who told you?
|
Mygoldie(f): 7:16pm On Jan 13, 2011 |
Sender: bros how far na, hope say you dey fine sha? Reciever: Mehn i dey fine oh,wetin you expect na? Sender: ehen bros oh, shebi you go show for the party na? Reciever: which party again na? Sender: ah ah bros you don forget just na just na? Reciever: abeg yarn me na, . .na who dey do party? Sender: shebi you that my babe when dey stay for lag? Reciever: oh dat your lag babe when fine well well? Sender: ah ah bros,this one you dey praise her so,abi you dey trip for her swagger? Reciever: this small boy self,why i go trip for that your small babe na? Sender: bros, abi you want make i arrange her for you? Reciever: arrange her for me,onto which level? Sender: bros you no gbado my yarnings again? Reciever: why i no go gbado your yarnings? To be continued . . . . |
yinkalink(f): 7:24pm On Jan 13, 2011 |
i guess this falls within the etc part of this section very dry so what if people answer questions with questions? ![]() ![]() ![]() u never hear of rhetorical statements? |
StudioCFR(m): 7:43pm On Jan 13, 2011 |
Abi o
|
ARareGem(f): 8:01pm On Jan 13, 2011 |
When rhetorical questions don change to full story book, e don too much na. ![]() |
Mygoldie(f): 8:03pm On Jan 13, 2011 |
Must you guys reply?? wth! ![]() ![]() |
StudioCFR(m): 8:06pm On Jan 13, 2011 |
Mtchew
|
Mygoldie(f): 8:51pm On Jan 13, 2011 |
Mtcheww @ You^^^
|
Kunbee: 11:34pm On Jan 13, 2011 |
Studio CFR: Bastudio Respect your pricko size |
eldav(m): 11:36pm On Jan 13, 2011 |
darn!
|
Kunbee: 11:44pm On Jan 13, 2011 |
Odogwu* slaps his hand ibo style*
|
eldav(m): 11:48pm On Jan 13, 2011 |
kunbee i dey feel u oo bt na d handiwork of nollywood na. hehe |
Kunbee: 11:53pm On Jan 13, 2011 |
See yawa o I have enough ibo friends to know wassup ![]() |
(1) Reply)
20 Funniest Most Unfortunate Names Of People (+PICTURES)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |