NewStats: 3,265,176 , 8,185,901 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 06:33 PM 6a5z2p6z3e3g |
Ladies Keep Your Shops Open! (1820 Views)
kmoneyE(m): 12:39pm On Dec 03, 2010 |
iyatrustee: I wonder when said you are doing SALES**Have you heard about BALLISTIC COCK before ![]() ![]() |
freecocoa(f): 12:41pm On Dec 03, 2010 |
@kay,no wahala,you are the boss whatever you say go.
|
190: 12:43pm On Dec 03, 2010 |
[size=18pt]FREE KOLA YOU ARE HERE AGAIN!![/size]
|
kmoneyE(m): 12:44pm On Dec 03, 2010 |
Wetin she do you OGA SIR
|
sonuga(m): 12:45pm On Dec 03, 2010 |
freecocoa: Kay be mindful of the gimmicks of shop owners o!.Customer Loyalty is far frm them.I like the personal code strategy ![]() |
kmoneyE(m): 12:46pm On Dec 03, 2010 |
freecocoa: Na now you just dey talk** NO Breaking of your shop then ![]() ![]() |
kmoneyE(m): 12:49pm On Dec 03, 2010 |
sonuga: See I all those level** I no be babian naww** for that game** All the AVOGADRO PRINCIPLE na all I sabi |
190: 12:53pm On Dec 03, 2010 |
k-money £: ![]() ![]() ![]() she too like |
kmoneyE(m): 12:57pm On Dec 03, 2010 |
190: Sebi I no complain naww** Dont worry anything wey money no fit do na ground the thing dey stay naww. |
xspirit(m): 1:00pm On Dec 03, 2010 |
@ kay forget freecocoa now or u will regret it because she has been allowing me to do window shoping for her shop since she has promise ny i will be the first customer when the shop open so dont worry from the window i have seen the goods in stork and me likey so beware[color=#006600][/color]
|
kmoneyE(m): 1:07pm On Dec 03, 2010 |
From where you WAKA come*** Na leg to take waka from ONSHA to LAGOS I see am*** E show for your post say you be[b] JJC[/b] wey no know wetin dey PYNE
|
freecocoa(f): 2:48pm On Dec 03, 2010 |
@xghost and 190,na devil go purnish two of una bad belle people,you think you can put asunder between me and kay abi?e no go work for una cos God una.
|
kmoneyE(m): 2:59pm On Dec 03, 2010 |
freecocoa: Dont mind dem**
|
freecocoa(f): 3:08pm On Dec 03, 2010 |
Amen o,baba God hold our side tight.
|