NewStats: 3,262,373 , 8,176,960 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 04:09 AM 3o3b86z3e3g |
Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time (220163 Views)
fergie001: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
It will not be better for Ojo EKEDC....goal...dem take light...
2 Likes |
prinsam30: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
dem say south Africa dey press and skillful but na naija I see dey do the opposite ooo
|
anonymuz(m): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
Naija all the way, but make no lose guard o
|
Gideonmi(m): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
We die here! ![]() |
fecta: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
Lordjb: Please its not playing on chrome (android) |
neheholmes(m): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
In Mr bones voice : The great one we thank you! Naija is a goallll.... |
barackodam: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
Eyedea: Oga, na tactic. When we need to defend, Moses comes on, he's better at ing the defense, but Samu is better at attacking. We needed to catch the South Africans while it's hot. |
OdefaGirl(f): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
1 Like 1 Share |
lonelydude: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
chai na wao.....i can't see any link to watch this game....
|
naijaschoolguru(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
That lineman is mad
1 Like |
otokx(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
planetx: Not today 3 Likes |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
sisipelebe:It is not over slim beauty ![]() |
fergie001: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
This linesman dey crase? Wetin Ndidi do nah.... |
Akorkor(f): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
This referee sha!!!
|
helinues: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Ndidi and Nwaziem have been impressive so far
|
Knox123(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Electdbahdguy: ![]() 1 Like |
Angelfrost(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Sweet... My boy just scored... Now, I can sit calmly, sip my zobo, and enjoy the game. ![]() Abeg, one more goal before half time, so we can cruise the game, then bring in Onyekuru or Osimhen in 80th minute to wrap things up. 2 Likes |
coalcoal1(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
khalids:he scored |
Gideonmi(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
barackodam:GBAM |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Oluwachukwueze
2 Likes |
DeWisedon(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Biafran gooooaaaaallllllll
4 Likes |
ahnie: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Unlimited22: Kassh ya.....howdy e don tay o.hows life? |
israelmao(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
One more goal is coming for us.
|
Lawson081(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
so startimes no deh show this nija match..
1 Like |
ReeLoaDead(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Sending Samuel Chimerenka Chukwueze 1 carton of peak milk
1 Like |
Teejay13(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Well play Super Eagle, more win to come!!! Inshallah
|
Yomboy4ever(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
tonididdy: Drink water too useless make dem just sell am d guy Don rotten for bench |
shotuns: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Watch live from here.... https://m.feisuzhibo.com/live/3/?t=1562785200 www.feisuzhibo.com/live/3/?t=1562785200 fecta: |
gagzee(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
pls where can one watch live online?
|
Ikem11(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Musa shoot what is this
|
barackodam: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
YoungAncient1: What do you mean you don't do it in quarters? You have a fantastic LB who has recovered from injury, but you wouldn't use him because your makeshift LB has been playing better? Which coach does that?? ![]() |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
YouareaBITCH:You no well ![]() |
VIDEO: Jamal Murray Posts Quarantine S3x Tape With Girlfriend On IG,
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |