NewStats: 3,262,011 , 8,175,868 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 02:27 PM 52l1j6z3e3g |
My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... (3447171 Views)
denzel231: 12:21am On Sep 30, 2023 |
LINSAR:lmao. U fit still identify and you no still rugged lmao... zino n portable na -1 . |
denzel231: 12:22am On Sep 30, 2023 |
Canadianloud:baba go and nobody ask you for explanation... 4 Likes |
LINSAR: 7:53am On Sep 30, 2023 |
denzel231: Na person wey no like him life go impersonate, in front of camera again! Oga Sir go do your findings well 2 Likes |
Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 12:57pm On Sep 30, 2023 |
denzel231: ![]() 2 Likes |
denzel231: 1:55pm On Sep 30, 2023 |
Canadianloud:na you know o.. until Dem kpai you as associate your eye go clear.. 5 Likes |
denzel231: 1:56pm On Sep 30, 2023 |
LINSAR:you no understand me .. so u dey cult no mean say you know shiiit |
akanbiaa(m): 8:27pm On Sep 30, 2023 |
denzel231:What of C black of Marlian records that threatened Mohbad, Bella and their Lawyer in his song or the guy with dreads that always follows Mohbad that they said he was a Samlarry boy? |
Ojulari447: 1:32am On Oct 01, 2023 |
3 Likes 1 Share |
denzel231: 2:15am On Oct 01, 2023 |
akanbiaa:all of Dem na clown.. na Lagos Dem fit mumu ...all those shittt happened cos mohbad na cool persn.. they should try burna boy na.. stop hyping those clown bro 4 Likes |
yad2eidi: 2:23pm On Oct 05, 2023 |
as aye number 1 na kpoi, wetin be aye number 2 name?
|
yad2eidi: 2:41pm On Oct 05, 2023 |
Must of the things said here about buccaneers are probably hearsay, i am a graduate and i don't buccaneers through any roadside person i went through the right channel which many people rearly go through and today i have no regret.what did this guy smoke abeg? 8 Likes |
anonymuz(m): 3:36pm On Oct 05, 2023 |
yad2eidi:wetin you want this forum? |
Shakathezulu1: 9:25pm On Oct 05, 2023 |
yad2eidi:yad2eidi 4 Likes |
yad2eidi: 7:42am On Oct 06, 2023 |
anonymuz:answer my question or avoid me |
FastVenom101: 7:55am On Oct 06, 2023 |
yad2eidi:he must have smoked gurkha royal courtesan cigar. The most expensive cigars ever made. |
FastVenom101: 7:57am On Oct 06, 2023 |
yad2eidi:ask ur papa! cos i say i bam am for ayes dat year so e go sabi ur question. 3 Likes |
yad2eidi: 9:05am On Oct 06, 2023 |
FastVenom101:ma Bleep your mama smelling toto first |
FastVenom101: 9:56am On Oct 06, 2023 |
yad2eidi:If i meet u one on one eh, even ur papa make be dirty aye nor go recognize u. U get luck say nor be one on one meeting na bottle for rig for ur skull idiot. 4 Likes |
Nemesis0147(m): 10:19am On Oct 06, 2023 |
FastVenom101:lol😂 |
yad2eidi: 10:21am On Oct 06, 2023 |
FastVenom101:after i Bleep your mama smelling toto we fit meet. e be like na ayes Bleep your mama and no pay ![]() |
FastVenom101: 1:17pm On Oct 06, 2023 |
yad2eidi:U get luck sha, if not na sorry for b ur case. After all i know u re motherless! just sorry for ur misfortune ekpa 2 Likes 1 Share |
yad2eidi: 1:25pm On Oct 06, 2023 |
FastVenom101:luck kee u mama there. bring her ma Bleep and we continue from there |
Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 12:39am On Oct 12, 2023 |
So many wrongs have been made nd many souls lost because of cultism. And here i see some unscrupulous being trying to still promote it one way or d oda. Do u know how many youths have died dis year not to bandits but to cultism alone? If only u know u will dare not promote any stupid cult group. In conclusion: We all as youth needs to come together nd say a very big no to cultism only so will it be eradicated frm our society,we need to hold a nationwide rally like endsars with d of some law enforcers nd our placards saying no to cultism odawise more youth will continue to die in d name of frat 8 Likes |
Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 1:04am On Oct 12, 2023 |
Must of the things said here about buccaneers are probably hearsay, i am a graduate and i don't buccaneers through any roadside person i went through the right channel which many people rearly go through and today i have no regret.hahahahaha big lier. I was at yaba lagos last year when a young boy was killed around Sept inside yct. Many don't know what truly happen in around aug same yr a bucca was killed inside d sch premise by bhl's (ayes) as u guys call dem nd in revenge dat young dude who happen to be an aye in yct was murder by ur so called alora finebois group making d score 1:1,nd u won to tell me d so called fc is not aware of cus e will definitely know about d hit even bfore it took place. D u know how many fc's gm's nd so called osb of today who were ed hitmen nd killers 4 dis so called adventure? Yet dey pretend as if they know nothing about cult clashes happening in nigeria. Of course dat is one strategy u guys ban,nbm,nas,dnki,gca etc use in disceiving people into ing ur violent tasting groups. But i laugh because it's over nigeria youths needs to wake up,stop killing ourselves and dat we have a bigger battle ahead of us in repairing dis country together. We re one Nigerians let say no to cultism confranities or frats let say no to violence nd killings let find a way out in building dis country so dat in d nearest future we nd our children will not be slaves to d white man or in d white man country... peace 17 Likes |
Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 1:09am On Oct 12, 2023 |
A word of advice we always be sufficient nd profitable untop a wise man. Let those who have ears 👂 let dem hear.
6 Likes |
ekene101: 12:29pm On Oct 24, 2023 |
As usual, benin no dey ever get sense. Anything wey enter Benin ,must turn to another thing. But why always Ayes vs others everytime 1 Like |
Hardcore11: 1:23pm On Oct 24, 2023 |
ekene101:the killing is too much I sorry for those ignorance once wen newly. Some don't know what they put there hands 4 Likes |
ekene101: 6:06pm On Oct 24, 2023 |
Hardcore11:As we speak,another 2 person's don go down. I no just understand how person go open eyes kill fellow person. E just dey do me somehow if I dey reason am. 5 Likes |
ATEAMS: 6:45pm On Oct 24, 2023 |
Meanwhile
1 Like |
jumper524(m): 9:09am On Oct 26, 2023 |
Battalion1:so you confra, jam this tread yet you no get sense. no worry, I pray make the 6 when you think say you set use no back fire . na egede when like blood you go put hand for, body go tell you no be play. 4 Likes |
Shakathezulu1: 9:03am On Oct 27, 2023 |
jumper524:Wetin concern you, naso una go dey put mouth 4 wetin no concern you. The guy don bam, leave am with wetin him believe now. |
jumper524(m): 9:27am On Oct 27, 2023 |
Shakathezulu1:how the matter take no concern me? him mind him personal business when I chuk mouth for abi him come public forum when all of of dey yarn dey tel say him bam. abeg siddon one side. 4 Likes |