NewStats: 3,259,151 , 8,169,250 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 02:53 AM b33b

6z3e3g

Funny Way I Knack My Oga Pikin ( Part 1) - Romance - Nairaland 2j311e

Funny Way I Knack My Oga Pikin ( Part 1) (11785 Views)

(4)

(1) (Go Down)

bankable: 2:52pm On Sep 28, 2016
i moved in wit chief kuku in 2011 immediately i finished from sec skool dat was at d tym wey him pickin lara traavel go yankee to study abroad nd dey took me in as dia own pikin. as i lived wit dem over d yrs na hin i realize say nobody dey ugly na poverty b d problem. i was 16 wen i moved in which was time wey i dey develop. i grew into a good-looking young man nd d house chores sef giv me good manly shape . wen chief see say i sharp well well nd i fyn i dey presentable he cum decide to snd me go skul na so i gain ission for unilag dat one sef cum butress my swag me sef don Behind up fast forward to 2015 lara travel cum naija for youth service. i cum carry him parent go airport go pick d gel as she set her eyes on me she fell for me i cn sense it ladies fall for me easily so after all d hugging, greetings nd serenre wit her parent she asked excitedly nd anxiously wu is dis looking at me lustfully buh to her disappointment dey introduced me as d guy dey took in na so d yeye gel cum loose interest. since dat day she dey treat me wit disdain buh inside i sabi say d gel komije buh i kept my cool knowing opportunity go cum soon. readout for part 2
Re: Funny Way I Knack My Oga Pikin ( Part 1) by Nobody: 3:39pm On Sep 28, 2016
U hear me so?

1 Share

bankable: 6:37pm On Sep 28, 2016
fastforward to 2016 she finished her nysc and she was bck at om wit us. lara be aspiring model nd he get one competition she wan go do abroad. buh yawa dey nd d yawa b say she get pimples for all over her face nd d pagent na 2weeks time. d gel cum dey depressed she dey tink everytime because she don try all d anti bacterial cream wey dey ground buh no improvement. i cum gather courage mak i carry my own suggestion meet m even if d gel dey form for me. i cum go meet d gel for wia she sit. i cum suggest to m mak she try use sperm say d sperm dey effective. as i tok m finish i kno say na dt day i go die. u kno wen devil use una finish he go comot ur body. buh i was suprised by wat she uttered next. does it really work? she asked that was wen i realized she had been told of d idea severally b4. then i confirmed that it works nd i told her since she get bf her bf go help out nd she said ok. then afta 3days i saw some changes nd she came to thank me buh unfortunately her bf ws traveling out nd she really needs sperm buh she has no other person to giv leaving her to only one option. thanks for reasding read out for part 2.
firstking01(m): 7:02pm On Sep 28, 2016
angry
bankable: 11:54am On Sep 29, 2016
the only option left is me. lara com dey wine me say mak i go collabo my babe mak i carry d sperm giv am. i cum tell m say me no get bbe o. buh i really need it she cried. then i told her if u really need it mak it cum out now. wat is dt suppose to mean? she uttered angrily. shebi na u want sperm i replied. so then i now suggested handjob for her to giv me so dat i go cum. she disagreed buh after giving it much thought she agreed because m a vry goodkooking guy so it wont b hard to connect wit me. then the night wss here nd it ws time. she came to call me in my room nd i ff her to her room for a night to cos for my mind i reasson say e go lead to outright sex wen d sperm no come out cos i trust my joystick he no dey pour easily buh i was wrong because it has been long since i had sex so at a minimal arousal there will b a heavy downpour of sperm so after a lil action i came nd d action was over for d night after a very short pleasure chai. buh d few more days made me realize say na everyday d sperm dey harder to come out meaning she had to offer more for d sperm to come out see wat lil handjob led to btw me nd lara. thank u.

1 Like 1 Share

(1) (Reply)

MEN!! NEVER Let A Woman Manipulate You With SEX!! She Will Ruin You!! (Photos)

(Go Up)

Sections: How To . 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.