NewStats: 3,261,887 , 8,175,458 topics. Date: Friday, 30 May 2025 at 09:54 PM 2y36176z3e3g |
NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1099505 Views)
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp by Nobody: 7:02pm On Jun 07, 2016 |
So I don automatically save 2 months of my 12months allawee. God be praised!
|
SC31(f): 7:06pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:lol see me see trouble,who suppose pay who??...na Una suppose pay me to welcome me |
SC31(f): 7:07pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:yh we pushing it,you're welcome |
Fraiser(m): 7:07pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:lmao... Babe u are welcom to my world, u dont have anytin to worry about babe, I will be ur german machine... |
SC31(f): 7:09pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:its OT that usually makes it 12 months |
starboyflight(m): 7:09pm On Jun 07, 2016 |
Cool stuff. But aint printing yet! Abeg who dey Kwara, hit me up make we chill for camp. M/F aint a sexist
|
SC31(f): 7:10pm On Jun 07, 2016 |
giftiebrown:make I do like say I no see am ![]() |
ray4000(m): 7:11pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:just dis one u should be able to give her to me we but know how dey plenty for ur hand. |
Fraiser(m): 7:11pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:lolsss... Dat is not a problem den in as much ur fragile heart remain freezed... |
WeedyGonzalez(m): 7:12pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:9 months actually |
ray4000(m): 7:13pm On Jun 07, 2016 |
EbyNicole:baby!!! am in love o 1 Like |
Fraiser(m): 7:13pm On Jun 07, 2016 |
SC31:lolssss... See implication, abeg no let pple see dis tin wey u write o, I be innocent for dis village fa... |
Fraiser(m): 7:21pm On Jun 07, 2016 |
giftiebrown:lwkmd... Gift u made me FUTA, survival of d fittest tinx, guys dey research on pick up lines like lyk sey na assignment... |
SC31(f): 7:26pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:hmmmm,I can truly see that you're innocent ![]() |
SC31(f): 7:28pm On Jun 07, 2016 |
WeedyGonzalez:10 months,June to march...you serve for 10months get paid for 11months(hopefully) |
Fraiser(m): 7:31pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:lwkmd.... Baba I don see am o, my guy dat babe no sabi u, free am na na... Bfor she give u anoda knockout o... Onces again oki u don cast... |
tabithababy(f): 7:31pm On Jun 07, 2016 |
rockyman:. Thank you so much. Please how many hours wiLl that take. ![]() |
tabithababy(f): 7:33pm On Jun 07, 2016 |
1mrblitz:. Thank you so much. ![]() |
Fraiser(m): 7:33pm On Jun 07, 2016 |
EbyNicole:babe tell him, oya clear his doubt... |
Fraiser(m): 7:41pm On Jun 07, 2016 |
EbyNicole:lolssss.... Babe we will give ray4000 toaster of d yr for dis village... 2 Likes |
gauzbee(m): 7:54pm On Jun 07, 2016 |
so...where dem delta peeps dey? ?
|
giftiebrown(m): 8:16pm On Jun 07, 2016 |
SC31:Efe, i dey crush on uuu... |
giftiebrown(m): 8:18pm On Jun 07, 2016 |
tabithababy:It nots far...Lets say 30-45mins without hold up |
giftiebrown(m): 8:22pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:lol...I wish SC13 nd Adaora15 atend FUTA, na dem dept i fr dey receive lektures!!! |
Julidab: 8:23pm On Jun 07, 2016 |
please add me to any Niger state nairaland group or give me the link. Am travelling from Imo state. 07065214830. Thanks.
|
Slimfitdiva(f): 8:24pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:Guy, I gbadun u....... Now u spark my language ![]() |
giftiebrown(m): 8:26pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:u both are fantastically kwarrapt |
Slimfitdiva(f): 8:27pm On Jun 07, 2016 |
[quote author=dipznano post=46363510] OK make I epp, whr are u camping ![]() ![]() |
marvluv(f): 8:32pm On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT:lolss....confirm!!!.. I'm owing u 2 alomos for dat, just remind me wen we get to camp.. |
Slimfitdiva(f): 8:33pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:Cool......me luv the sound of that........up next, the feel of that loading... |
giftiebrown(m): 8:37pm On Jun 07, 2016 |
SC31:lol...our service year ends 3wks afta our POP...D last 3wks wil b given as leave, afta dt, ur id card expires, ur khaki becms fake....its 11mnths frm OT to POP, d 3wks of leave serves as d 12mnth... |
marvluv(f): 8:41pm On Jun 07, 2016 |
MemphisDepay:dat will not b enough joorh...villagegoat said u wil need like 5000 copies and u know dat anything he says is confirm...so, make more copies |