Mayere(m): 12:21am On Apr 07, 2016 |
So what about Gionee xender?
|
mrkings84(m): 12:27am On Apr 07, 2016 |
With apc, no more spying o.... Cos all phones are switched off
|
uvalued(m): 2:32am On Apr 07, 2016 |
Donald3d:
Guy you funny o, if i tell you how many things are spying on you, that wont even tell you, at least flash share made it known that they need all this permissions and really no big deal, the android operating system you dey use , who you think get am, no be Google , u no wetin dem dey collect for your phone , bro whether you like it or not you would be spied on , anything that was created by man can be cracked by man, even if you be ultimate hacker wey fit protect yourself from spying , extra ultimate hackers fit open your yansh within the blink of an eye.So what am i saying ,just do what is right and forget about who is spying on you, protect yourself the best you can , if something is extra private , discuss it in person, even MTN dey recored your call u no know. Bros this is what technology was created for , we have to live with the repercussions and consequences.I don dey talk too much already.even Microsoft dey spy on you . sorry i ay i no go talk again , i no fit hold am, all of una wey dey rush go install windows 10 SMH , I reserve my comments.
NOTE:If you dont want to be spied on
1. Go and manufacture your own gadgets, phone, laptop etc
2. Go produce your own internet , launch santellite abi satellite anyone 
3. Dont use any third party apps (no be party owambe i dey talk oo,) i mean no go use application wey another person do
4. Live on an island with just trees,animals and yourself
|
swagifted(m): 3:19am On Apr 07, 2016 |
preach bruv..dat Windows 10 gist is the truth. still on win7
Donald3d:
Guy you funny o, if i tell you how many things are spying on you, that wont even tell you, at least flhttps://www.dropbox.com/s/hwpp6mbm9e1o41k/vededown.3gp?dl=1ash share made it known that they need all this permissions and really no big deal, the android operating system you dey use , who you think get am, no be Google , u no wetin dem dey collect for your phone , bro whether you like it or not you would be spied on , anything that was created by man can be cracked by man, even if you be ultimate hacker wey fit protect yourself from spying , extra ultimate hackers fit open your yansh within the blink of an eye.So what am i saying ,just do what is right and forget about who is spying on you, protect yourself the best you can , if something is extra private , discuss it in person, even MTN dey recored your call u no know. Bros this is what technology was created for , we have to live with the repercussions and consequences.I don dey talk too much already.even Microsoft dey spy on you . sorry i ay i no go talk again , i no fit hold am, all of una wey dey rush go install windows 10 SMH , I reserve my comments.
NOTE:If you dont want to be spied on
1. Go and manufacture your own gadgets, phone, laptop etc
2. Go produce your own internet , launch santellite abi satellite anyone 
3. Dont use any third party apps (no be party owambe i dey talk oo,) i mean no go use application wey another person do
4. Live on an island with just trees,animals and yourself
|
tottinova: 3:49am On Apr 07, 2016 |
ammyluv2002:
Hahahaha! Very funny
Thank God say all those kind apps no dey trip me...i my stuff from Google play and datz all.
And who told you flash share can't be found in the play store
|
Re: This Is Why You Should Uninstall Flash Share Now!!! by Nobody: 7:59am On Apr 07, 2016 |
ignorance is really a disease
|
Re: This Is Why You Should Uninstall Flash Share Now!!! by Nobody: 8:36am On Apr 07, 2016 |
Even emails.....dem dey spy you. I pray whatsap complete it deal about end-to-ends conversation nobody in world can track or hack your .
|
lastburn(m): 9:29am On Apr 07, 2016 |
Donald3d:
Guy you funny o, if i tell you how many things are spying on you, that wont even tell you, at least flash share made it known that they need all this permissions and really no big deal, the android operating system you dey use , who you think get am, no be Google , u no wetin dem dey collect for your phone , bro whether you like it or not you would be spied on , anything that was created by man can be cracked by man, even if you be ultimate hacker wey fit protect yourself from spying , extra ultimate hackers fit open your yansh within the blink of an eye.So what am i saying ,just do what is right and forget about who is spying on you, protect yourself the best you can , if something is extra private , discuss it in person, even MTN dey recored your call u no know. Bros this is what technology was created for , we have to live with the repercussions and consequences.I don dey talk too much already.even Microsoft dey spy on you . sorry i ay i no go talk again , i no fit hold am, all of una wey dey rush go install windows 10 SMH , I reserve my comments.
NOTE:If you dont want to be spied on
1. Go and manufacture your own gadgets, phone, laptop etc
2. Go produce your own internet , launch santellite abi satellite anyone 
3. Dont use any third party apps (no be party owambe i dey talk oo,) i mean no go use application wey another person do
4. Live on an island with just trees,animals and yourself
Even animal dey spy on you
|
Donald3d(m): 10:00am On Apr 07, 2016 |
|
Donald3d(m): 10:01am On Apr 07, 2016 |
Olarmelaycon:
Even emails.....dem dey spy you. I pray whatsap complete it deal about end-to-ends conversation nobody in world can track or hack your .
If i hear say e dey unhackable *giggles*
|
Jossylalaski: 10:34am On Apr 07, 2016 |
Where are the Chibok girls 
Flash and share if you know
|
newspapers: 9:34pm On Apr 16, 2016 |
|
joeybankz: 2:06pm On Sep 08, 2016 |
|
Re: This Is Why You Should Uninstall Flash Share Now!!! by Nobody: 11:58pm On Nov 11, 2016 |
|
Re: This Is Why You Should Uninstall Flash Share Now!!! by Nobody: 12:01am On Nov 12, 2016 |
|
Re: This Is Why You Should Uninstall Flash Share Now!!! by Nobody: 12:33am On Nov 12, 2016 |
|
joeyreports: 10:33am On Dec 08, 2016 |
|
newspapers: 9:28am On Jan 05, 2017 |
|