NewStats: 3,262,468 , 8,177,221 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 11:31 AM c3x2t6z3e3g |
NYSC 2016 Batch B Corps House (2820661 Views)
arcnomec(m): 8:29am On Oct 07, 2016 |
Haychay: Then pple will be malnourished before they return from camp. |
Abacharles(m): 8:33am On Oct 07, 2016 |
Prettiepearlz:God will let good thing b for us at D end |
Haychay(m): 8:34am On Oct 07, 2016 |
Jusmudi:Thought so too abt delsu,but still not sure,u 4 ask your connect if they are slashin names Bros nobody is sure again because some skuls have been given precise date to theirs because of slashing,so I am looking as frm 10th |
ardeypearlz(f): 8:41am On Oct 07, 2016 |
guruvicawelt:I just weak oh ![]() |
justifiedcoyy(m): 8:42am On Oct 07, 2016 |
edbor:ur skul make sense.. wetin concern eksu ![]() |
justifiedcoyy(m): 8:43am On Oct 07, 2016 |
Haychay:all those pple sef.. I no knw wetin concern dem. naso ma uncle tell me say him wan folo me reach skul. |
justifiedcoyy(m): 8:44am On Oct 07, 2016 |
Haychay:with everything for dis country, if whites manage us for 10years..we go beg dem to stay.. just DAT, dem go steal us dry ![]() |
Jusmudi(m): 8:44am On Oct 07, 2016 |
Haychay: I 4get to ask since I don see my name,i still hear say,all d VCs reject d idea of slashing of names |
Haychay(m): 8:44am On Oct 07, 2016 |
arcnomec:Maybe Looking like kwashiorkor patient, all boss of serving naija ![]() |
justifiedcoyy(m): 8:45am On Oct 07, 2016 |
Haychay:e don reach Benin, benin, go delta delta sef. I no knw weda e don reach north.. any abo.ki dey here ![]() |
justifiedcoyy(m): 8:46am On Oct 07, 2016 |
chumaster:abegiiii |
justifiedcoyy(m): 8:49am On Oct 07, 2016 |
Jusmudi:interesting... den nysc go kuku say make everybody go wen money dey .. but as money no fit dey during dis regime.. maybe everybody go serve wen regime end. dis film don dey sweet sha |
Adeyemi09(m): 8:50am On Oct 07, 2016 |
nairagossip:i tried to do that on Nysc portal they refer me back to the list that av been sent to my skool |
chiefoboh1(m): 8:53am On Oct 07, 2016 |
Bros finally i don see aau pcm, hw far bro
|
Haychay(m): 8:54am On Oct 07, 2016 |
justifiedcoyy:Bros ehn hw u take knw,no try south south oh ![]() I nvr to tey for dz thread but I nvr see any northerner here abi some of dem dy Ghostmode, but trust awon aboki dy no go gree |
chiefoboh1(m): 8:56am On Oct 07, 2016 |
guys d tin is somehw, i spoke to d sec to my hod dis week bt notin of such..any infor i go dey interested. i rep AAU EKPOMA hwfar bro any news fro AAU? Me na from AAU too |
Haychay(m): 9:02am On Oct 07, 2016 |
justifiedcoyy: I cannot agrEe more but at the end everthing would be lost with our pride for our great nation in which at this moment I dy vex 4 |
Haychay(m): 9:09am On Oct 07, 2016 |
Jusmudi:U saw your name dosesnt mean they wud it on nysc portal tho,am just saying,with dz slashing of a thing going abt Yea its true,some vcs don't lyk d idea of d slashing,so we are just holding on tight Don't worry u will in serve taraba ![]() |
Dream2(m): 9:10am On Oct 07, 2016 |
justifiedcoyy:My lecturer said "If they pack all Nigerians to one better country in Europe,and the whites are to come here for a year,the whites will make Nigeria a better country while Nigerians will spoil the host nation". 3 Likes 1 Share |
Haychay(m): 9:18am On Oct 07, 2016 |
justifiedcoyy:Gehn ghen ![]() |
Abacharles(m): 9:18am On Oct 07, 2016 |
another rumour loading...
|
kisssley: 9:23am On Oct 07, 2016 |
joshuachuks93:u juz misunderstand me..i mean say I no believe d Mr moses FA!! |
Haychay(m): 9:24am On Oct 07, 2016 |
Dream2:That your lecturer is right, u should buy him/her 1 bottle of star ![]() 1 Like |
justifiedcoyy(m): 9:25am On Oct 07, 2016 |
Haychay:u no fit see abo.ki na.. if we do census for d whole Nairaland, abo.ki no go 50. |
justifiedcoyy(m): 9:27am On Oct 07, 2016 |
Haychay:bros, e beta dis one wey we enta |
Yourstruly16(f): 9:28am On Oct 07, 2016 |
Adeyemi09:U mean the real one... The slashed one? |
justifiedcoyy(m): 9:33am On Oct 07, 2016 |
Dream2:exactly.. if we do DAT " country exchange" I go just stay wherever d whites dey. datzall |
justifiedcoyy(m): 9:33am On Oct 07, 2016 |
Haychay:hahahaha ![]() 1 Like |
justifiedcoyy(m): 9:34am On Oct 07, 2016 |
Yourstruly16:which one is slashed or unslashed again...lol. |
joshuachuks93(m): 9:35am On Oct 07, 2016 |
Hmmmmm.....This is d assurance i hv in christ Jesus dt even dis slashing is working 4 my good. Evn in d midst of dis turbulent sea my soul peace be still. Are u a child of God? pls strt praying gt on ur knees its better dan complaining.
1 Like |
Bestie0309(f): 9:41am On Oct 07, 2016 |
Abacharles(m): 9:44am On Oct 07, 2016 |
Bestie0309:noo... it's general |