NewStats: 3,259,390 , 8,169,980 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 08:39 PM 61v1t6z3e3g |
How Bold Are You? Share A Pic Of You And Your Bae/Boo... (78859 Views)
(1) Go Down)
deeprof123: 10:43am On Oct 14, 2015 |
Hmmmmnnnnn.... Time to bell the cat, let us open can of worms... Let that guy know his position is in your friendzone. Let that babe know she is just a side chick. Share a pic of your Bae/Boo...Can you? Its a thread for the bold and the sincere. 3 Likes |
Magician1503(m): 10:44am On Oct 14, 2015 |
Lol ![]() I dey come 2 Likes |
deeprof123: 10:44am On Oct 14, 2015 |
.
|
RaDaZaBaNa(m): 10:45am On Oct 14, 2015 |
I dey cum
1 Like |
Re: How Bold Are You? Share A Pic Of You And Your Bae/Boo... by Nobody: 10:48am On Oct 14, 2015 |
Mek I look for my bae 1st
1 Like |
FruityLass: 10:49am On Oct 14, 2015 |
Memory card formatted. Device memory wiped. But his pix on my memory. 11 Likes |
Re: How Bold Are You? Share A Pic Of You And Your Bae/Boo... by Nobody: 10:50am On Oct 14, 2015 |
Bae and I
98 Likes 5 Shares |
wordbank(m): 10:51am On Oct 14, 2015 |
Plenty niggas wey dia eyes no dey c better U go surprise how dem go take get ur barnie number 7 Likes 1 Share |
sltn(m): 10:54am On Oct 14, 2015 |
![]() |
Eleniyan15: 10:55am On Oct 14, 2015 |
I dey come
|
Eleniyan15: 10:56am On Oct 14, 2015 |
sltn: you sure say nah your bae |
kayo80(m): 10:58am On Oct 14, 2015 |
Hmm! Some girls will find out their boo has another boo today.
17 Likes |
1love4all: 11:00am On Oct 14, 2015 |
Chai! I no get boo yet ooo. 2 Likes 1 Share |
sltn(m): 11:00am On Oct 14, 2015 |
1love4all: 11:03am On Oct 14, 2015 |
castroevans: Love wantintin 1 Like |
kalushaiyke(m): 11:06am On Oct 14, 2015 |
sltn:Bros na u dey burst that speaker so? ![]() 7 Likes |
henribj(m): 11:08am On Oct 14, 2015 |
make i check if i still get the pix for facebook
|
czarr(m): 11:11am On Oct 14, 2015 |
I no dey bold ooo ![]() 1 Like |
sltn(m): 11:13am On Oct 14, 2015 |
kalushaiyke:speaker ke ![]() |
faith551(m): 11:14am On Oct 14, 2015 |
Op which of my baes'
2 Likes |
tosyne2much(m): 11:16am On Oct 14, 2015 |
I dey come make I my own ![]() |
summerflame(m): 11:16am On Oct 14, 2015 |
All I need in this life of sin is me and my girlfriend
47 Likes 1 Share |
Sanmel(f): 11:17am On Oct 14, 2015 |
See us
16 Likes 1 Share |
gunners160(m): 11:20am On Oct 14, 2015 |
My dearest nd we
22 Likes 2 Shares |
Eleniyan15: 11:21am On Oct 14, 2015 |
1love4all: 11:22am On Oct 14, 2015 |
Its obvious some peeps are in for a shocker. Peeping from my 4D window. 4 Likes 2 Shares |
tosyne2much(m): 11:22am On Oct 14, 2015 |
gunners160:See as you make sense my bro ![]() 2 Likes |
Omotayor123(f): 11:23am On Oct 14, 2015 |
People like me wey no get boo nko ![]() ![]() 1 Like |
Eleniyan15: 11:24am On Oct 14, 2015 |
summerflame: but bro wetin do yur signature!!!! 2 Likes |
Omotayor123(f): 11:25am On Oct 14, 2015 |
1 Like |
summerflame(m): 11:25am On Oct 14, 2015 |
I am not legally married yet.. CERTIFIED BACHELOR WITH ZERO WORRIES
3 Likes |
Omotayor123(f): 11:27am On Oct 14, 2015 |
deeprof123:After you ![]() 2 Likes 4 Shares |
(1) Reply)
Note To Women: Stand By Him At Owner's Risk
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |