NewStats: 3,262,678 , 8,177,853 topics. Date: Tuesday, 03 June 2025 at 09:29 AM 4f712g6z3e3g |
NYSC 2016 Batch A Corp House (3708427 Views)
Kuronima: 3:55pm On Feb 24, 2016 |
LogoDWhiz:Was kinda like referring to you... You are president of a city, all others are Majors or local govt chairmen. |
Abbeyunique2(m): 3:55pm On Feb 24, 2016 |
Qutyjoice:Ekaabo ma, hope u enjoy our city. |
BlizzydoDo(f): 3:57pm On Feb 24, 2016 |
justified10:oga hu don collect mi 4 Graceland? |
LogoDWhiz(m): 3:59pm On Feb 24, 2016 |
Kuronima: lol. You mean i should my intro? |
kennygee18(m): 4:00pm On Feb 24, 2016 |
Nysc just sideline person...seriously in need of info cos m really bored waitin.
|
Fraiser(m): 4:00pm On Feb 24, 2016 |
BlizzydoDo:justified10 tell me say u don almost follow anoda man go for graceland bur I no bliv am sha, na d reason wey make talk say I go hear from u b dat |
Fraih(f): 4:01pm On Feb 24, 2016 |
Abbeyunique2:Mr Abbey my friend, how your side? |
LogoDWhiz(m): 4:05pm On Feb 24, 2016 |
Fraih(f): 4:06pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser:Haaaaa twinnie, Who dey give you this bobo? Dont believe all you hear about your wife. You hear say I approach my hubby shammak as dem dey call him fake prophet? Me just dey look dem. You should trust BlizzydoDo, even me trust her, I dey watch her back for Graceland. ![]() |
LogoDWhiz(m): 4:06pm On Feb 24, 2016 |
Qutyjoice: uwc. Once you see a post you ant to reply, Just click on the quote under it and it will take you to a page where you will insert your comment |
LogoDWhiz(m): 4:07pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser badoo. I see you my nigga. ![]() ![]() |
Fraih(f): 4:12pm On Feb 24, 2016 |
Kuronima: 4:12pm On Feb 24, 2016 |
Qutyjoice:That's cute. Happy to see you too Quty |
Kuronima: 4:17pm On Feb 24, 2016 |
LogoDWhiz:Shall you shy away? No you shall not |
Abbeyunique2(m): 4:22pm On Feb 24, 2016 |
Fraih:i'm good o, the heat for here nah strong thing o, rashes just scatter everywhere for my body but Godwin. ** hope u are preping for camp already? and how are u doing generally |
kuchikau: 4:23pm On Feb 24, 2016 |
Kbs468:... Yea thanks. 1 Like |
Fraiser(m): 4:23pm On Feb 24, 2016 |
BlizzydoDo:hmmm babe don mind him ok, u know he's my friend we will get to solve dat within ourselves |
Abbeyunique2(m): 4:27pm On Feb 24, 2016 |
BlizzydoDo:There is always an element of truth in every rumour. |
Fraiser(m): 4:28pm On Feb 24, 2016 |
Fraih:alryt twinnie, your encouragement alway find its way into my bone marrow. U are d best sis ever. I trust my wife so much 1 Like |
Fraih(f): 4:29pm On Feb 24, 2016 |
Abbeyunique2:Ah! rashes ![]() ![]() Ehmmm, camp ![]() ![]() And yeah, I'm fine and sound ![]() 1 Like |
Fraiser(m): 4:33pm On Feb 24, 2016 |
LogoDWhiz:pressy I dey see u o, hw ur day dey go? bur wait o, na dat badoo me no understand, because am a church broda o |
DTOBS(m): 4:33pm On Feb 24, 2016 |
Mo ki gbogbo ile oooo... Fellow PCMs, hw are we all doing? ![]() Concerning the teaser earlier; O boy eh,una go skul oooo ![]() To all the mentions: I sight you guys like sightreading... Am coming back....#Inthefullnessoftime |
DTOBS(m): 4:36pm On Feb 24, 2016 |
Biothecsolla, oya now ![]() shey make we enter igbona market ni Abi how we dey do am? Meanwhile, our very own dominion92 is also into campkits selling ooo,dose of you in lag can patronise her! I just hope I do not get banned for that small tinz... oya submit!!!!pam |
Fraiser(m): 4:36pm On Feb 24, 2016 |
Abbeyunique2:dis is a cooked rumour, no truth deh dia |
tyore(f): 4:37pm On Feb 24, 2016 |
LogoDWhiz:it has been updated,, u can resend |
Fraih(f): 4:42pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser: ![]() ![]() |
Abbeyunique2(m): 4:44pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser:ok. if u say so. hope say u neva chop efo riro sha |
Qutyjoice(f): 4:48pm On Feb 24, 2016 |
Lol.....Nah it won't
|
Qutyjoice(f): 4:49pm On Feb 24, 2016 |
Yea, thanks. kind of.....lol
|
Qutyjoice(f): 4:51pm On Feb 24, 2016 |
Yea I know
|
Qutyjoice(f): 4:52pm On Feb 24, 2016 |
Awwwnn....Thanks
|
Qutyjoice(f): 4:58pm On Feb 24, 2016 |
Great!!!! Yea sure
|