NewStats: 3,262,376 , 8,176,967 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 04:48 AM 4l4yr6z3e3g |
Many Naija Girls For America Dey Need Husband! (3553 Views)
(1) Go Down)
doyin13(m): 9:06pm On Nov 24, 2008 |
I just hear say many naija girls, especially those single ones wey win visa lottery dey look for husband seriously. I need confirmation so I can plan accordingly ![]() ![]() |
MrCrackles(m): 9:09pm On Nov 24, 2008 |
Yes it is true Try Morenike Alagolo or Danke Oni-ijogbon! ![]() |
smurf(f): 9:11pm On Nov 24, 2008 |
There are many men over hear, thank you ![]() |
whatever90(f): 9:11pm On Nov 24, 2008 |
MrCrackles: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
doyin13(m): 9:12pm On Nov 24, 2008 |
MrCrackles: OMG ![]() ![]() ![]() I just can't stand unserious people why you dey play enemy of progress like this. A serious inquiry like this and you suggest two blom blom specimens. ![]() ![]() ![]() |
doyin13(m): 9:15pm On Nov 24, 2008 |
smurf: Wetin you dey feel like. . . . . U think say u fine like that wey you no go require husband. Berra Onikolobo Dating Agency with alarcity ![]() ![]() ![]() |
MrCrackles(m): 9:15pm On Nov 24, 2008 |
whatever90: Oops not you You know i wont diss u Now come here let BRASH plant a smacker on dat beautiful cheek ![]() ![]() |
HRhotness(f): 9:15pm On Nov 24, 2008 |
doyin13: na america u carry eye face now? ![]() ![]() ![]() |
whatever90(f): 9:16pm On Nov 24, 2008 |
MrCrackles: common u know i was just pulling ur legs ![]() |
smurf(f): 9:17pm On Nov 24, 2008 |
doyin13: Whatever ![]() |
whatever90(f): 9:21pm On Nov 24, 2008 |
smurf: yes,u called me? ![]() |
smurf(f): 9:22pm On Nov 24, 2008 |
No
|
nana(f): 9:23pm On Nov 24, 2008 |
LMAO! LMAO! LMAO!
|
MrCrackles(m): 9:24pm On Nov 24, 2008 |
nana: U don come again Laughing Machine of Nairaland ![]() |
nana(f): 9:26pm On Nov 24, 2008 |
MrCrackles:Lol! Na me be that o. How u dey? |
doyin13(m): 9:28pm On Nov 24, 2008 |
See as this piffle dey derail my thread. . . . If una no fit contribute to answering this iinquiry pls. vamoose |
Sauron1: 9:30pm On Nov 24, 2008 |
doyin13: What is ur problem with American-based Naija chics?? |
smurf(f): 9:31pm On Nov 24, 2008 |
I wonder ![]() |
MrCrackles(m): 9:31pm On Nov 24, 2008 |
nana: M safe like safestore Miss Op u doing good too One Love x @Poster I have answered your post above |
nana(f): 9:32pm On Nov 24, 2008 |
doyin13:Lol! MrCrackles:Am doing great. |
doyin13(m): 9:34pm On Nov 24, 2008 |
~Sauron~: Guy u miss ur road ooo I am here trying to see how I can fulfill a need and help out some damsels in distress and you say I have a problem. . . . . . ![]() ![]() ![]() ![]() smurf: Okay na. . .U no need husband I don hear |
smurf(f): 9:35pm On Nov 24, 2008 |
:-x
|
Sauron1: 9:37pm On Nov 24, 2008 |
doyin13: Don't blow a gasket, mr loverman!!! I can help u with at least SIX of these ladies if u put your blood pressure in check. How do u want em? Big or Petite?? |
HRhotness(f): 9:41pm On Nov 24, 2008 |
Chei, see as pple tru occupation dey show for here. . . sauron d love-vendor, doyin d gigolo . . . lol |
smurf(f): 9:42pm On Nov 24, 2008 |
Precisely, na wa o, ![]() ![]() |
Scofield18(m): 9:42pm On Nov 24, 2008 |
@ Topic. Most Nigerian ladies in the US needs guys badly that they usually end up with half men out of desperation. . . ![]() |
Sauron1: 9:45pm On Nov 24, 2008 |
HR.hotness: There's nuthing love-vendor-ish here. Doyin13 wants to get married and he needs help. . . . . .I offer such services. Do u stay in America or are u planning to relocate?? |
HRhotness(f): 9:53pm On Nov 24, 2008 |
~Sauron~: i dont hav green card na. . . dat is d major criteria ![]() ![]() ![]() |
doyin13(m): 9:54pm On Nov 24, 2008 |
~Sauron~: Guy. . .you slow oo she sound like the type wey dey live for Yankee ![]() I bet she is trapped in Morocco ![]() ![]() ![]() and stop making it sound like I am doing this for myself I hate to think they are women from a fertile land like ours with such issues. I am known for my altruism man. |
HRhotness(f): 9:58pm On Nov 24, 2008 |
doyin13: so u r doin ur bit for d environment eh? ![]() |
luka1981(m): 10:02pm On Nov 24, 2008 |
@ Hr hotness, u do not enjoy any insanity, infact u are suffering from it.
|
Sauron1: 10:10pm On Nov 24, 2008 |
HR.hotness: U don't have a green card. . . . .never mind. We can dye your Naija port to BLUE. ![]() doyin13: U lie. . . . . . . .HR Hotness is from New Orleans. ![]() |
(1) Reply)
I Was Told That My Girlfriend Is Sleeping With Her Brother In His Room
(Go Up)
Sections: How To . 29 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |