NewStats: 3,262,157 , 8,176,263 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 02:14 AM 8y41

6z3e3g

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4544) - Nairaland 4gh1s

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2719125 Views)

(4)

Go Down)

Jerkules: 5:21pm On Dec 05, 2020
Disturb:
Jerkules you just mellow grin..

Wetin sup?
mellow 4 wetin? U tnk say i be u wey dey hide profile,who no knw say na me get those s,even stephenmonka wey dy fund me sabi all of dem so mellow 4 wat? Shameless crumbite. U dy beg 4 recharge card wey u go use watch porn 4 nyt,prodigal son of a waywrd fada
solalal36(m): 5:23pm On Dec 05, 2020
Uyi213:

No problem. Just quote me when match finishes.
It didn't end well ... Green luck next time
badspirit: 5:24pm On Dec 05, 2020
all tickets gone
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:25pm On Dec 05, 2020
Jerkules:
mellow 4 wetin? U tnk say i be u wey dey hide profile,who no knw say na me get those s,even stephenmonka wey dy fund me sabi all of dem so mellow 4 wat? fada
you bin de disguise with BastardMods de find trouble up and down grin..

Na me and your father follow watch the porn that year.. Him like mia Khalifa.. Ask am.. Na why him no de touch your mama again.. I de send am quality mia Khalifa porn

You bin de beg #100 to take bet and you de shame me wey de find airtel 2h to take seasonal films..

You must be mad grin
Samueltemi337(m): 5:26pm On Dec 05, 2020
At least my last ticket is still going
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:27pm On Dec 05, 2020
Person wey de even go other threads go beg for #100 to take bet de call me shameless

Samueltemi337(m): 5:31pm On Dec 05, 2020
badspirit:
all tickets gone
Book this and count your millions

Jerkules: 5:34pm On Dec 05, 2020
DamonSalvatore:
you bin de disguise with BastardMods de find trouble up and down grin..

Na me and your father follow watch the porn that year.. Him like mia Khalifa.. Ask am.. Na why him no de touch your mama again.. I de send am quality mia Khalifa porn

You bin de beg #100 to take bet and you de shame me wey de find airtel 2h to take seasonal films..

You must be mad grin
u be mumu aswear,hw i go disguise cme use the same moniker fund ,lookat dis shameless wanka,can u even mention 10 seasonal movies? Porn dn saturate ur brain finish u no fit waka 4 road find job,sit down dy beg 4 recharge card,ur time online speaks for itself.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:40pm On Dec 05, 2020
Serious fight must Sha shele here every weekend.
massalati(m): 5:40pm On Dec 05, 2020
Sevilla abeg score for me 11k now money abeg
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:40pm On Dec 05, 2020
Jerkules:
u be mumu aswear,hw i go disguise cme use the same moniker fund ,lookat dis shameless wanka,can u even mention 10 seasonal movies? Porn dn saturate ur brain finish u no fit waka 4 road find job,sit down dy beg 4 recharge card,ur time online speaks for itself.
Misery loves company.. I'm not a porn addict like you.. Go and find your fellow porn addict..

Shameless, Arrogant, Beggar...
You de beg from 3k winnings...

Useless tout.. Your fellow people de motor park de tax #50 to take smoke
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:41pm On Dec 05, 2020
Jerkules no worry.. Next time even if person win 150..I'll let you beg your #100 in peace.. As you no wan get shame
Kelblaq(m): 5:42pm On Dec 05, 2020
Una wan just kill me with mentions grin

Westham v Man.UTD - XX
Emotionless1300: 5:42pm On Dec 05, 2020
Samueltemi337:
Book this and count your millions
drop the coupon
Jerkules: 5:44pm On Dec 05, 2020
DamonSalvatore:
Person wey de even go other threads go beg for #100 to take bet de call me shameless
look at hw miserable ur life is,a full grown man like you operating over 10 s,i can never be dis stupid and useless.

1 Like

Samueltemi337(m): 5:45pm On Dec 05, 2020
Emotionless1300:
drop the coupon
B936TQRATQPSAT-9043588

1 Like

stacyadams: 5:46pm On Dec 05, 2020
grin grin manshitty
fuckdemrepented: 5:47pm On Dec 05, 2020
Kelblaq:
Una wan just kill me with mentions grin

Westham v Man.UTD - XX
so you run undecided
fuckdemrepented: 5:47pm On Dec 05, 2020
stacyadams:
grin grin manshitty
dem no even fit do ov2. 5
Samueltemi337(m): 5:51pm On Dec 05, 2020
Mancity undecided
CaptainMitch: 5:56pm On Dec 05, 2020
You have lived a wasted life, it's not too late to be useful.
Disturb:
Touch ko.. Torch ni

Kpele o.. Jobless Ikorodu Green lantern..

Ogun ko kill you and your papa...

CaptainMitch wey de insult my father since you no see am..

Only a foolish dog barks at what the lion saw and ran away
Gspotlicker(m): 5:58pm On Dec 05, 2020
alonso2214:
remove Barca bro..
thanks man
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:59pm On Dec 05, 2020
CaptainMitch:
You have lived a wasted life, it's not too late to be useful.
useful By trolling people and posting their pictures on front page topics..
Useful by creating a thread calling out a girl cuz she refused to fvck me after i gave her 5k..
Useful by having sex with a teenage girl/minor and taking selfies to on nairaland thinking it's an achievement..

Oga if your life is the definition of usefulness.. I'd rather be useless..

Bald headed frog

2 Likes

AgathaMoses(f): 6:02pm On Dec 05, 2020
Disturb:
Touch ko.. Torch ni

Kpele o.. Jobless Ikorodu Green lantern..

Ogun ko kill you and your papa...

CaptainMitch wey de insult my father since you no see am..

Only a foolish dog barks at what the lion saw and ran away
u don buy Market n I go mk sure I deliver am give u. Watch out
keandre: 6:03pm On Dec 05, 2020
keandre:
B940TQWQQPTEWE-3015288 1.1M
small cash out don show for people wey need staking power grin

1 Like

jsnowy98: 6:04pm On Dec 05, 2020
The way red card dy take upset game sad
blaquemyc: 6:08pm On Dec 05, 2020
alabi
don finish me
CaptainMitch: 6:10pm On Dec 05, 2020
You no settle the beggars and NURTW for this thread.
Kelblaq:
Una wan just kill me with mentions grin

Westham v Man.UTD - XX
Jerkules: 6:11pm On Dec 05, 2020
Alabi dn go book mass 4 tonight games,watch out 4 barca chelsea and ajax
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:13pm On Dec 05, 2020
DamonSalvatore:
[s]Jerkules no worry.. Next time even if person win 150..I'll let you beg your #100 in peace.. As you no wan get shame[/s]
Shut dafvckup
Uyi213: 6:13pm On Dec 05, 2020
solalal36:

It didn't end well ... Green luck next time

Yes sadly

(4901)

Football (+Other Sports) Betting Season 10

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.