NewStats: 3,265,533 , 8,187,120 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 04:00 PM 5t4b4h6z3e3g |
BBNaija 2020 Live Updates Thread (5842270 Views)
MJBOLT: 1:52pm On Jul 30, 2020 |
that girl wan manipulate fans to vote for am,if she really wants to leave she can walk,it is allowed.na idiot she be
InSanety: 14 Likes |
DrakeBlend(m): 1:52pm On Jul 30, 2020 |
This is the problem with being a good actress... It's difficult to tell whether you're serious or acting ![]() 12 Likes |
MamBi: 1:52pm On Jul 30, 2020 |
Poor Erica.... I understand how you feel girl.. Just try to hold on sha.. Sometimes it can be lonely in a crowd ![]() 7 Likes 3 Shares |
Blackhawk01: 1:52pm On Jul 30, 2020 |
Deeviiid: Nina, Khafi and now Erica with this nonsense statement!!! Girllllssss!!! Mama raised no quitters! Where do you want to leave to/for? "She's thinking of leaving" yenyenyenyen ![]() ![]() ![]() Perish that idea in the name of God! ![]() ![]() 6 Likes |
InSanety: 1:52pm On Jul 30, 2020 |
Lhimeet: The person wey born you do well I like as housemates no fit get emotions, dem no fit dey down because of events around them, all na strategy and acting for camera. Make people wey wan buy am, buy, and anybody wey no wan buy am, make e be strategy. For real life sef, people go dey ask for help, dem go say na plan, until dem die. 3 Likes |
zicoraads: 1:53pm On Jul 30, 2020 |
Lhimeet:Women will easily play you. ![]() ![]() 12 Likes 1 Share |
Lhimeet(m): 1:53pm On Jul 30, 2020 |
yunafa: Na part of the reason be this She know say she go fall herself hand |
homesteady(m): 1:53pm On Jul 30, 2020 |
C'mon you guys should give Erica breathing space. It's not everything that she is acting. She's really sad. Even while they were practising, I noticed it. 6 Likes |
Onyi99(f): 1:53pm On Jul 30, 2020 |
Please is there a penalty for HMs that discussed about their Dairy sections?
|
Blackhawk01: 1:53pm On Jul 30, 2020 |
DrakeBlend: She's serious, she's very serious. Vote for my girl, let her know she's got people rooting for her... Hey God!!! ![]() ![]() ![]() 3 Likes |
CaSttLe(m): 1:54pm On Jul 30, 2020 |
Dora is too lousy o...her kind of person will chase guys coming her way. She talks like a beater
4 Likes |
MamBi: 1:54pm On Jul 30, 2020 |
You Nairalanders are too cynical ![]() ![]() ![]() Every action is always suspicious ![]() Life is not really like that now ![]() 3 Likes |
zicoraads: 1:54pm On Jul 30, 2020 |
Blackhawk01:...with this strategy... ![]() 1 Like |
WetSmoke: 1:55pm On Jul 30, 2020 |
This Dora sef. Allow Ozo na
|
zicoraads: 1:55pm On Jul 30, 2020 |
Onyi99:Yes. |
Venita(f): 1:55pm On Jul 30, 2020 |
Blackhawk01: Wipe your tears son, She stays ![]() 1 Like |
Lhimeet(m): 1:55pm On Jul 30, 2020 |
InSanety: Naso life be jare |
Liposure: 1:55pm On Jul 30, 2020 |
tsquaure:doctor doctor 2 Likes |
zicoraads: 1:55pm On Jul 30, 2020 |
Ladies and fake tears... ![]() Na today? ![]() 11 Likes |
lilEmir3(m): 1:55pm On Jul 30, 2020 |
BluntTheApostle:I don tire 4 the ads...that munch it sef I wonder how Dem sit look am and then agree to use it...that mad o makes munch it looks like an Oscar winning performance...maybe BIGGIE go give these guys A+ 4 this task sha..at least it is better than fvcking munch it argggh! 1 Like 1 Share |
Venita(f): 1:55pm On Jul 30, 2020 |
MamBi: Some comments sef na strategy, Lol ![]() 1 Like |
vanvick247(m): 1:56pm On Jul 30, 2020 |
lilEmir3: Biggie will so trash this their below average Circus wanna be performance. I see 7 days hunger fasting loading for all of them...... This house go really sweet wella in the coming days. |
Lhimeet(m): 1:56pm On Jul 30, 2020 |
zicoraads: If you think so, but I just feel say she dey genuine. It's okay if you feel she isn't, that one sef dey |
Enchantaurl(f): 1:56pm On Jul 30, 2020 |
Nobody is dragging kiddwaya for flirting with all the girls in the house. But y'all won't let nengi rest. Being a woman and a beautiful one is stressful seriously. Kidd that has flirted and promised different ladies so many things because he's a rich kid nko? He's an alpha male but nengi is an attention seeking LovePeddler because she thinks she's beautiful. What's wrong in she going for what she wants? What's wrong in a woman going for the man she wants? Erica already said she and Kidd just flirt so if nengi thinks she can get Kidd let her do her. The Kidd that keeps coming to her is a player that should be praised but she should be slutshamed. This hypocrisy is too much abeg. Double standards can never end. I am a Laycon fan tho but the hate you people have for nengi is making me gear towards her. 22 Likes 2 Shares |
homesteady(m): 1:56pm On Jul 30, 2020 |
Erica does not know that people are already planning to keep her till the last day. Let her better get used to the house.
3 Likes 2 Shares |
bennyblings(m): 1:58pm On Jul 30, 2020 |
Lhimeet: We could wager some funds if you truly believe her then. |
Onozboy(m): 1:58pm On Jul 30, 2020 |
I pity people wen dey vote for Erica Madam don see say kiddi Dey use am catch cruise ![]() ![]() If you wan go house abeg go ![]() 17 Likes |
Lhimeet(m): 1:58pm On Jul 30, 2020 |
Blackhawk01: This meme perfectly describes Erica ![]() 1 Like |
Lhimeet(m): 2:00pm On Jul 30, 2020 |
bennyblings: I no get problem with wetin you believe 1 Like |
DrakeBlend(m): 2:00pm On Jul 30, 2020 |
MamBi:Lol... If you've been behind the scenes when these people shoot movies, you'll become suspicious of everything coming from actors/actresses(How quickly they get in and out of character ![]() ![]()
|
lilEmir3(m): 2:00pm On Jul 30, 2020 |
vanvick247:d fact say dem seem very confident is alarming...make Dem Sha fight...praise go blame them..some go blame praise..some go blame Lucy...some go blame kiddi...Dorathy go fall hand with that nonsense bwest thingy..I can't wait 1 Like |
MamBi: 2:00pm On Jul 30, 2020 |
Venita: ![]() ![]() ![]() Meanwhile the strategy does not actually change people’s likes and dislikes except for herd .. 1 Like 1 Share |