NewStats: 3,262,158 , 8,176,267 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 02:44 AM 6a66146z3e3g |
Why Some People On Nairaland Are So Wicked And Heartless (8539 Views)
slimanyd: 5:31pm On Jul 28, 2020 |
JamOSneh: Call the fool out here. So, people can know the animal he his made of 1 Like |
MyVILLAGEpeople(m): 5:33pm On Jul 28, 2020 |
seanwilliam: Bro abeg give me update. Give me sites to bomb. Alarm dey blow for my side no be small. |
MyVILLAGEpeople(m): 5:43pm On Jul 28, 2020 |
JamOSneh: Bro I for like follow u reason something.. u get link to confirm baba wey go fit make client pay ?? |
overdrive(m): 5:45pm On Jul 28, 2020 |
MyVILLAGEpeople: No be only client pay.if them say make you bring your enemy pant,u go fit ![]() |
MyVILLAGEpeople(m): 5:45pm On Jul 28, 2020 |
LabuleofNigeria: Bros abeg make we reason. U fit help me with out. I get client, but him dey prove stubborn. |
bigwig071(m): 5:47pm On Jul 28, 2020 |
MyVILLAGEpeople:my man I get beta one |
MyVILLAGEpeople(m): 5:54pm On Jul 28, 2020 |
bigwig071: Brus I no dey joke I swear. Many persons don scam me for this matter. I don waste money.. but nothing dey show. Like this sef na serious Alarm dey blow for my side, but I get one client wey go fit change person story... So if e sure make we run am. |
MyVILLAGEpeople(m): 5:55pm On Jul 28, 2020 |
overdrive: Make money show na hin matter . |
Majikman(m): 6:06pm On Jul 28, 2020 |
Naso one bastard do me too oh ... After agreement price and place to exchange d phone , d bastard con finally pick my call dey tell me say him get flight wey him wan catch ... like wat d fuq Which flight in dis lockdown. .. where him see airport wey open? I just reason am say dis one nah bastard Dem Plenty for NL 5 Likes |
chatinent: 6:15pm On Jul 28, 2020 |
Kalashnikov102:It's cool. I just got here tho. |
encryptjay(m): 6:21pm On Jul 28, 2020 |
JamOSneh:Nice one. |
Edopesin: 6:40pm On Jul 28, 2020 |
Majikman: Lmao He say he wan catch flight, sorry I just gats laugh 1 Like |
Kalashnikov102(m): 7:34pm On Jul 28, 2020 |
chatinent: I'll be there next week.. Dunno if there a job opportunities there cos I've bn there way back it's so boring ![]() |
Dreyton36: 7:34pm On Jul 28, 2020 |
Junglelistic:You get correct one for hand ? |
chatinent: 7:39pm On Jul 28, 2020 |
Kalashnikov102:About job opportunities, I can't guarantee. But here's one thing I believe: you can if you will. |
seanwilliam(m): 8:08pm On Jul 28, 2020 |
MyVILLAGEpeople:bro link up with happening boys for your area.. throwway your self worth to get what you want.. ASSLICK them bro .. follow dem yarn bro no dey shame.. |
seanwilliam(m): 8:09pm On Jul 28, 2020 |
yungchop: Pm |
MyVILLAGEpeople(m): 8:10pm On Jul 28, 2020 |
seanwilliam: Boiz no go gree give person update oo. |
seanwilliam(m): 8:12pm On Jul 28, 2020 |
MyVILLAGEpeople:edit my post and pm |
MyVILLAGEpeople(m): 8:15pm On Jul 28, 2020 |
seanwilliam: Ok Baba... Will PM u now. |
MyVILLAGEpeople(m): 8:29pm On Jul 28, 2020 |
seanwilliam: Baba shey make I kuku buzz u for whatapp.. since ur number dey here. |
seanwilliam(m): 8:35pm On Jul 28, 2020 |
MyVILLAGEpeople:how your village people na |
MyVILLAGEpeople(m): 8:53pm On Jul 28, 2020 |
seanwilliam: Lool Boss my village people dey dey ooo. I need to appease them ![]() ![]() |
explosiveskull(m): 9:09pm On Jul 28, 2020 |
MyVILLAGEpeople:Egungu na express your belly face, see motor ooo see efcc telling you he has better jazz man. See kirikiri, see half done watery beans. 1 Like |
MyVILLAGEpeople(m): 9:20pm On Jul 28, 2020 |
explosiveskull: ![]() ![]() ![]() ![]() |
wiseone28: 9:27pm On Jul 28, 2020 |
Majikman:I don't know what they derive in doing this nonsense.. That was how i got almost 5 fake calls even from a lady while trying to sell my bb phone on jiji. They will call u accept the price and location to meet after the call when you try the number again it won't go or it will say the number is not ed on a certain network. One made me to travel a far distance before i reach there, i called him again that i am approaching he said he is no longer interested again and laugh. since then i no longer sell my stuff online. |
patfenda(m): 9:40pm On Jul 28, 2020 |
2 idiots did same tin to me last year... Jamestown123 and danbull.... This 2 bastards show me pepper..... Turn me to full blown daylight mumu.... But am wiser now
|
MyVILLAGEpeople(m): 10:08pm On Jul 28, 2020 |
seanwilliam: |
MyVILLAGEpeople(m): 10:10pm On Jul 28, 2020 |
seanwilliam: |
Martdc(m): 10:28pm On Jul 28, 2020 |
JamOSneh:Bros sure jazz dey ur side? |
Junglelistic: 10:32pm On Jul 28, 2020 |
Dreyton36:I no be herbalist oo And also, better juju go cost you money, no be small money |
Xiaomi Now Worst Than Transsion - 10 New Phones In 6 Months
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |