NewStats: 3,264,048 , 8,182,416 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 12:34 PM 723o67

6z3e3g

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (195) - Nairaland 225b5n

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2725282 Views)

(4)

Go Down)

Tolu121: 11:56pm On Jan 11, 2020
Fucklove:
grin grin grin grin grin. My Notorious nigga, don't worry alabi no go corner your money so far say i dey with you cool
undecided
colyx1(m): 11:58pm On Jan 11, 2020
I'm having the same Tottenham vs Liverpool shot wahala. I will finish dem with call tomorrow. Dem wan scam me. I for get beta cashout today.
nuel101(m): 11:58pm On Jan 11, 2020
nuel101:
Nublense - Puerto Montt


Home win.. Abeg make una help me look am
2odds

Las Las e enter... Me sef chop 10k ... grin grin
sheffy87: 12:02am On Jan 12, 2020
May Be bet9ja recognize that goal as AUTO GOAL as a result of the VAR REVIEW...! auto goal Na anoda market on first goal method....! That's my take anyway...!

Mean while, make e no b like say Ha waka come this Saturday alone ....! Me self Chop

B9PA297535178JY-2107390 BOOM SHAKA grin cheesy smiley
Adekaka12345: 12:04am On Jan 12, 2020
Someone help me with staking power, please. I lost more than 7k today. My closest winning was ruined by Sunderland Vs Wycombe btts. It ended 4 -0. Bet9ja. 1056407
wallexbaba(m): 12:05am On Jan 12, 2020
sheffy87:
May Be bet9ja recognize that goal as AUTO GOAL as a result of the VAR REVIEW...! auto goal Na anoda market on first goal method....! That's my take anyway...!

Mean while, make e no b like say Ha waka come this Saturday alone ....! Me self Chop

B9PA297535178JY-2107390 BOOM SHAKA grin cheesy smiley
Congrats

Rootprof(m): 12:06am On Jan 12, 2020
ThisisIkemefuna:


Done. Please everyone involved
Present
sheffy87: 12:08am On Jan 12, 2020
[quote author=wallexbaba post=85719648][/quote]

Thanks baba, more greens fall on us...!
Tolu121: 12:08am On Jan 12, 2020
sheffy87:
May Be bet9ja recognize that goal as AUTO GOAL as a result of the VAR REVIEW...! auto goal Na anoda market on first goal method....! That's my take anyway...!

Mean while, make e no b like say Ha waka come this Saturday alone ....! Me self Chop

B9PA297535178JY-2107390 BOOM SHAKA grin cheesy smiley


where auto goal dey there, no dey talk wetin you no know

Auto goal kill you there

2 Likes

sheffy87: 12:14am On Jan 12, 2020
Tolu121:
where auto goal dey there, no dey talk wetin you no know

Auto goal kill you there

Nairabet customers knows better....! Lol, we gol hear from them tomorrow, may be Na technical ish or something ...! sad
Tolu121: 12:19am On Jan 12, 2020
sheffy87:


Nairabet customers knows better....! Lol, we gol hear from them tomorrow, may be Na technical ish or something ...! sad
them no get VAR GOAL METHOD OPTION

AND THAT LIVERPOOL MATCH, THEY MARKED IT AS FREE KICK GOAL


P.S: I AM YELLING
ThisisIkemefuna(m): 12:23am On Jan 12, 2020
Tolu121:
them no get VAR GOAL METHOD OPTION

AND THAT LIVERPOOL MATCH, THEY MARKED IT AS FREE KICK GOAL


P.S: I AM YELLING

The fight has begun. They must rectify it.

More people should tweet and Facebook chat them asap
sheffy87: 12:26am On Jan 12, 2020
Tolu121:
them no get VAR GOAL METHOD OPTION

AND THAT LIVERPOOL MATCH, THEY MARKED IT AS FREE KICK GOAL


P.S: I AM YELLING


And then Nova still respond to the queries?
Tolu121: 12:27am On Jan 12, 2020
sheffy87:



And then Nova still respond to the queries?
still tomorrow
21void: 12:53am On Jan 12, 2020
PAOK win
Fiorentina win
GA Eagles (0ver 2.5)


Today 3 odds

2 Likes

Calebsky(m): 1:15am On Jan 12, 2020
It's the 12th day of January and i'm just visiting.

Happy New Year 2020.

Wishing you all a splendid punting year with lots of profits.

10 Likes

Stylish186(m): 1:25am On Jan 12, 2020
wallexbaba:


.
.
Good Tactics But Nawa o
21void: 1:30am On Jan 12, 2020
Virtus Verona
Nacional

Both win

1 Like

Stylish186(m): 1:33am On Jan 12, 2020
nuel101:


Las Las e enter... Me sef chop 10k ... grin grin
Congrats
Stylish186(m): 1:35am On Jan 12, 2020
sheffy87:
May Be bet9ja recognize that goal as AUTO GOAL as a result of the VAR REVIEW...! auto goal Na anoda market on first goal method....! That's my take anyway...!

Mean while, make e no b like say Ha waka come this Saturday alone ....! Me self Chop

B9PA297535178JY-2107390 BOOM SHAKA grin cheesy smiley


I Will try this formular
gnykelly(m): 3:59am On Jan 12, 2020
CodeB948AWE
1realBobby(m): 5:16am On Jan 12, 2020
This 5.9 odds should come through...

Spartybet code: BC4E1P65

I don't have cash to stake, but I'm very sure it will enter... So please, if you play it, please me when it greens


Cc vikings007 Afiahomes spacks 9bilive CaptainMitch Cuntbobby
odave: 6:05am On Jan 12, 2020
Morning guyz, e be like say bet9ja don rob me o. Check this out abeg
B930AWETRQAEQQ-978202

Firmino scored with a shot yet they mark it red Abi Na me dey make mistake ni? Help me check it out abeg

Whc kain scam be this now
Yellowgarri: 6:13am On Jan 12, 2020
spacks:
bro dm me your acc details make I push 5k for you.. Thanks cool
bro
jolomiurenyi(m): 6:22am On Jan 12, 2020
Bet9ja don remove the goal type option, dem nor wan get sense ba?
1realBobby(m): 6:33am On Jan 12, 2020
We pray for a green filled day...

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:48am On Jan 12, 2020
jolomiurenyi:
Bet9ja don remove the goal type option, dem nor wan get sense ba?
Make dem no try am, I am just getting started na.
jolomiurenyi(m): 6:49am On Jan 12, 2020
9PBLIVE:
Make dem no try am, I am just getting started na.

See for your self
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:53am On Jan 12, 2020
jolomiurenyi:


See for your self
its still there
Chidexter(m): 6:54am On Jan 12, 2020
jolomiurenyi:


See for your self

It's still there, why would they remove it anyway
Chidexter(m): 6:55am On Jan 12, 2020
Chidexter:
Like I do every weekend. These are some of the best games from me and some people who posted their games here. Play, I no see am no follow.....

B99AWESSPQAAC-3804338
B940AWPAAZECWW-3804338
B951AWPQSTQZZP-3804338
B917AWPCTQES-3804338
B955AWEPWATR-3804338
B953AWPAQTSSPZ-3804338
B949AZCSATWZTA-3804338

Some people get oil for head, cashout is showing

(4901)

Football (+Other Sports) Betting Season 10

(Go Up)

Sections: How To . 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.