NewStats: 3,262,988 , 8,178,745 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 10:18 AM r3g42

6z3e3g

Football (+/Other Sports) Betting Season 13 - Business (4572) - Nairaland 235d3o

Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (3785879 Views)

(4)

Go Down)

yehmy(m): 8:48pm On Dec 20, 2019
Tolu121:
e go still cast

As you play am alone
You are a kid on this thread i no suppose dey even follow you talk, no matter your stupidity this will be my final mention to you.... You can stop hiding and start begging for crumbs, without using style to beg... No wonder most people dey always point your foolishness don't even know why i was gracing you attention grin
emmyboy162(m): 8:50pm On Dec 20, 2019
yehmy:
You are a kid on this thread i no suppose dey even follow you talk, no matter your stupidity this will be my final mention to you.... You can stop hiding and start begging for crumbs, without using style to beg... No wonder most people dey always point your foolishness don't even know why i was gracing you attention grin

Yehmy, Abeg drop games make I play
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 8:50pm On Dec 20, 2019
Una dey craze for dis thread.
Mtcchheew
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 8:51pm On Dec 20, 2019
Roma, Dortmund, Bala Town - all win/draw
they are live.
Tolu121: 8:51pm On Dec 20, 2019
yehmy:
You are a kid on this thread i no suppose dey even follow you talk, no matter your stupidity this will be my final mention to you.... You can stop hiding and start begging for crumbs, without using style to beg... No wonder most people dey always point your foolishness don't even know why i was gracing you attention grin
you will forever be selfish

Bro, you better change
emmyboy162(m): 8:55pm On Dec 20, 2019
Wow, Rangers 2 up already
yehmy(m): 8:56pm On Dec 20, 2019
emmyboy162:

Yehmy, Abeg drop games make I play
Till Christmas day bro

1 Like

tradepunter: 8:57pm On Dec 20, 2019
yehmy:
Opay, fund your opay wallet and use it to fund any of your bet

How much are the Chinese mofos paying you to promote their crappy O platforms?

Never mind, would rather wait till morning then head to a nairabet shop to credit the .
drmikeadams(m): 8:57pm On Dec 20, 2019
grin grin abeg 10 different people give me there best over 2.5 goal tomao, and Sunday,one game each person abeg
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 8:57pm On Dec 20, 2019
Rangers 2 goals in 9 mins. over 4.5 goals bet won't be bad.
Fucklove(m): 8:57pm On Dec 20, 2019
Na which Kan human being be this donjoesneh sef When merrybet wan do am wayo for pfp, he leave him Data business come run like fowl wey dem just put knife for neck dey cry foul until we fight for am and rescue am. They don pay am and the guy just lock up, common thank you he no fit talk. Na which Kan ungrateful person him be sef angry. Lhimeet talk to the guy cus na your man him be. Tell am say him way no pure cool
suckmyPENIS: 8:57pm On Dec 20, 2019
Lorient better behave yourself... angry
Chidexter(m): 8:59pm On Dec 20, 2019
0-2 Rangers , make Dem take am easy na, lol
yehmy(m): 8:59pm On Dec 20, 2019
tradepunter:


How much are the Chinese mofos paying you to promote their crappy O platforms?

Never mind, would rather wait till morning then head to a nairabet shop to credit the .
you don't have sense, i only gave you the method i use in funding because it's convenient but your foolishness had to think i am promoting opay Reason why i always love minding my business

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 8:59pm On Dec 20, 2019
drmikeadams:
grin grin abeg 10 different people give me there best over 2.5 goal tomao, and Sunday,one game each person abeg
barcelona vs alaves.

1 Like

Chidexter(m): 9:00pm On Dec 20, 2019
drmikeadams:
grin grin abeg 10 different people give me there best over 2.5 goal tomao, and Sunday,one game each person abeg

Mamelodi Sundowns over 2.5 cheesy
Eleniyan15: 9:00pm On Dec 20, 2019
Uvogin:


Thanks man

COZA abeg quote me your details make the blessing reach you

Do you have an idea how much it takes for Bet9ja to payout after requesting for withdrawal late last night? 21void
yehmy(m): 9:00pm On Dec 20, 2019
Chidexter:
0-2 Rangers , make Dem take am easy na, lol
e dey pain me now say bala town dey one of my today Acca game wey i for just put 1k ontop as singles

Fucklove(m): 9:01pm On Dec 20, 2019
tradepunter:


How much are the Chinese mofos paying you to promote their crappy O platforms?

Never mind, would rather wait till morning then head to a nairabet shop to credit the .
Person reason you the easiest way to fund you dey form wise Solomon. Na who do NIgerians like this Opay na the easiest way to fund nairabet, bet9ja and supabets cool
2020Prophet: 9:02pm On Dec 20, 2019
yehmy:
e dey pain me now say bala town dey one of my today Acca game wey i for just put 1k ontop as singles
drmikeadams(m): 9:05pm On Dec 20, 2019
NgUsReport:
barcelona vs alaves.
tanx
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:05pm On Dec 20, 2019
drmikeadams:
grin grin abeg 10 different people give me there best over 2.5 goal tomao, and Sunday,one game each person abeg
My other 9 games smiley - Everton, man city, chelsea, bayern, psg, levante, ajax, real madrid, leipez.
drmikeadams(m): 9:06pm On Dec 20, 2019
Chidexter:


Mamelodi Sundowns over 2.5 cheesy
grin grin. Tanx even though I dey fear dem south African clubs but dere odds dey make sense,tanx for today
Chiefheywhy(m): 9:08pm On Dec 20, 2019
tradepunter:


How much are the Chinese mofos paying you to promote their crappy O platforms?

Never mind, would rather wait till morning then head to a nairabet shop to credit the .

Nawa for some of una , if dem no answer you now , e go be like say dem wicked .

1 Like

spicyberry: 9:09pm On Dec 20, 2019
[Thanks, its resolved now..

quote author=yehmy post=85085962]do you still need help? [/quote]

1 Like

2020Prophet: 9:10pm On Dec 20, 2019
Chiefheywhy:


Nawa for some of una , if dem no answer you now , e go be like say dem wicked .
Shut up....crumb lord

1 Like

21void: 9:12pm On Dec 20, 2019
Eleniyan15:


Do you have an idea how much it takes for Bet9ja to payout after requesting for withdrawal late last night? 21void
couple hours
Uvogin: 9:13pm On Dec 20, 2019
Eleniyan15:


Do you have an idea how much it takes for Bet9ja to payout after requesting for withdrawal late last night? 21void

grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:13pm On Dec 20, 2019
tradepunter:


How much are the Chinese mofos paying you to promote their crappy O platforms?

Never mind, would rather wait till morning then head to a nairabet shop to credit the .
Seriously?

Do you know the worth of Opera Mini?

how will your 100naira funding be of benefit to them? sad
COZA(m): 9:14pm On Dec 20, 2019
Uvogin:


Thanks man

COZA abeg quote me your details make the blessing reach you

Thanks a lot..bro

Cc: 21void God bless you.
Uvogin: 9:15pm On Dec 20, 2019
yehmy:
you don't have sense, i only gave you the method i use in funding because it's convenient but your foolishness had to think i am promoting opay Reason why i always love minding my business

My gee
Just let it slide abegg

How your marathon tickets dey go na?
omoeko001(m): 9:15pm On Dec 20, 2019
who bets on basketball here and streams also like I do?

(4810)

Football (+Other Sports) Betting Season 11

(Go Up)

Sections: How To . 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.