NewStats: 3,261,984 , 8,175,797 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 12:04 PM 5p1s3e6z3e3g |
Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time (220134 Views)
naijaschoolguru(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Ahhh
|
prinsam30: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
dem say south Africa dem dey press and skillful but na naija dey do the opposite opo
|
splendour7(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
i love supper eagle mode of football! so calm and cool.
1 Like |
DBlackCeazer(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Musa na abo.....
|
Mizwisdom(f): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Nig 4: SA 0 ![]() |
Unlimited22: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
sisipelebe:Lol. Fine woman, ball no be maths o. Also, game never finish. 1 Like |
YoungAncient1: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Poor from Musa
|
DeWisedon(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Musa play directoooooooooooooo
|
WHITELIGHTER: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Na only for this AFCON I for see say ref dey blow foul against person wey hold ball.... Shameless officiating all thru the tournament 12 Likes |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Their father!!! ![]() |
Topmaike007(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
fergie001:you so you follow dey Ojo me na Otto I dey |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Naija are taking over south Africa economy that's why they hate us, we are basically everywhere in the world, Igbo, Hausa, Yoruba, Edo, Fulani it doesn't matter. Nigerians terrified them
4 Likes |
ReeLoaDead(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Angelfrost:A lil whiskey in that zobo will help you watch the game even more calmly 1 Like |
advocate666: 8:34pm On Jul 10, 2019 |
DBlackCeazer:i |
fergie001: 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Please, who offend Omeruo today.... Abi Van Diyk play for us.? 1 Like |
LeoFish92(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Musa and his shambolic end product ![]() 1 Like |
otokx(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Lawson081: It is to have both startimes and gotv decoder. |
BankyGee(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
OdefaGirl:No problem na... We dey here ![]() |
camoncx2019: 8:34pm On Jul 10, 2019 |
This match sweet die...... Nigeria vs South africa Watch am here http://www.sportdude.xyz/2019/06/fc-barcelona-transfer-news-blaugrana-to.html?m=0 |
Pidginwhisper: 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Musa should learn to be selfish sometimes
2 Likes |
wizod(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Proudly Biafran. If you knw you knw
|
Bomi(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Anybody, somebody please share the link please
|
BankyGee(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
OdefaGirl:No problem na... We dey here ![]() |
EvieP(f): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
So iwobi will not be stoned and beefed tonight hahaha
|
kiddkash(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
9ja 3 0
|
Burger01(m): 8:34pm On Jul 10, 2019 |
Oh no, MUSA! Shooooot buddy ![]() |
Knox123(m): 8:35pm On Jul 10, 2019 |
gagzee: live football TV app on play store.. N stream 1 Like |
BankyGee(m): 8:35pm On Jul 10, 2019 |
OdefaGirl:No problem na... We dey here ![]() |
Weathered: 8:35pm On Jul 10, 2019 |
Nigeria officials should talk to the referee and match officials after the first half. The officiating is suspicious! South Africa is the most corrupt country on the continent. Our last group match during the qualifier should tell you. 5 Likes |
Unlimited22: 8:35pm On Jul 10, 2019 |
ahnie:Able isoko woman, I hail o. Long time indeed. Life is still the same turbulent sea in which we refuse to be drowned by, and are having a great time trying to keep afloat. How're you? |
VIDEO: Jamal Murray Posts Quarantine S3x Tape With Girlfriend On IG,
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |