NewStats: 3,262,989 , 8,178,751 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 10:26 AM 1zk3t

6z3e3g

My Experience Buying A 2005/2006 Toyota Siena Through Gazzuzz - Autos (6) - Nairaland t446w

My Experience Buying A 2005/2006 Toyota Siena Through Gazzuzz (14314 Views)

(4)

Go Down)

dannybrasky(m): 7:02am On Jul 06, 2019
He better not come with the customless yahoo yahoo light iv-tech grin or he will have to walk back to lagos/akure as customs for lokoja/abuja road no dey smile lol.

I can as well speak to the c.e.o of herdsmen abuja branch,make dem give am accommodation with the cows and sheep,trust me Mr President would be so pleased cheesy


obekediamondfuto:
Abuja na wah oh.... E be like say I go begin plan my own visit there oh....

kai
....

What is dead may never die
grin
Wise ones, what do we say to the god of begging?

2 Likes

obekediamondfuto(m): 9:18am On Jul 06, 2019
PS....
All the people wey dey go Abuja
I that dem no dey use army ID card buy kilishi.....

There is an abattoir opposite Chris embassy in kubwa....

Can't the street name.....
Thebigkendo
I dey Gazz shrine dey wait u oh

No stories

3 Likes

timifakay(m): 9:21am On Jul 06, 2019
obekediamondfuto:
Abuja na wah oh.... E be like say I go begin plan my own visit there oh....

kai
....

What is dead may never die
grin
Wise ones, what do we say to the god of begging?

You are not Ayefele, so what's your excuse?
Re: My Experience Buying A 2005/2006 Toyota Siena Through Gazzuzz by Nobody: 10:08am On Jul 06, 2019
obekediamondfuto:
PS....
All the people wey dey go Abuja
I that dem no dey use army ID card buy kilishi.....


There is an abattoir opposite Chris embassy in kubwa....

Can't the street name.....
Thebigkendo
I dey Gazz shrine dey wait u oh

No stories

grin
thebigkendo(m): 10:18am On Jul 06, 2019
obekediamondfuto:
PS....
All the people wey dey go Abuja
I that dem no dey use army ID card buy kilishi.....

There is an abattoir opposite Chris embassy in kubwa....

Can't the street name.....
Thebigkendo
I dey Gazz shrine dey wait u oh

No stories

Me I dey back to Gidi already grin grin
obekediamondfuto(m): 10:49am On Jul 06, 2019
timifakay:


You are not Ayefele, so what's your excuse?



Hahahahahahaha, why art thou so savage....
I learnt His royal madness is resuming duty next week....

Try to be around so we can organise a welcome party for him
obekediamondfuto(m): 10:50am On Jul 06, 2019
thebigkendo:


Me I dey back to Gidi already grin grin


Ehen na so wia the kilishi na? Or u no buy?

Na to table ur matter for HRM oh
kingreign(m): 10:54am On Jul 06, 2019
obekediamondfuto:
PS....
All the people wey dey go Abuja
I that dem no dey use army ID card buy kilishi.....

There is an abattoir opposite Chris embassy in kubwa....

Can't the street name.....
Thebigkendo
I dey Gazz shrine dey wait u oh

No stories

Jesuuu you're coming close to my hood.

That road wet thru in front all the way to NNPC Kubwa na Gado Nasco road.
There's a junction after FRSC staff quarters the untarred road is called NEPA road.
dannybrasky(m): 11:05am On Jul 06, 2019
HRM go find you come soon,expect August visit grin


kingreign:


Jesuuu you're coming close to my hood.

That road wet thru in front all the way to NNPC Kubwa na Gado Nasco road.
There's a junction after FRSC staff quarters the untarred road is called NEPA road
.
thebigkendo(m): 11:06am On Jul 06, 2019
obekediamondfuto:



Ehen na so wia the kilishi na? Or u no buy?

Na to table ur matter for HRM oh

No vex.. diportivo go bring for us..
I no get time to enter Area 1 collect kilishi, all does airport kilishi na scam
kingreign(m): 11:08am On Jul 06, 2019
dannybrasky:
HRM go find you come soon,expect August visit grin



I'd ensure it's kept in a guard room and terribly punished. I stay close to Army Post Housing Scheme.
dannybrasky(m): 11:08am On Jul 06, 2019
Airport kilishi wey dey be like say na kulikuli person dey chop grin grin

If no be area 1,or better still there is this aboki that supplies 5 star hotels in abuja. He has the best kilishi so far wink

thebigkendo:


No vex.. diportivo go bring for us..
I no get time to enter Area 1 collect kilishi, all does airport kilishi na scam

1 Like

dannybrasky(m): 11:09am On Jul 06, 2019
No joy at all,you no get joy grin cant he just visit in peace again grin

kingreign:


I'd ensure it's kept in a guard room and terribly punished. I stay close to Army Post Housing Scheme.
thebigkendo(m): 1:27pm On Jul 06, 2019
dannybrasky:
Airport kilishi wey dey be like say na kulikuli person dey chop grin grin

If no be area 1,or better still there is this aboki that supplies 5 star hotels in abuja. He has the best kilishi so far wink


Area 1 weh person go done bellefull with kilishi b4 e never even buy self grin grin

2 Likes

obekediamondfuto(m): 1:56pm On Jul 06, 2019
kingreign:


Jesuuu you're coming close to my hood.

That road wet thru in front all the way to NNPC Kubwa na Gado Nasco road.
There's a junction after FRSC staff quarters the untarred road is called NEPA road.


Gado nasco is the name I was looking for jare.....
U sabi the place wella abeg make diportivo buy enough kilishi come back oh....
No stories oh....

1 Like

obekediamondfuto(m): 2:08pm On Jul 06, 2019
dannybrasky:
No joy at all,you no get joy grin cant he just visit in peace again grin


places he visited in peace, he left in pieces......
He should be chained, watered and flogged....
But we forgive him....

If he wants to visit Abuja he should wear knee pads oh ...
cos from the looks of things he might have to use those knees to bail himself out at almost every checkpoint

grin

1 Like

dannybrasky(m): 2:18pm On Jul 06, 2019
grin grin grin


thebigkendo:


Area 1 weh person go done bellefull with kilishi b4 e never even buy self grin grin
jceesquare(m): 3:27pm On Jul 06, 2019
See as them bullies just hijack the post from OP and engineer.
SMH cheesy

2 Likes

AutoMoTech(m): 3:49pm On Jul 06, 2019
jceesquare:
See as them bullies just hijack the post from OP and engineer.
SMH cheesy
As in bro... dey av no chillz ad no respect... walai i wish we fit dey flog ppl online grin
obekediamondfuto(m): 3:50pm On Jul 06, 2019
jceesquare:
See as them bullies just hijack the post from OP and engineer.
SMH cheesy

Don't worry BRO, by next week you will be begging us to come and rescue cartalk and autos.....


That time I'll be doing shakara

grin
grin
obekediamondfuto(m): 3:51pm On Jul 06, 2019
AutoMoTech:

As in bro... dey av no chillz ad no respect... walai i wish we fit dey flog ppl online grin

Next week is around the corner....
grin
Don't beg me oh

cool
AutoMoTech(m): 4:04pm On Jul 06, 2019
obekediamondfuto:


Next week is around the corner....
grin
Don't beg me oh

cool
Ahn ahn person cannor play with you ni?
Oya sorry naaaaa grin
AutoMoTech(m): 4:06pm On Jul 06, 2019
kernniejay:

Me sef no understand o, na vehicle we dey yarn o before i begin dey hear kilishi, gado nasco etc. make dem go open another thread for kilishi and area 1 nah, abeg.
That is why they are bullies. They enter your thread and take over... even u wey buy land sef, u no go get space again grin

2 Likes

dannybrasky(m): 4:12pm On Jul 06, 2019
Lol!
I go come back come quote you next week grin grin


AutoMoTech:

That is why they are bullies. They enter your thread and take over... even u wey buy land sef, u no go get space again grin
obekediamondfuto(m): 4:19pm On Jul 06, 2019
.
obekediamondfuto(m): 4:24pm On Jul 06, 2019
kernniejay:

Me sef no understand o, na vehicle we dey yarn o before i begin dey hear kilishi, gado nasco etc. make dem go open another thread for kilishi and area 1 nah, abeg.

sad angry

Stop bullying me joor

1 Like

jceesquare(m): 4:48pm On Jul 06, 2019
obekediamondfuto:


sad angry

Stop bullying me joor
grin you need to feel what HRH felt or is feeling.
obekediamondfuto(m): 4:59pm On Jul 06, 2019
jceesquare:

grin you need to feel what HRH felt or is feeling.

Hahahahahahaha, u mean HRM?
jceesquare(m): 5:05pm On Jul 06, 2019
obekediamondfuto:


Hahahahahahaha, u mean HRM?
SMH
I wash my hands off this discussion sir, I shall not desecrate his throne.
AutoMoTech(m): 7:13pm On Jul 06, 2019
dannybrasky:
Lol! I go come back come quote you next week grin grin

so this one wey U do nko? na wetin?
dannybrasky(m): 7:22pm On Jul 06, 2019
Na prophecy


AutoMoTech:

so this one wey U do nko? na wetin?

Reply)

Superclean 06-015 Rolls-Royce Phantom...Ghost...Wrath (4d Chairmen/Bosses)

(Go Up)

Sections: How To . 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.