NewStats: 3,264,187 , 8,182,899 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 05:32 AM 4o3gl

6z3e3g

Football (+/Other Sports) Betting Season 13 - Business (472) - Nairaland 445g2r

Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (3790489 Views)

(4)

Go Down)

olasneh1109: 11:08pm On Jan 21, 2019
yehmy:

I just have a belief this ur dream pattern will do miracle in my life this month grin


I came across this 1k plus odds 20 games Z6BGGPTW

THIS WEEK "TW"
Just added “GS” Go Sleep.
And there you have it, tomorrow’s game cheesy

peteromakay(m): 11:09pm On Jan 21, 2019
una go still add Buhari to that dream code
Z6BGGPbh

4 Likes

Jagaban880: 11:13pm On Jan 21, 2019
Dani4tech:

Sent


so u ignored my own game rty?


i just dey laugh..... cheesy grin


Three Good timez ......lesson learnt
...dey asked for games i waste time n data....
dem bullshit de games thinking say e go cast

2 Likes

Onye4live(m): 11:18pm On Jan 21, 2019
Jagaban880:



so u ignored my own game rty?


i just dey laugh..... cheesy grin


Three Good timez ......lesson learnt
...dey asked for games i waste time n data....
dem bullshit de games thinking say e go cast
Oga relax na.

Shey you played the game

Be contented bro.

3 Likes

Jagaban880: 11:19pm On Jan 21, 2019
borntoexcel2000:
We go again......

cool

Please you can rebet the le havre game, 1-1 or 2-1.

Good luck


nice 1 broda ..i..almost won 11k
played juventus 3:1
Granada 2:1

chievo no gree score.....i de free basic i for post de coupon

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 11:20pm On Jan 21, 2019
Fixed!

Jagaban880:



so u ignored my own game rty?


i just dey laugh..... cheesy grin


Three Good timez ......lesson learnt
...dey asked for games i waste time n data....
[s]dem bullshit de games thinking say e go cast[/s] I also bullshit my games by not playing thinking that it will cast

1 Like

borntoexcel2000(m): 11:22pm On Jan 21, 2019
Jagaban880:



nice 1 broda ..i..almost won 11k
played juventus 3:1
Granada 2:1

chievo no gree score.....i de free basic i for post de coupon

Oooo...better luck next time. Millions go soon come

3 Likes

Crownbefitsme(f): 11:24pm On Jan 21, 2019
Dcnj:
Ok guys I don't know what happened but I just awoke from a shallow vivid dream and saw a code...

Z6BGGP... (Couldn't quit well what the other figures or letter is but I know the code go vomit returns today

Please find the missing two figures or letters or letter and figures and share here ooO..

To me it means
Z6 Bet9ja Games Go Pay . . .


Z6BGGP/GD

D game looks good....
Jagaban880: 11:24pm On Jan 21, 2019
Onye4live:
Oga relax na.

Shey you played the game

Be contented bro.


i no dey like drag talk.....

de tin just funny mi
the guy requested for single game of 1.80 odds


with reward if e click..........

i quote de guy self with de game ...he jusr bullshit de game
TalabiAudu: 11:29pm On Jan 21, 2019
For that dream code, the best thing to add is the initials of your name; surname and firstname and see if you get oil for head well well cheesy

1 Like

Jagaban880: 11:29pm On Jan 21, 2019
alexistaiwo:
Fixed!


game were u reason say e go cast ba....na.dat time e go .... click.
.

u go just dey wonder why u no gree play...u go even ask urself.....say no be common #100 grin
Viking007(m): 11:30pm On Jan 21, 2019
eduzz:
angry
3,000 will be yours should this come through. I just decided to use the last change I left in my Sportybet yesterday. cheesy shocked

10 Likes

eduzz(m): 11:34pm On Jan 21, 2019
Viking007:
3,000 will be yours should this come through. I just decided to use the last change I left in my Sportybet yesterday. cheesy shocked
green fall on we grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 11:36pm On Jan 21, 2019
Funniest thing is that tomorrow you will think that since your pick green today, you haff pick form and stake high.


Alabi will humble you cry


Jagaban880:


game were u reason say e go cast ba....na.dat time e go .... click.
.

u go just dey wonder why u no gree play...u go even ask urself.....say no be common #100 grin

1 Like

Jagaban880: 11:37pm On Jan 21, 2019
Mehn this season go bam wella .....dey way i dey see am......enough jollification go yakpa



All those .punkass were dey alway say...if i share my games for dis thread e dey alway cast........How market ?


cool cool

Viking007 u just dey cash out back 2 back ....na only u waka come lipsrsealed.......soonest u go be de nxt innobet....walahi

8 Likes 3 Shares

rawe45: 11:38pm On Jan 21, 2019
eduzz:
angry

this game is neither on sportybet nor bet9ja o
cyberhike(m): 11:40pm On Jan 21, 2019
walai punting hard ooo ...
staked high on Ronaldo to score a goal
the idiot trowey penalty.
money don go
Jagaban880: 11:40pm On Jan 21, 2019
alexistaiwo:
Funniest thing is that tomorrow you will think that since your pick green today, you haff pick form and stake high.


Alabi will humble you cry



true sha.... persin gat to use him head wen staking


or if u win ...just relax and enjoy ur loots before u commence anoda bombardment

2 Likes

10eola(m): 11:41pm On Jan 21, 2019
eduzz:
angry
Thanks tongue

1 Like

chloride6: 11:42pm On Jan 21, 2019
chidiezeh:



Green

Chloride6 was asking for 5 odd... I quoted you with this... You jump and

I don't use betting

That's why

Thanks
Jagaban880: 11:42pm On Jan 21, 2019
10eola:
Thanks tongue

Big name......i humble baba
Viking007(m): 11:45pm On Jan 21, 2019
eduzz:
green fall on we grin
Away just missed a penalty.
SeunKelechi: 11:45pm On Jan 21, 2019
Jagaban880:



i no dey like drag talk.....

de tin just funny mi
the guy requested for single game of 1.80 odds


with reward if e click..........

i quote de guy self with de game ...he jusr bullshit de game
Are you from Ghana?
Onye4live(m): 11:47pm On Jan 21, 2019
Jagaban880:



i no dey like drag talk.....

de tin just funny mi
the guy requested for single game of 1.80 odds


with reward if e click..........

i quote de guy self with de game ...he jusr bullshit de game
Then you go free the guy nau.

What if the game had gone south

Na him money and decision on who e go stake im game dey im hand.

No let am vex you Sir.
Hunry: 11:51pm On Jan 21, 2019
una no dey sleep, see over 25 people online at this tym

1 Like

Chiefheywhy(m): 11:51pm On Jan 21, 2019
Hunry:
una no dey sleep, see over 25 people online at this tym

angry

Pmela: 11:51pm On Jan 21, 2019
Cc aroundnaija and bakayokoko. ..I am waiting for your games ....nothing this year
bakayokoko: 11:51pm On Jan 21, 2019
chidiezeh:



Green

Chloride6 was asking for 5 odd... I quoted you with this... You jump and
NO MIDNIGHT HOCKEY ??
DeMaestro1(m): 11:53pm On Jan 21, 2019
Hunry:
una no dey sleep, see over 25 people online at this tym
You wey come here, this place resemble church wey they dey do night vigil?
FindX(m): 11:56pm On Jan 21, 2019
fimi:
Bro,dis ur game sure?i wan put 4k


Yeah..
Hunry: 11:56pm On Jan 21, 2019
una don dey reduce.
I want to lock d gate, go and sleep everybody so u can dream of d last 2 letters of DAT dream ticket.

ur millions await u

1 Like 1 Share

(4810)

Football (+Other Sports) Betting Season 11

(Go Up)

Sections: How To . 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.