NewStats: 3,263,582 , 8,180,601 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 03:24 PM 5s6z56z3e3g |
UMIDIGI DISCUSSION THREAD (2133259 Views)
Sgbate(m): 4:26am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:buh shey i don miss na? |
Mizik(m): 4:27am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:you made a mistake mustack is already no 1 |
Lexusgs430: 4:27am On Dec 11, 2018 |
Sgbate: Be like say u win ó....... |
Mizik(m): 4:29am On Dec 11, 2018 |
Oya make i bust una brain small. Na lexus online wife wey teash me dis one
|
Lexusgs430: 4:29am On Dec 11, 2018 |
Sgbate: Referring back to the adjudicators....... Be like say INEC do small ọjọ́ro..... 1 Like |
Sgbate(m): 4:29am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:wayyo! ![]() 1 Like |
Mizik(m): 4:30am On Dec 11, 2018 |
Sgbate:so u sef notice...... I no understand am o......... Ok........ |
Lexusgs430: 4:30am On Dec 11, 2018 |
Sgbate: We dey wait the professor from rivers state to come count am, but light no too bright....... 1 Like |
Mustack: 4:30am On Dec 11, 2018 |
Mizik:T
|
Sgbate(m): 4:30am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:ojoro sweet o! 1 Like |
Mustack: 4:31am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:07035103199 1 Like |
Mustack: 4:32am On Dec 11, 2018 |
Sgbate:Laughing in china 1 Like |
Sgbate(m): 4:33am On Dec 11, 2018 |
Mizik:sey u don too ne?, make me sef ........ ![]() 1 Like |
Mizik(m): 4:33am On Dec 11, 2018 |
No need to root if u wanna enjoy dis device at all
|
Mizik(m): 4:33am On Dec 11, 2018 |
Mustack:i laughed in swahili.............. |
Mustack: 4:33am On Dec 11, 2018 |
Mizik:Na me say make your trailer jam bicycle 1 Like |
Mizik(m): 4:34am On Dec 11, 2018 |
Mustack:hahaha |
Sgbate(m): 4:34am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:lemme goan bring florescentiyo! 1 Like |
Mizik(m): 4:34am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: |
Sgbate(m): 4:35am On Dec 11, 2018 |
Mizik:laughing in tongue......... |
Mizik(m): 4:35am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:make im come quick........ |
Mustack: 4:36am On Dec 11, 2018 |
Mizik:Too much source.. I just keep it simple
|
Sgbate(m): 4:37am On Dec 11, 2018 |
Mizik:chai, see as u dey shack ma little brain. |
Mustack: 4:37am On Dec 11, 2018 |
Mizik:You don't need to understand me.. meanwhile that's how we rooo |
Toluene15: 4:38am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:Me oo |
Mustack: 4:38am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:See we take am any how... Them never see where them announced double winner b4 |
Mizik(m): 4:38am On Dec 11, 2018 |
Mustack:make me sef rooo like that........... |
Mizik(m): 4:38am On Dec 11, 2018 |
Mustack:Sheater you wan sheat ![]() |
Mustack: 4:41am On Dec 11, 2018 |
Sgbate:Sgbate n mizik
|
Sgbate(m): 4:41am On Dec 11, 2018 |
Mizik:shiff shiff shiff make me sef roooo....... |
Toluene15: 4:42am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:Only one around 50mb didn't get another. It's saying up to date |
Mizik(m): 4:42am On Dec 11, 2018 |
Mustack:Talk about simplicity
|